Countsparrow's Posts
Nairaland Forum › Countsparrow's Profile › Countsparrow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 59 pages)
Who be dis Shina Rambo sef Abi na dat Video ![]() |
Xsenga: HMMMMM, SMHB&P4H.U are shaking all dat just for him Just shake d last two for me.... PULEASEEEEE!!! |
Ɣ☺ΰ know what we do with the big fat butt ? Wiggle!!! Wiggle!!! Wiggle!!! Wiggle!!! |
Airtel Nigeria... Providing bad services since 2002 I bought an airtel sim not long ago, after registering d sim and waiting for d stipulated time, I decided to insert the sim in my nokia fone, omo neva in my life have I seen all dis torchlite nokia fones restart, d fone keeps restarting from time to time, I tot d fone was faulty or sometin, after some few hours I reverted back to my Wonderful Glo, ALAS!!! D restarting stopped... Even der customer service representatives are so poor in handling issues, like they neva went thru training at all... I give up on dem... Even if I load 20naira and dem give me 10,000naira bonus... MBA!!! I no dey come back |
My flatmates during service wer d best, gbagbe story... We wer 7 in number, three of us left our various rooms to join dem in der 4 bedroom flat... We all had our flaws, but we neva let dat affect our relationship, Life der was mad fun... Gist into d wee hours of d morning, d boys game like der is no tomorrow wen it is our turn to have lite, and der was neva a dull moment in dat house... Shout out to my real pple MIKOLO, TONSHI, TUNNEL RAT, EFEX, OBOGRO, NWOZUZU... Omuo, Ekiti rocked!!! Your boy loves u, SPARROW... |
This space is for sale |
Please house, to those who have written PTE, can I just write it without a study material, or do I need to get a study material... Ur responses are highly appreciated... |
ggrin: Abeg na who sing aye by davido?. Hahahahahaha Guyyyyyy!!! U don maddddddd |
chimoz: It's very easy to get this men to take pictures with you especially when you are an entertainer. White billionaires have humility as their second skin.so it's not a rocket science achievement to take pictures with them.. Bartender(seun) please can we get a dislike button Haterz!!! Hain!!! I fear for una o! |
Please send d price list to dejiolayiwola@gmail.com... Gas and Electric... Can I get one dat uses both? |
My punishment too plenty I no fit pick d baddest, but I go talk d one wey happen to my room mate Kcee... One morning after breakfast(pap and Akara), na so dis guy wey don chop belle full waka with hin leg Go meet chaka... Chaka na chimp wey school decide make hin life miserable by putting its cage for front of gals hostel, na everyday chaka dey see wetin boys no fit see, dat led to frustration for d animal I guess... Na so dis guy go front of chaka dey provoke am, and dem don warn us sotee make we no dey near chaka, my guy no gree hear .. Within a twinkle of an eye, case change, na so chaka grab dis boy, give am slap for head... I swear I think say na God dey form d shape of man head until I see wetin become of my guy... My guy head destiny change forever after dat slap... I swear I no lie o, Chaka slap turn dis guy head to omo ina head... Hin Ogo(back of head) disappear forever... Abeg which punishment senior wan give u wey wan pass dis one #lagos State Model College thangz |
osemu8: My worst punishment in FGC Ido-ani,ondo state happened in jss2 when a senior named john asked me to suspend from ceiling frame with broken bottles under me,. Hian!!! U must have stolen his money... |
zangiff: públic disgrace..... Ɣ☺ΰ steal ![]() |
...... |
Na u go help me charge my fone if e die No song.. Just my heartbeat... |
@pic, she must av bin telling him, Tunji o de rerin... |
Miss... front page things... †HªŋKs to mtn for making me achieve dis feat, and Nepa, sorry power holding, no, transmission company of Nigeria, for taking d light d time dey did, making me log on to nairaland... I love u all |
Yeah, noticed it too while playing d career mode... Initially Tot it was a software iss# |
moufan: hmmmn,very incomprehensible trashWhat u did, does it make sense to u Otu!!! |
........ |
admission18: Are you seeking for direct entry/UTME admission into university of benin, Hurry now to call 08113020212 for more information and assistance as the compilation process is ongoing now.Guy u wicked o! U see post wey old people dey comment u come advertise admission for der, u dey pray make we neva finish school by now nii ![]() |
Moderator... I didn't write rooster o!!!! It is cork, Coc#, co#k crow at dawn... |
Tosin Jegede's song.. I love children everywhere I love my sisters and brothers I love Ɣ☺ΰ all, u are my friend we are all one... Chorus : Yes I love u all, children in blind schools, yes I lovve u all Bongos Ikwe's cock crow at dawn Evi Edna's ririovarana Gone are d days wen we use to wake up to dis songs coming out of Dad's turn table with d sweet aroma of fried egg with whateva on saturday mornings... |
How much do u jailbreak a ps3 console ![]() |
How much is it and wer are u? |
U resemble all dis igbo boyz wey dey act homevideo, go join dem and u go get boku boku friends... Kikikikikikikiki [/s] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 59 pages)
Abi na dat Video