Cyclone5's Posts
Nairaland Forum › Cyclone5's Profile › Cyclone5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 33 pages)
acidrop:Et tu Kachi? Hmmmmmmm! ![]() @AcidD - And we be tight O. Too bad. So we are not going to spend that summer sunning ourselves and chilling out in the vineyard. Tell Ella say her special welcome, was going to be eye popping O! ![]() |
My trailer load is diminishing by the second! ![]() |
Gently simmering? |
Boldface no go work here O. You're in too deep. |
Still waiting. |
Na beg you dey beg? Na die you dey so! |
Am listening ![]() |
:-x |
No worry. Mike go soon sort that out. ![]() |
NA me you dey ask? No be be you carry black book? ![]() |
I am only talking about what you are chopping now! |
That my rivals have bought you off. Na im you sidon for my vineyard dey gorge yourself?! ![]() |
Una people don stop to chew mouth since my trailer land? In fact, dem saliva wan cause flooding! ![]() |
Nothing wrong with making the first move as long as its a classy one. |
So its true then? Life, eh?!!! |
Maybe dem dey hold out on you ![]() |
Na after she ddrop pant you dey ask us question? If it works out ok for both of them, more power to them. May it be even better the 2nd time around. |
But Mike is on his wy to recover the traler load wey I deliver. E only remain make your sista slap my face and kick me for leg make de rough handling complete I no be airflight luggage O! |
How much my rivals don pay you? N628m? Cause as I dey look you so, you be real carpet crosser! |
E get reason why bird dey tak mouth fed im pikins O! You can laugh now but when dm get up and carry dem goat and cloth go, we go see which mouth you go take laugh then. Especially when Mike comes calling ![]() |
acidrop:Seems you are losing that battle O! ![]() |
Dats your reason for abuse and ridicule? |
Like una dey buy gari for market! NA so una dey hawk una wares? Highest bidder or se na shiniest cowries? |
NA Elders una dey abuse now? |
Na wa for human bngs sha! Harrizon never said hewas not committed. I think after 9 years of taking care of her and her family that is plenty, if not more than enough, commitment. Meanwhile the new guy has made no commitment at all. The problem here is that the yeye girl doesnt have enough of a heart to support a decent guy. What is wrong if a gy wants to better himself. If he could support her before wouldnt he be an even better provider after? How do you take so much and not have the decency to pipe up when you have second thoughts? My only advice is that this girl has things other than your happiness on her mind. I am not sure she would have stuck it out. Maybe it was her decision, maybe it was her mum's but she is the one going along with it. |
I no call am secret anything O. Unless the guy dey hid in plain sight. E be like say the man dey pretty out in the open to me. |
[quote author=ella.b link=topic=44365.msg1507708#msg1507708 date=1190123662]hook up wo ni yen.[/quote]Which kind forming be this? Because we dey hold you high no mean say you must release from great height O! Kachi na our guy, so nne abeg take care of am. |
@Mopegirl - This kind waiting. IS there something you're not telling us. Abi na actually the guy wey travel? |
Plus gossipitis and ITKalgia ![]() |
Na wa O! Am I getting punked and played all at once? [quote author=ella.b link=topic=44365.msg1506150#msg1506150 date=1190089304]let him ask 4 it by himself.[/quote]@Ella.B - Really? Make I ask for the umpteenth time? Ok, I dey here O, let a dude whisper in your ear O, holla back! And no forget Kachi O, he needs the hook up ![]() |
kachikapor:E be like say the guy na Agent 000. E never qualify for whole number yet But much respect for his focus and determination. |







