Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 457 pages)
[quote author=idonhammer post=83893926][/quote]Hahahaha....you be idiot oooo |
That rat na Nigerian politician. Counterfeit notes btw. |
We lost it as a nation with a bit of moral the moment we allowed words like, "I don blow, I don hammer, I don make am, I don collect, big boy/girl, sharp man, guyman etc" take a deep seated root in our lexicon. |
The last pic be like him celebration for PlayStation. |
Zero honor amongst these thieves.... |
So beautiful..... What's gonna be is gonna be?...positive or negative, it is all to an end. |
I for like dey your class to dey help you submit assignment. |
Frenemies everywhere you go or turn. |
Another person wey no go fit give instructions in English? I just dey laff Una never ready at all Unai get ideas but e no dey fit pass am across to the players even with interpreters.. ![]() |
Congratulations your excellency... Anyone wey una think na him I mean. ![]() |
Happy birthday, grandpa... I'd be grateful to see half of your years. We don abuse the body tire consciously and unconsciously... |
Na the perfume wey Tacha use dey pepper her for eye ![]() |
The over-bloated budget for rehabilitation must be expended. If dem no do all these film tricks how una go take see say their amnesty office dey work. See as murderous ravens dey flex with juice and bottled table water. Abeg make una come catch me for this kind rehabilitation too na...na I be Boko gan gan only say I never kill anybody. |
Better polishing and de-stoning. But I like local rice like mad, not really a fan of long-grained and stand alone rice. I love my rice sticky or gummy particular with jollof rice plus that aroma, very nostalgic. I hate jollof rice wey no stick together. Fake oyibo jollof ![]() |
Clout chasing "EFCC" ops |
Jesus Christ no grab but e dey perform miracle. |
E be like say we go give this cat our economy hold make e no fall any further. |
NA- Northern Army NA- Northern Airforce NPF- Northern Police Force It is well.... |
I been think say dem say na lie Government of rigmarole cum somersaults.. |
How much did this ape waste on the phantom central hospital that has never been opened for operations even before he left office and 4 years after? |
KingAzubuike:Lol... Your life and everything you live for centers around a book called passport. Unfortunately for you and fortunately for me, heck no, it doesn't. Who need passport when I sabi the road on foot to the Europe abi you no dey see my siggy? |
Wonderful pics....congratulations to you and your Mrs. to be. May your home be filled with unending joy laughter and a controlled and a quick to resolve misunderstanding. But bros, you get to watch your waistline o before you go chop gather hips pass madam. |
UK na Asokoro, Maitama or any reasonable GRA for naija na... |
Na him some people go dey ignorantly dey look down on girl-children begin insist on say their wife must born dem son forgetting say na another person girl child their son go las las go fall mugu for as hubby. I know my daughters will do me prouder than Linda's father. The whola dem 5. |
Make Fat Oyibo hear you... |
The God of Donald J. Trump catch her... ![]() |
These clowns are just busy making a huge joke and mockery of the already messed up judicial system. Why can't any judge just make a scapegoat of one of these lunies. |
This campaign/business/advert putch will work very well in the Tony Elumelu Entrepreneurial Foundation. This guy sabi sell him CV well well. He needs Abba Kyari to know that he needs an image launderer like him. Well done oga akowe |
These ones no get patience to wait for the dead of the night to practice their craft for coven. Dem do am korokoro in the physical. What a painful sight. Poor innocent kid.. Journey well back to heaven... |
Her eyes go don clear muyennnn... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 457 pages)
