Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:43pm On Apr 15, 2010 |
. . . u don dey hear things? Person ask u if u need 'em?// |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:34pm On Apr 15, 2010 |
It don't really matter how much i've got. . . so long as i don't out-grow it! Ya hearrrd!!! don't u come kickin down my doors with ur bandit boys now |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:14pm On Apr 15, 2010 |
Bounce!! I'm 6ft tall. . . so is the stack of cash stashed in my garage!  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by D1KeleVra(m): 4:13pm On Apr 15, 2010 |
. . . clearly u didn't go to school. . . so im'ma let that slide! |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:06pm On Apr 15, 2010 |
u mean. . . married life. . . now scram! before mopol come carry ya bicycle! |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 3:57pm On Apr 15, 2010 |
lbotus: ^^need i remind u, studio and Dyt started this way where is dyt now, studiee has left her. e be like say u don dey see things buddy! i resemble stupido? why u dey mention me in the same breath as him?
Thnx babe jo! This boy is clearly delusional |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:49pm On Apr 15, 2010 |
. . . if i slap u. . . ur forming proud now. . . u go wake up for night now carry gun dey vex say ur stomach dey touch back  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:42pm On Apr 15, 2010 |
ohok! i see u went into the sun to give to the needy. . . very nice. . . i'd join u in a bit. |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:34pm On Apr 15, 2010 |
JESUS CHRIST!!! You be ghost? Why u dey shadow my girl na? Wetin? |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 3:31pm On Apr 15, 2010 |
hmm. . . heartbreaker. . . it seems u are confusing me with ur photoguava oga. . . comot for road jo. . . my cutie-pie wants to pass  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:28pm On Apr 15, 2010 |
babe! why the shades? |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 3:21pm On Apr 15, 2010 |
. . . this boy u to dey concerned with wetin dey happen hia. . . studio send u? why u dey carry camera sef? u be paparazzi join?  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 2:42pm On Apr 15, 2010 |
Depress'd. . . no o! my melecine na. . . u know abi make we no talk am for here?  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 2:05pm On Apr 15, 2010 |
|
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 1:51pm On Apr 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by D1KeleVra(m): 1:50pm On Apr 15, 2010 |
. . . do u care to elaborate  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:56pm On Apr 14, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:43pm On Apr 14, 2010 |
*chuckles under the palm tree*  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:25pm On Apr 14, 2010 |
. . . e go come seem to person wey dey stand far say we dey converse. . . i ask u? abeg. . . dress go one side jo//  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 5:19pm On Apr 14, 2010 |
. . . being smart doesn't mean i should be soft-spoken brother. . . your low IQ is definitely reflecting in your words// |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:16pm On Apr 14, 2010 |
. . . u don tiff cafe ticket come browse//  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:57pm On Apr 14, 2010 |
. . . why ur left eye come dey red?  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:50pm On Apr 14, 2010 |
lol. . . erm! why u come dey look my throat na? e dey pain u say u no get ya own? |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:35pm On Apr 14, 2010 |
u no sabi rap jo! *sips limca * |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 4:22pm On Apr 14, 2010 |
whisky? lol u mean sylve shey? boy u bad ooo! |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 3:39pm On Apr 14, 2010 |
Ibuttocks ur not 16 yet. . . shattap!
@Tanzbabez I know u do. . . i'm sorry ok. . . u see anytime i don't take my medicine or take too much. . . tins go dey go wrong. . . never the less i'm here for u. . . i hope sha |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:37pm On Apr 14, 2010 |
. . . if i slap u. . . am i ur mate?  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 2:48pm On Apr 14, 2010 |
ehen na! u wan kill me. . . back dey pain me |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 2:40pm On Apr 14, 2010 |
How na?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 2:39pm On Apr 14, 2010 |
I don tell sylve make him clear the broken bottle pieces since. . . sorry ehn!  |
Jokes Etc › Re: First Time (16+) ! by D1KeleVra(m): 2:35pm On Apr 14, 2010 |
@Tanimz. . . why ur mouf bend?  |