Cutieexx's Posts
Nairaland Forum › Cutieexx's Profile › Cutieexx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
if the child b 40, she be 100 na una no go stop dis gossip, lets get our facts right here people |
is it only me or does Eve sometimes look like Pink? ![]() |
OMG! im watching superstory here on OBE TV but they are still showing the one after 'Oh father oh daughter' --the one wit Fijabi & adaobi and Yumi. I m waitin' for them do start d one 'No Pain no Gain' dat was d superstory series i was watching b4 i left Naija. this one wit sade sounds very intriguing. wat am i even saying? wale Adenuga makes all his stories intriguing and captivating. as for me being in Sade shoes, the task of coming open with all the lies proves to be easily said than done but if anyone puts their mind to doing it, they can. I would come open with everything.The family might even accept her still and this could be the gate way for she and kunle. Yes, they could help this couple have their child and actually take them(sade & kunle)to be like the children they don't have again. |
@ natasha, God bless u jare . na so as i dey read all the posts for this topic, i don dey think wetin i go write to shush this busybody people then mouth, but u don finish am well. ![]() we don tire? she no be lesbo! make una shush ![]() |
so?, anybody go?, if yes, wey d photos. e don be past 4months now, or they cancel d thing |
@ 4 play, osama look u finish, tell u all this thing wey u just talk and e even kon let u escape like that. he no fear say you go fit go tell the FBI or the CIA of America wetin you hear am talk? ![]() i also hear say birds of the same feathers dey flock alike. O ya o! ![]() P.S: I call Beyonce yesterday and she say na true you talk. ![]() |
superman:ur ass is white! then it's gotta be skinny n i don't dig 4 skinny asses ![]() |
anywhere else? pls |
true, well most likely anyway. i mean the ones born overseas grew up with the white culture and way of life. we at least have got some black background and a solid nigerian foundation. there's a difference not that all US and UK born are that stubborn or stupid? hell no!!!! |
@ free, this is an opinion contributive forum. your contribution sounds: NEXT! ![]() na excuse na him i dey use post somethin now no be say i won suggest something but i have before, 2x or 3x in this topic. u? none? we're waitin', im all ears! |
is our decision going to make a difference in their career or in any bit contribute to our lives? i want to knowdon't' mind me i jus had a shitty day |
no objection: it's winfrey people. d woman got it all. havent' u heard: if a star has been in Oprah, he/she is made; if you've haven't been invited, you're not @all allthat ![]() she also deals with real people. d combination is superb |
@ daznitro, u said we shoud stop insultin' him?, , but before i could finish readin your post you had laid abuses worth a billion pounds on the man na. what kind of example are u portraying? watch it please ![]() |
mekoyo:as in a good thing or bad thing? puts more flesh on her so it doesn't do her justice or it makes her look even slimmer than her real self? pls explain |
no be only u dey notice am, abi na Jay-z kon tall wa? ![]() |
na wa o. e be like say everybody don dey hallucinate, no be dream no more na hallucination ![]() |
abi we don dey wish blessings upon am? no be bad thing o |
LOL LOL ![]() u be white Nigerian B4? ![]() |
even in my sleep, i will proclaim dat im a Nigerian. I love d country 4rm d very bottom of my heart. However, when u guys mentioned dat they see Abroad Nigerians as either smart (the ones that turn out right) upright citizens or corruptive trickish people who end up in prison or they're sent back home; u are right.watching d news everyday and almost @least twice in a wk, an African British has commited an awful crime,there's a 95% chance of it being a Nigerian it's disgraceful. |
@ meenacares, okay, maybe we don conclude things 4 ourselves too fast without proof sory!!!!!!!!!!. if u don finish school, @least u dey 4 uni now, dats cool. i no get connections though, sory!!!!!!! |
so u no even ready to apologise? ![]() |
JustGood: |
Big mama rush hour 1 & 2(especially 2) spanglish Fantastic four The Interpreter Just like Heaven LONGEST YARD!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
10? did she do them all in the same day or week or something? |
superman:i know say u don hear d scores 4:1 to ghana. so? wetin u think say d nigerian players chop b4 they go play? d embarrasssment over here in colleges, i dey shame o!na so ghanians yesterday don dey suppport nigeria finish n today, impossible |
damn girl, your very first post and see how u're shovin d guys to a corner. welcome aboard |
hhmmmmmmmmmmmm! hear hear!!!!!!!!!!!!! |
@ felia, Ese, thank u . na so i don de fear say wetin u go talk.anyways, bk to d topic, n so e get one latino girl wey i know, she beautiful, una know am sef, na jennifer lopez ![]() |
LOL, u dey aspire 4 high heavens o!! e no bad. ![]() |
because dis one wey u con dey brag 4 here? ![]() |
where did u notice her butt? my bad, i guess in the movies ![]() |
but does anybody know how far along she is in the pregnancy? ![]() |

& adaobi and Yumi.
I m waitin' for them do start d one 'No Pain no Gain' dat was d superstory series i was watching b4 i left Naija.
I would come open with everything.

wetin u think say d nigerian players chop b4 they go play?
d embarrasssment over here in colleges, i dey shame o!