Creamish's Posts
Nairaland Forum › Creamish's Profile › Creamish's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 304 pages)
Acid---watz ur YIM?, add me and u'l c me ![]() |
Sorry bout dat Gamine ---hope u feel better now ![]() |
Douzy---y u dey rewind dem naaawww dem don reach Sydney already!!! ![]() |
Advice taken! Douzy---No MOVE an INCH with ur love oooo---I never finish with am---i was refering to the person that came with over abundant love---i'l take some and i'l transfer the others to Acid! ![]() |
*Inhales deeply* AMOUR!!!.that is all i can perceive, u guys shuld ride on jare!!!! ![]() |
Acidrop---if i catch u eh---i go pour real acid ontop dat ur mouth! ![]() I dont mind being rich---was just jokin there----hey, im just catching my fun here--- ![]() |
Douzy---e don do---comot from dat school u de go---u don reach/pass optimum level---before u begin wear glasses ![]() |
aka Lil Junior Okonkwo grows up to be Big Junior Okonkwo---Douzy get it? Ur still D DEVIL! ![]() |
Cyc'z my big naija brother not blood ooo but he'z got all our backs. Is Douzy still messing with u Acid?, I might have to deal with him maself! ![]() |
Who exactly are u refering to Star? |
@Anonymous Quoting d bear in Dr Dolittle 2 "Im confused---I dont like being confused" U a guy or gurl? Welcome nwayz ![]() @Omoge----good to have u here ![]() @Douzy---e get level wey good thing go reach u go begin fear dey ask if u dey safe----too much love get as e be ooo ![]() |
Douzy----u lil devil u! ![]() |
(3 for u and 3 for Cyc) |
lol---ur not serious----who involve u? |
e much oooo, Tank u everybody for d love ooo, oya begin transfer some love go other newbie threads ooo i beg una, tank u! ![]() |
Wetin u dey dispose eh Douzy? If we jam for joint chop Isiewu, e need disposing? U sef too dey feel like PRINCE! ![]() |
Good to c u laugh (dint have to spend shishi) ![]() |
Kit----D'u play friends as well? ![]() |
*whispering to Mukina2---cautionning her dat shez about to fall from the bench while monitoring d thread as well* |
Dont cry sweety, to be friends no b by force, ![]() |
nkc:Lemme break down d scenario-------- Yicob : Hey, poor creamish! So without going to da office, u can't get connected to us? Creamish : @yicob, quel dommage!(meaning-wat a pity!) We don't have cyber cafez in abuja (rollz eyes) U know wat "rolling eyez" mean? |
any suggestions? |
@Shaka If u can arrange for me to travel and meet u in London, y wont i want to meet u? ![]() |
@yicob, quel dommage! We dont have cyber cafez in abuja (rollz eyes) @acid, I know---just trying to point out dat i dont spend the whole day jobless on nairaland, ![]() |
@Douzy, oops, no wonder i dint c dat post where it was supposed to be, lol, my bad! ![]() Wow, we r quite a number here staying in abuja, y'all pondering wat im pondering? ![]() |
Since May, who come b new member inbtw d 2 both of us? ![]() |
HA ![]() |
aside d love ive gotten already?, e fit purge me oooooo ![]() |
cool, im loving this time after time, ![]() |
I can read both lines and inbtw lines, I sabi where u dey head Douzy, no problem, where ur house dey? ![]() |
They say when 2 elephants are fighting, the grass suffers, hope say me and acid no follow for grass sha, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 304 pages)

---hope u feel better now 
dem don reach Sydney already!!! 




