Deeplow's Posts
Nairaland Forum › Deeplow's Profile › Deeplow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Personally,I think it is a wrong thing to do.it is really unfair to d husby.I mean, come on.4months for f*** sake,too early buh wen it comes to matters of d heart,u just can't be too sure wat to do..make a decision quickly,don't silently ruin ur husband's life.peeps,pls don't insult her,she was mature enuff to seek ur opinions.a lil positivity would do. |
All d boys wey dey abuse Fat Women,GOD forgive u if too say u fine,buh if u dey otherwise(worwor for d dumb ones),na thunder o.make dat one dey ur mind.everybody is a creation of GOD. |
KINGwax: shut it you fat 4kI didn't know somebody open mouth yab me.make me shut.ok sir,I go shut am buh remember say no matter ow extended as d case maybe,one person dey ur family wey fat o.in dat case,u don yab dat person too.sorry ehn,choiceless dude,like say if dem carry fat toto con nao,u no go do.na so ur body go dey shake like person wey drench for rain.btw,spelling error for ur name,na king(self-services) be d correct spelling.thank u very much |
Goldieluks: No mind me jare, I no be size zero.Good girl. |
Goldieluks: I no won break people furniture abegU no go break furniture.which kain yeye furniture woman yansh go break. na poor pple u wan dey go visit?u fit dey like dat beyonce na.she carry everything moderately.na lik dat black woman suppose dey dey.abeg goldie,add small sometin make men dem eyes dey shine wen dem see ur assets.ooooshey |
Goldieluks: I be size zero. Fact!My dear,zero no be size.abeg chop small food.thanx |
@op Na people like u dey con born pikkin wey go from heaven carry fat con life.una go con dey wish say u Neva don ova-run ur mouth about fat people.btw,i'd rather a big and beautiful woman to a worwor pankere woman wey dey call skeleton sexy.change ur ways. |
[quote author=Kachi01][/quote]oh boy.I dey sure u part of dem wey dey support d subsidy removal sef.wetin jonah dey do,wey u like?hin talk for campaign say na action hin dey about n less talk.hin don con dey do d latter pass.btw,ruling is different from winning.he is losing big tym.for every life lost,he loses. |
Win.person wey Neva win anything for hin life,even class captain dey talk say hin dey win war with BH.dis bobo na mumu o.too much talk |
Common people.been long u saw me is a really great song but Oliver twist is equally a great song.just comment don't criticize.thanx.*wongbe wongbe wondaran*-----*i like nicki,her yansh is bigger* |


