Stats: 3,165,400 members, 7,861,126 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:49 AM |
Nairaland Forum / Dalnadoni's Profile / Dalnadoni's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 15 pages)
![]() |
Atleast we have heard his own side of the story now...let the cleaning work continue Gov... |
![]() |
Danielkelly: ![]() |
![]() |
This man should just do his time abeg...make dem no grant am any bail... 18 Likes 3 Shares |
![]() |
WOW...What a nice view. Doesnt look like naija atall...Kudos to the Gov@ nice work. We want to see more all over naija soon. ![]() |
![]() |
Imagine...firefigter saving orinary dog...naija firefigter neva save humans na dog dem go reason? ![]() 1 Like |
![]() |
Agbadorians should go and sue him, i want to check something. ![]() |
![]() |
Africa... |
![]() |
I pray they never resolve it...more crisis to rock una boat... ![]() |
![]() |
![]() 4 Likes 3 Shares |
![]() |
Mibrondo: ![]() ![]() ![]() Abi you want make i tell mod to chase two of una commot for this forum? 2 new comer won dey form jagaban for here. Take you time oo Family members.... ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
For my sanity...Who no get girlfriend get peace of mind... ![]() 2 Likes |
![]() |
Kudos to the police force on this one. |
![]() |
The guts this gunmen are having this days ehn...they always get the police injured if not killed at times, are they not train to defend attark? But if it ordinary cilvilan they will be flexing murcle...i just hope they will bring those gunmen to justice.. 43 Likes 2 Shares |
![]() |
Matters Arising... ![]() 1 Like |
![]() |
Family Affiars... ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
HopeNeverDies:You no well...if she give u small green light, wont you almost die to have her? 1 Like |
![]() |
Tayorshd2:Oga use your head na...what are you also doing to solve the problem on ground than talk cheap...as of now, Obi is still an ordinary man like you and me only he finally have the real power to do somtin about it... ![]() |
![]() |
Viridis: ![]() |
![]() |
2 Likes |
![]() |
KosiGee: ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
JackDaAlienz:Beta soup na money kill am... |
![]() |
So they fear this man pass government?...Na wa o 3 Likes |
![]() |
Stephen2324:I even like the fact that you said happily married which means you are unhappily unmarried...oga go and hug transformer and happily die |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |