Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,844 members, 7,810,255 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 02:52 AM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13046 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jokingmary(m): 11:25am On Apr 05, 2010
e get 1 day wey me and my sister dey do messing competition, so now, one big shit come dey for my bottom, me think say na one big mess wey go smell well well , na like so i come force the thing behold the big shit come fall off.
Oh boy see smell cry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 10:42pm On Apr 05, 2010
Dirty boy
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:47pm On Apr 07, 2010
*sad* (shaking his head)
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 1:08pm On Apr 07, 2010
0ne of d mumu thing u dey do
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 1:34pm On Apr 07, 2010
clemcykul:

anoda mumu thing wey i do wen i dey small be: one day as i close from school after i don chop finish, na so i tear my excercise book, fold am, come light am matches dey smoke, na so my younger sister come catch me, come report me to my dad even after i beg the chick angry even promise to wash her uniform ;Dthe yeye girl still report me sad, since dem the temptation to smoke no come again grin grin

hehehe. . . . grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 12:08am On Apr 08, 2010
What is funny
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 12:28am On Apr 08, 2010
I never do any mumu thng. . . as I no be mumu smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 12:52am On Apr 08, 2010
^^good boi
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:35am On Apr 08, 2010
d1kelevra and studio birls of d same shi*t, una go over mumu oo
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 2:43pm On Apr 10, 2010
Thread has gone totally off topic.

Thread locked! It may be re-opened when cleaned.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by dani1luv: 5:46pm On Apr 10, 2010
Thread Cleaned. .
Please No Offtopic Posts
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 6:47pm On Apr 10, 2010
Kunbee:

What is funny

'Cos Clems happens to be the best mumu here grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 8:07pm On Apr 10, 2010
Hhmmm
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 12:49am On Apr 11, 2010
Ben-10:

'Cos Clems happens to be the best mumu here grin

Awwwwwwwww cheesy
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 8:25pm On Apr 12, 2010
i thot shocked watever


kapis
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 8:31pm On Apr 12, 2010
Ben-10:

Thread has gone totally off topic.

Thread locked! It may be re-opened when cleaned.


dani1luv:

Thread Cleaned. .
Please No Offtopic Posts


which soap use self
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 9:09pm On Apr 12, 2010
i beg carry ur brown ti. ts comort road! cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:02pm On Apr 13, 2010
@sylve11 i don dey feel ur mumunity. it's getting out of hand, no worry u go jus mumu 4 50yrs, i think!!! u wil b ok
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:46pm On Apr 14, 2010
papine:

@sylve11 i don dey feel your mumunity. it's getting out of hand, no worry u go jus mumu 4 50yrs, i think!!! u wil b ok
because a fool at 40 na mumu forever u sef add 10 more years for am
u sef no good
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Nobody: 7:23pm On Apr 14, 2010
D mumu thingy wey i do just dey happen now now. Mehn, just dey waka pass na him i jam FLEXYSTAR pic for her profile, guess what?
I dey com. Make u na no kill me wit criticisw ooo. . . . . . .***make i start gen***
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:57pm On Apr 14, 2010
The mumu thing wey i do when i small, Na to time my parents when them go out so that i go put bournvita and milo together inside Small white Nylon wey i go lick for school.
U know, then i as a small boy i never soji, Na so breeze go enter the thing making it block for me the next morning when i wan lick am.
I go just dey wonder wetin cause the bournvita to dey block and i no fit ask anybody cuz i dey fear them fit tell my folks about it, Well the thing just dey happen over and over again making the bournvita useless for me, Na him i stop the act.

Now i'm a big boy, Old things pass away. Lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Debby12(f): 10:36pm On Apr 14, 2010
Studio b no.1 mumu,no rival n ow ur wife n babies,hrd u abadoned dem,anoda mumu thing b dat again o,grow up dude
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:43pm On Apr 14, 2010
*chuckles under the palm tree* grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Debby12(f): 10:54pm On Apr 14, 2010
Anoda mumu persn doin a mumu thing at dis hr of d nyt chucklin under a palm tree
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:56pm On Apr 14, 2010
sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 12:25am On Apr 15, 2010
Debby,
See yo mouth like fish own.
Mtchew, U just dey form like sey no be u MUMU PASS FOR HERE.
My wife and children? Come my house cum visit them na. Lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Debby12(f): 8:46am On Apr 15, 2010
Studio53 ur wife say mk u cm hm
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 12:33pm On Apr 15, 2010
Were u get that stale gist from na, Una don start again abi?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 1:01pm On Apr 15, 2010
Once a liar, always a liar
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 1:11pm On Apr 15, 2010
Ibotus u dey Lag?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 1:51pm On Apr 15, 2010
smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:03pm On Apr 15, 2010
Clear jor u dey hinder my Campaign with your mumulistic head

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda / Romance Joke / b

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.