Comeandmarry's Posts
Nairaland Forum › Comeandmarry's Profile › Comeandmarry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
To a very large extent, there is a wide ass difference between religious and cultural beliefs. Very soon,loading recharge card to buy data would be a sin. Stupid beliefs and doctrine of man. |
Im very frustrated, Glo loads between 10kbps to 200kbs on the maximum server speed,while on minimum server speed between 10kbps to 60kbps during 6.30 am to 10pm.im tired of changing dns,restarting server and system,as you can see below. Mtn own,it times out on 0kbps to 300kbps everyday Etisalat..... Times out constantly Airtel......you go appreciate glos Bleep up when you use airtel.slower than slow. All networks are shit. I eventually bought spectranet. Oh boy come and see speed. My inbox dey full up. Me wey be say I dey see about 20 RP when I dey use those go slow network, wen I come uee spectranet, my inbox 400 RP, at times 600 RP. I go jus dey happy. But wen I check my data balance.. Jesu....I dey get like 2gig left out of 20gig....dem no tell me before I abandon spectranet. I never uee am reach 4days.my 20gig Don finish. Im fed up. Wich network fit dey offer me unlimited for 6k,i dey ready to pay for 10months. All networks are scams While 4G Lte data providers are private thieves.imagine the unimaginable Dat zapping speed. You type Google.com enter...50mb Don waste. You type any website.na so so big mb zapping upandan dey move like dose hopeless naija delta militants/avengers I don tire,all d networks na gbosa.
|
Na note 5 sure pass for gaming.quote author=jideniceguy post=47930533] Yes ooo and I'm seriously poking forward to that time. But they should try do something for we OS 10 users soon. A new update would be nice.[/quote] |
What is really going on. |
Bb go soon kick out iphone,,the thug of war go be between Nokia and bb very soon. jideniceguy: |
I respect blackberry for one thing,fast Internet speed,no upandan data zapping ish,its rugged. My q30 Don fall face facing the ground like 2wice without screen protector, e no Crack,or begin give ish. Men kudos to bb. Imagine say na iphone 6s or 6s plus. Una sabi Dat picture wey Micheal Jordan dey cry dey hold iphone. Na im I for dey o. |
Pdp and they lame ass moves,see Dat old ass mofo forming swagg jus cause hes a thief in some cool as suit forming fresh in eye glass. Bastards. Dis one na accident, it looks like need.for speed type of ish,all I see iz some bashed out dashboard and car bonet,engine knocjed out. Fhuck pdp,u puhsie ass looters, carry all d unemployed Mata for your head first,give them work,den help whoever,whether in accident o,cash or kind. Im getting seriously sick and tired of all these lame ass pub stunts from pdp, so is dat wat you were elected for,to go arroud Dat looted ass state,dey find who get accident.while fayose own na to dey gif 1tubber per person,so if tubber of yam finish, na sorry o. |
Jesus abeg when you Wan come. The beast ie already at the center,the beast with a capital letter B. >PMB its getting closer to rapture. Look around there is world wide chaos |
Lagos Don cast. Make dem take am easy. I was a witness to a robbery day time,in festac,day-time robbery.. On Okada two bike men trailed a lady from Bank,she just withdrew her last 700k,unknown to her,they trailed her from Bank to her residence,disarmed her,while all these were Goin on,me and my.niggi went to buy recharge card, we jus dey hear Ole,Ole,but by den,its too late,dem Don move ahead. She say dem show am tools,say she was afraid. I pity the old lady cause d bike men passed us before we got to know say na dem,dem Don move. No shouts,nothing. Fine Boi robbery na im dey lagos now. Ppl shud avoid lagos o... Hmmmm |
Pretty biaches living prosperous. Its either her niggi isay certified drug king pin or a Street niggi laced up with ogunmeh,or he is a son of some big ass looter Take it or leave it,once maye Don dey pay pass 7000 dollars,guy man na ogunmeh tins o. |
I always tell these niggiz quit doing local.hungry ugly ass niggis who are damn greedy always use their bank accounts direct, when those roaches called d police start dia ask dis one,ask Dat one,hmm dis guy dress like a yahoo guy,useless ass stupid investigation for traces,dey get to traces diz broke ass mofos to they broke ass house addresses. Two,never do deals with bankers,they daytime snitches..niggis avoid local like a plague. Why dem no do Internet banking, transfer the owo go aboki account. Dumb fools. Free dirty cold ass flight to Abuja,wen una reach efcc drilling room,you go regret why you never see 1million naira take sort dem. Ugly ass lying ass greedy ass niggis. |
If d pastor is a legit man of God then he shud wait on Gods instructions, however if he be dagbo,alll those offering and tithe fake ass type of pastor guy man niggis,den its time to pray hard cos God go Don far from am. Kidnapping upandan....PMB which way |
Im here niggis, I speak thr raw ass truth. Niggis diz days be on some dumb ish. Im too gangstar to stoop too low into disbish. Wtf,u peoples been nacking steady wit Dat ah I love you,oh baby givit to me harda,ahh,ahhh,i love you,i wann cum...ahhh I will marry you ish... Fhuck Dat,shez no virgin,shez a ho whose seen diff dope dics, now yhu rush to put that lame ass ring on her dirty ass fingers,wtf Everything na copy and paste,soon dumb niggis be proposing at gas stations,wacked out malls,dirty ass eateries,junked out hotels and ish,all for Dat booty. Wtf. All dis oloshos wey dem Don nack pass nacheous. Dumb ish everywhere. Me give ma heart to a woman,nah not me,id forever be macking. |
D 4wheels is boring. Nothing changed,low ass rims,no DVD,nothing special. Men dis ride worth 500k,too many thieves on here selling cheap ass used ass low ass DC way above grade a ride. Boring ass DC |
I aint angry,nah..im just wondering why ppl come up on here to advertise some success iish,when it shud be totally private, these days niggis loosing they jobs cauee they ain't focusing on keeping they mouth closed up. Therez danger all around, niggi kip the success private, quit buggin on social media over a job niggi. We keep quiet while we make money on key low. encrypt: |
Must u announce it,den wen dem begin throw u arrow of bad luck,u go say na spiritual If yhu making it,kip it a secret. Dumb ass kids on two zero figures be making loud ass noise, disturbing the peace. God damn it |
How does her useless edited pics help the current economic meltdown we are facing. So this is the new trend now,to be looking for who resemble who for naija abi. Na China or Korea we dey,abegi. Useless posts |
PMB and comical like non challant statement are like 5 n 6 For instance, id make 1 dollar equivalent to 1 naira. PMB go sleep |
Abegi, rmd sef dey find free cash,useless bastard. Are we innovative, dumb fool Jumia can use anyone's pic for dia item sales. We are known for copy and paste, from music,to fashion,to useless reality shows, politics,thinking, adverts, club, fake ass phonetics, cars,TV stations. All na copy cat from Western world. Rmd feel say na Yankee he dey,lawsuit kor,banking and finance shoes ni. Lazy old bastard, dey keep stupid beards. |
Where is efcc when you need them, useless set if deranged bastards. Na too dey pursue yahoo guys n pdp members. Fools |
5k per month, abegi. |
All dis Street niggis dey use ogunmeh. Dey run alibaba. I dey run comeandmarry and I dey drive low key. Dis ibadan niggis aint smart,im sure they got 3m each,instead of investment, dey dumb ass niggis went onay lame ass car shopping ish. Fhuck dis ish men. Enjoy Yur efcc arrests niggis. Dumb ass niggis. I Wan chat with my maye |
I blame buhari, its get rich or die in hunger season.niggis gotta be vigilant. Wtf is going on. Nationwide chaos. Wtf apc is shit |
Ppl don't just wake up and wear efcc uniform, or police uniform. For every action diaris a damn reaction men. Slim asss tight ass pekus. Any one throwing away Dat pyramid sign esp on stage shows finally jigga d satanic icon Don finally blend am into illuminati confra. Trash artist, Anything jigga is illuminati oriented.
|
Ure talking of 150k,my ex I spent over 400k,both in cash,feeding,fueling Gen,recharge cards, ipads or gifts,but she still remained a ho. I left d biach long time ago. You don't deserve to kip Givin her Dat dic,any ho whose main motives is money in my pocket,bac for ground is nothin but a cheap ass ho. Love is free,but pussy aint. Get yureelf a nice pekus to fhuck hard everyday men.
|
Can they keep moving the kilos without traces..maybe he dey drink beer dey buy cartons,dey shout,they show off for im zone.. Of all places,na India.. Kai |
Dat pato niggi always been on the same trash, Fake ass yezzy's,wtf dis niggi always been flauntin fake cash. Mayweather over to you my niggi,you the boss..move with your cash. I got hate for fake niggis, Real fake niggis Designer fake niggis. So much reepect for the Baker,cos im getting lots of cake niggis.
|
playboy99:Pussi niggi be hating on this lame ho's I ain't got no pix on my profile, so wtf is you saying bro. Get yurself a Vaseline, and mastubate on her name bro, And when you cum,wash it up,and be on Dat insane mode. Fool |
Dis place resemble one hotel for festqa before Chinese restaurant |
Amber rose gone wrong. Must you copy,amber na legit whitey o, White pekus,white skin,white boiz,she sniffs white,he ex na black,wey sing blac and yellow. Must u sef copy E no fit you abeg, ugly ish If na Dat ugly ass fake ass artificial Brazilian hair wey u dey cherish, we for no hear word again,Naso so open teeth u for dey open dey form smile. But now juz luk at Yur sef. |
Create jobs,wtf is wrong with this biased fayose. Wtf is this. Imagine the rubbish. Efcc need to silence this man. Thief. Dumb indegines of ekiti,take pride in act of shame. Can you imagine. Dis govt is a misplaced priority type. When the food finish, how much be 1tubber sef.do you now mean to say that ekiti has finally become an IDP camp where dia leader shares already cursed food. Even tb Joshua dey distribute free rice.garri,soaps, as many as 5 full lorry filled with diff provisions free and dis omo ale dey pose dey use 1stone take pluck millions of lost souls.fayose finally got the body,the mind and soul or his dumb ass ekiti ppl. Dumb state of residence |
A corrupt bastard that scammed nigerians with GSM and sim card. I bought a Nokia and sim for 130K Ugly ass gorilla |
