Dathommie's Posts
Nairaland Forum › Dathommie's Profile › Dathommie's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Ucheosefoh:Lwkmd, guy dat one na sure pass, at least e try boast dia economy. Hehehe |
We're all dose b*tches wey dey talk abt over hypin tayo ![]() Nw him don turn rev. Fada una lyk am abi ![]() Since early mornin wey I checked in last notin interestin una dey talk, since dat tym na na abt 6.useless pages una fit com up wit talkin rubbish. Pls, abeg, biko, if una knw as una take do d old/authentic tayo make una #bringbackthelionslayer make I continue my laugh from were I stop COZ ,F*UCk ALL DIS SH*T UNA DEY. TALK |
If at all say biggie correct dis shiity mistake wey him do I hope say dem go sho am 4 saturdays highlight so make him take knw hw stupeed him dey |
If at all say biggie correct dis shiity mistake wey him do I hope say dem go sho am 4 saturdays highlight so make him take knw hw stupeed him b |
Dem want make naija vote shege give dem na Hw com our 2 reps na com out? Wetin com happen to perewinkle abi na pomade? |
Chaii Bigbroda lie lie, dem jst wan recover all dia losses wey dem losse 4 d on month 4 naija head God punish dem!!! |
Chaii Bigbroda lielie, dem jst wan recover all dia losses wey dem losse 4 d on month 4 naija head God punish dem!!! |
Psychedelia:These SAn eeh, mtcheeew *shakes head* Only God knw dia probs, can't wait 4 d day naija go gage war, n I swear me and my family go join military Any ways #back 2 d matter @tayo d boss |
Happy for tayo Bt nw his game jst go tougher! Chaii, haterz nw got more reasons 2 vote him out |
[quote author=YACAA post=27091609]Tayo- JJ(he wants to be like him Tayo and is not comfortable with who he is; catches him looking at him,laughs at all his jokes, he is jealous and afraid of him and will do anything to get him down) LMAO, *wipe off tear* Tayo be like... Dude stop starin at me coz dat shiit iz scarin mehn, u gay or somtin Btw, bt dat guy really look lyk homo to me o. |
Oboy d nominee line up na die o Bt wait o, na so these HMs hate tayo reach Chaii, there iz God o |
Anybody knws if bba hotshot iz showin on nokia n96 Pls reply |
Pls guys help me out here, can I watch bba on nokia n96 I used it last year bt I don't seem 2 find d channel. Really need a reply |
Y would a grown ass man be wearin pink Ans U c, I don't seem to get any attention frm d ladies in dis house bt since pink are girls favourite colour I might aswell b dia favourite man. #LMAO. Dat guy stupid die |
teewhysafe:WTF!! So na him game plan b dat, all those romantic blah blah blah shit den later com end lyk oneal n feza na him one use win d money. Chaii, gone were d days wen people dey win via real entertainment e.g kareen, really miss dat chick tho. |
Dat jj boy go dey behave lyk say him never c p*ssuy b4, mtcheew #nonsence |
Dat jj boy go behave lyk say him never c p*ssuy b4, mtcheew #nonsence |
tayo calls are ata wewe *small pepper* he connects with her most cos dey have almost same personality. Keeping d house entertained.[/quote]*LMAO* ata wewe, dat name funny sha. Shout out 2 tayo, dat boy holdin it down! |
tayo calls are ata wewe *small pepper* he connects with her most cos dey have almost same personality. Keeping d house entertained.[/quote]*LMAO* ata wewe, dat name funny sha. Shout out 2 tayo, dat nigga holdin it down! |
Guys let's start dis trend coz dis lilian girl iz killin me. #Iflilianwasmygirl As 4 me I'll b gettin it 5 times a week[lyk seriously] excludin saturdays n sundays. Keepin em holy ![]() |
Come wetin this Ghana guy dey do with Sarafina abi na Sabina for the same bed. Shebi him get wife for house ni[/quote]Mayb him no dey sure abt sunday eviction so him won collect him own bba experience. Sharp guy, I lyk dat |
Bt wait o, thought lilian's a*s were bigger than wat I nw c jugdin frm d photos I saw or iz it jst d camera BTW, I smell sometin coaky abt tayo dats got 2 do wit d girls bt unlike melvin he's gonna ball does b*tches real hard #mark my word |
olegunner:Stop illucinatin guys, I mean it was clearly seen dat melvin iz gay coz if not y da heck was runin away frm maria, d girl had tins 4 him n wen he wanted 2 cover up he's homosexuality he started talkin abt feelins 4 selly [dat b*tch] den later dillish. Always wondered y bassey was so fond of him! melvin b carefull make u no go 14 yrs o |
Ksslib:Bt I checked dstv mobile site I didn't find bba on d dstv mobile channel list. I really want 2 knw coz I watched last yrs on mobile |
Pls guys can dis yrs show watched via dstv mobile |
Pls guys I wan 2 knw if dis year's show can b watched on dstv mobile. Any one wit dat information? |


