Daduke2k's Posts
Nairaland Forum › Daduke2k's Profile › Daduke2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 105 pages)
May amadioha bamboose dat ya mouth 1094 or 1095 times 4 voicing adrenalin stipulatd peptin, bunkum ,nincompoop. |
Kai, my broda dat 1 i tel u na by porce marriage. Walahi i must mary me 2day, kajikwo? |
Na which 1090bc abi 1091bc kingdom wey u com frm com her dey claim googles, b4 i close eye open eeh make u mak u vamoos frm dis forum. Oloriburuku. |
Every 1 is entitld 2 his/her own opinion, bt i wil drop a few lines,@yinkky, if u view a post and u dont hav any reasonable contribution just hit d bak button and stop humiliating ur self here, and if u fink u ve gotten her kool(the amaka) then u ve got anoda fink comin. |
No , no. Cant. |
Up man u, bar man abeg shak every bodi wey dey garnishd kpomo and heineken, no b smal tin mak we dey win dey go. Man u 4 life. |
Chei, r231 u dey fal ma hand, so if i travel 1086 or 1087 times ,u no go hide googles komot frm dis pest mannylex abi na pappylex |
Chei, r231 u dey fal ma hand, so if i travel 1086 or 1087 times ,u no go hide googles komot frm dis pest mannylex abi na pappylex |
@r231, guy com wit my 932 or 933 mm in case sum1 mistouches googles, mak we blow im head komot. |
Set him up, if he is a flirt , use it against him, catch him and beat him up. |
Set him up, if he is a flirt , use it against him, catch him and beat him up. |
Yahoooo, lets go ther ,by wot time d we leav? 926 or 927 pm |
Nufin d u ma bebe, imma add 922 or 923 litres 2 al yall cars |
Google hon, dis is 2 much ,shld i xtinguish dis cats my 908 or 909 mil xtinguisher. |
Guy u dey fal my hand o, u knw sabi count again? 2nd u dey chase my babe al ova NL .r231 get dat koboko make we giv dis 839 or 840 lashes |
Uhm ,free internet surf i guess |
Olodo u dont 4k up d count, na my dogs we dey 833 or 834 go kis u ,no b my swt googles.mschewww |
Corect, my guy 500 points 2 u . Just 2k d words outa my mouth |
Nna r231 wetin we go d dis pests, i get 829 or 830 insecticides which one we go use. |
Nna r231 wetin we go d dis pests, i get 829 or 830 insecticides which one we use. |
Yahooo, serves ya rite, 825 or 826 kisses 4 u darl |
Its me right ? Oh my, i feel like cryin .tanx darl. Wooo hoooo |
I stil got my koboko, do i giv him 819 or 820 lashes 4 free? |
Yeowaa, dat is correct bt nne giv him a break |
Helo hon ,how was ur nite, i missd u 809 or 810 times already. |
Helo hon ,how was ur nite, i missd u 809 or 810 times already. |
Correct, i get job 4 u in my restaurant. Bt no b bread wey dey ask u o, na how 2 mak luv. |
Correct, i get job 4 u in my restaurant. Bt no b bread wey dey ask u o, na how 2 mak luv. |
Lol |
Booooohøoooo 2 u. It s nt a most 2 start a thread. |
Google darl, i 4got d time we were 2 meet was it 730 or 731 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 105 pages)