Jokes Etc › Re: $tupid Beyond Stupidity! by D1KeleVra(m): 1:02am On Apr 11, 2010 |
lmao @ the 'backward d pic.' |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:45pm On Apr 10, 2010 |
^^e mean say hunger never nack u |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by D1KeleVra(m): 10:24pm On Apr 10, 2010 |
broke as$. . . Studio for lease or dash |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:20pm On Apr 10, 2010 |
e no easy no be small. . . we go dey talk am so that police no go lock am
mugu na afternoon the girls dey fight. . . u no sabi lie |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 8:42pm On Apr 10, 2010 |
Studio u dey find oga trouble |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:20pm On Apr 10, 2010 |
dani1luv: Warning! Offtopic Posts would be deleted!! Please Stay on Topic!!! abeg ooooooooooooooo Dani no delete my posts o shey i dey on topic now?  tanimz: Ahh!! Ashewo  So how you take separate them?  ASHEWO! Me? lol i just go see wetin start the fight o! nothing more  |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 8:15pm On Apr 10, 2010 |
^^ you wan scare my pikins? why u dey open eye like that na?  |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 6:09pm On Apr 09, 2010 |
your lips are lovely when u hiss  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 6:08pm On Apr 09, 2010 |
dani1luv: Hello Everyone
Long Time Small Sha
Apparently I was busy!
Any Complains? lol swear to god! driving keke marwa. . . busy? lol abeg i don laugh enough today |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:06pm On Apr 09, 2010 |
i nor know o! i no wait hear that gist finish as i see two girls dey fight for junction |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:57pm On Apr 09, 2010 |
lol i nor know o. . . i hear wan amebo dey talk. . . na so i join listen. . . come carry gist come but i no be amebo oooo  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:39pm On Apr 09, 2010 |
^^wetin u want that man wey him belle dey touch back do. . . when he no even sure say the pikins be him own |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:28pm On Apr 09, 2010 |
tanimz:

I thought it was CFR? No mind am. . . na olodo giraffe. . . yam head! |
|
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 12:40am On Apr 09, 2010 |
Studio CFR: Not funny
*rub's hands* as u don wack that hot eba lick plate  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:39am On Apr 09, 2010 |
Studio [b]C[/b]oward [b]F[/b]or [b]R[/b]ent |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:50pm On Apr 08, 2010 |
Studio [b]C[/b]hief [b], F[/b]lying [b] R[/b]etards |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:44pm On Apr 08, 2010 |
na why u dey open ya whole mouth talk? |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 12:28am On Apr 08, 2010 |
I never do any mumu thng. . . as I no be mumu  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:43pm On Apr 07, 2010 |
Commot make i pass jo! Bush-baby!  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:26pm On Apr 07, 2010 |
^^Mhen! you're like. . . really really. . . really cheap boy  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:59am On Apr 07, 2010 |
gidson12: n your mouth dey first your brain think, agama lizard And ya brain no wan work  |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 11:21am On Apr 07, 2010 |
lbotus: multiple personality disorder ^^ Nah mhen. . . i think it's just straight madness  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 7:36am On Apr 07, 2010 |
flexystar: Which one be bah, who u dey give that kind threating, see u and your eyeglass life malawi police
abeg commot 4 pass make i road na so e dey start  |
Jokes Etc › Re: Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here by D1KeleVra(m): 5:48pm On Apr 06, 2010 |
BEEEEN! I'm vexed. . . one chic dey form hard to get for my office. . . wetin i go do. . . i have the money, the cars and the clothes. . . remaining the chic. . . I just wanna be, I just wanna be successful  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:25pm On Apr 06, 2010 |
sylve11: I don't mind that u are talking so long as u don't mind that I'm not listening  If i slap u. . . who do u think u are talking to? Am i your mate?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:28pm On Apr 06, 2010 |
what u smiling at u misfit!  |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 1:33pm On Apr 06, 2010 |
@dyt ¬ i don't think u should worry about understanding him. . . u don't seem to understand jack anyway  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:29pm On Apr 06, 2010 |
na wetin u fit talk be that. . . after them use ur hubby do door mat  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:53pm On Apr 06, 2010 |
lol chei! lol see as them scatter studio for highway |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:33pm On Apr 06, 2010 |
Studio, na short letter u write to gidson? why u come sign at the end say ur name na 'slowpoke'??  |