Cyclone5's Posts
Nairaland Forum › Cyclone5's Profile › Cyclone5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 33 pages)
You allow to expose blockos for road?! |
Douzy:She must to lean back jo ![]() |
@Trendy - you no dey hear word. Im jus do that finish ![]() |
Again with the attention seeking ![]() |
Douzy:You for wer trouser and open door before you begin type sha ![]() |
Men ke?! |
trendy:# You mean the thing wey im done do finish already?! ![]() |
Me sef don dey shock for am. Paris Hilton sef no do reach dis one now |
chuckdee4:AcidDrop, Douzy and I know the advice we gave her but she knows best the ravine she chose to plunge down. ![]() We respect patient confidentiality. And tell Cream Cracker to stop knocking down our door. No more free consultations! ![]() |
Ferlie:Thats how I know where you dey come from. ![]() |
Fire wetin?! River dey flow uphill? ![]() |
Ferlie:E be like say Yaba dey recess |
Douzy:But of course! Na who get ear go listen now. Our job na to dish. Not to worry about aftershock. ![]() |
Person wey dey rely on Douzy and I for advice don already commite cardinal error, so if the outcome no come favourable whats to be done? ![]() |
Creamish:And we can see why ![]() Chuckdee and Trendy; shine eye O! ![]() |
No fears on that front Kateflow - you go need to brush off the cobwebs and find any relation ship; never mind one wey no already don begin sink. ![]() |
At least we try help somebody unlike Cream Cracker and Kateyflu wey dey try uproot the garden of Eden wey Douzy and Trendy dey plant. |
Douzy:E be like say your help somehow hit center of gravity ![]() |
Wo Douzy, just love all the hurt away I beg you. Trendy is ready to rock your world. ![]() |
She accuse us?! ![]() |
And we receive you with open arms |
@AcidDrop - I hear tory O! You go scatter area for matter of simple apology |
acidrop:Which kind one be dis? Eh, AcidD? Me and Douzy beg you to go and apologise. You sef pick up phone to apologise. Na for where wire come short-circuit? ![]() |
Which one una wan take me join?! ![]() |
Me I no dy stick my nose for that kind place O! ![]() |
It can work but rarely does. Most cases are of single people being tossed at each other rather than suited couples. That just wont work in most cases. |
acidrop:Oooh! Where you dey out nose? ![]() |
Calling can be very expensive. Does he email or contact you online in any other manner. Maybe you should try other ways to communicate. Getting a visiting visa for a young person can be hell these days. Consider a different type of visa - Working Holidaymaker, Highly skilled Worker, or student. IF you can raise £2k there are colleges that will offer you admission for some courses. However, think carefully about whether you are making the right decision. Doyou want to leave all you have to go chasing a pipe dream? |
Ok. Ima holla at him. He's just round the corner. ![]() Forget anybody else just focus on who you want. ![]() |
Eheh. So na im make you face He is somewhere just waiting for you. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 33 pages)



Men ke?!

Na who get ear go listen now. Our job na to dish. Not to worry about aftershock. 
