Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,962 members, 7,817,835 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:44 PM

Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) (32854 Views)

Cogent Reasons Why You Should Have S*x With A Fat Woman At Least For Once / Confessions Of A Fat Girl / This Is Why You Shouldn't Date A Fat Woman! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Nobody: 6:28pm On Mar 11, 2012
1:fat women find it harder to give birth to children
2:fat women are always lazy
3:fat women find it hard to move around durin yanshing session(s3x).ehn dem go just dey one position while the poor bobo go dey sweat dey do the work.
4:fat women are liable to destroy ur home furniture with their yokozuna yansh at all given times.
5: fat women too chop.dem go jus finish all ur foodstuff for house one time.devil baptise if ur girfriend or wife na orobo wey too like food. shocked
6:fat women are too controlling.dem think say because dem get larger body size dem fit use dat as a reason to dey bully the poor bobo.
7:wen u see a fat woman walking towards u e go be like say na julius berger bulldozer dey come towards u.
8:wen doin missionary position wit an orobo dont ever make the mistake of letting the orobo dey on top of u otherwise she go just crush u to pieces with her heavy duty MACK trailer weight.

5 Likes

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by slimyem: 6:36pm On Mar 11, 2012
mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew cheesy cheesy cheesy
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by reinedamse: 7:01pm On Mar 11, 2012
Oponu

2 Likes

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Idowuogbo(f): 7:26pm On Mar 11, 2012
Lamidi d bricklayer

How site na?

Otondo!

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Nobody: 7:29pm On Mar 11, 2012
Idowuogbo: Lamidi d bricklayer

How site na?

Otondo!
i be wan carry u come uk make u hustle as a housegirl but since u too dey yab me for here i am about having second thoughts about bringing u to the uk.,u better apologise ooo cool cool cool cool

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Idowuogbo(f): 7:39pm On Mar 11, 2012
lefulefu:
i be wan carry u come uk make u hustle as a housegirl but since u too dey yab me for here i am about having second thoughts about bringing u to the uk.,u better apologise ooo cool cool cool cool
Oluwerey u neva smell airport b4 na.

Dude ur spot is d riverbank in ur village,i can bet anything u dey use dat place pratice how u go swim enter Uk sef.

I go bend sef if u fit afford bus fare to Cotonou.

Ode!
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Nobody: 7:41pm On Mar 11, 2012
Idowuogbo:
Oluwerey u neva smell airport b4 na.

Dude ur spot is d riverbank in ur village,i can bet anything u dey use dat place pratice how u go swim enter Uk sef.

I go bend sef if u fit afford bus fare to Cotonou.

Ode!
u don see finish sha.if to say u see me for real life na sir sir u for dey call me.u suppose know say for my village i get plenty influence for there.by the end of this year dem go give me chieftancy title cool.i am a big boy cool

2 Likes

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Idowuogbo(f): 7:51pm On Mar 11, 2012
lefulefu:
u don see finish sha.if to say u see me for real life na sir sir u for dey call me.u suppose know say for my village i get plenty influence for there.by the end of this year dem go give me chieftancy title cool.i am a big boy cool

Obviously u are d reigning goat in village na,so its only right for dem to honour u by cuffing ur neck to one of d poles in ur obas compound.

Flipping meeeeeeeeeeeehhhhh!!!!!!!!! grin grin grin grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by eemmason(m): 7:52pm On Mar 11, 2012
Why all these yabbing? Him just talk na...
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by eemmason(m): 7:55pm On Mar 11, 2012
Idowuogbo:

Obviously u are d reigning goat in village na,so its only right for dem to honour u by cuffing ur neck to one of d poles in ur obas compound.

Flipping meeeeeeeeeeeehhhhh!!!!!!!!! grin grin grin grin
looks like u've got beef with this dude aside this post.... Take it easy so, u don't look like he's been referring to u from the beginning of his post!8-)smileywink
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Idowuogbo(f): 7:56pm On Mar 11, 2012
eemmason: Why all these yabbing? Him just talk na...
Hes my house-boi,wen i say go he goes , wen i say sit he sits,wen i say suck my toes, hes asks Madam can i suck d oda foot 2. grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by IRAPADA(m): 8:04pm On Mar 11, 2012
lefulefu: 1:fat women find it harder to give birth to children
2:fat women are always lazy
3:fat women find it hard to move around durin yanshing session(s3x).ehn dem go just dey one position while the poor bobo go dey sweat dey do the work.
4:fat women are liable to destroy ur home furniture with their yokozuna yansh at all given times.
5: fat women too chop.dem go jus finish all ur foodstuff for house one time.devil baptise if ur girfriend or wife na orobo wey too like food. shocked
6:fat women are too controlling.dem think say because dem get larger body size dem fit use dat as a reason to dey bully the poor bobo.
7:wen u see a fat woman walking towards u e go be like say na julius berger bulldozer dey come towards u.
8:wen doin missionary position wit an orobo dont ever make the mistake of letting the orobo dey on top of u otherwise she go just crush u to pieces with her heavy duty MACK trailer weight.
number 3,5 7 may b correct
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by eemmason(m): 8:13pm On Mar 11, 2012
Idowuogbo:
Hes my house-boi,wen i say go he goes , wen i say sit he sits,wen i say suck my toes, hes asks Madam can i suck d oda foot 2. grin grin grin grin grin
then u don't need to reference him since all he does is take orders from u his boss! But bosses don't show their house boys to people or even let them suggest except house boy dey straff madam!

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Idowuogbo(f): 8:26pm On Mar 11, 2012
eemmason: then u don't need to reference him since all he does is take orders from u his boss! But bosses don't show their house boys to people or even let them suggest except house boy dey straff madam!
Wot u on ? undecided undecided undecided undecided
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by xynerise: 8:31pm On Mar 11, 2012
@lefulefu. I believe u except for NO.1. grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by BCuZiMBlaCk(m): 8:40pm On Mar 11, 2012
@lefulefu I dey feel your pain
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by dabrake(m): 10:38pm On Mar 11, 2012
lefulefu: 1:fat women find it harder to give birth to children
2:fat women are always lazy
3:fat women find it hard to move around durin yanshing session(s3x).ehn dem go just dey one position while the poor bobo go dey sweat dey do the work.
4:fat women are liable to destroy ur home furniture with their yokozuna yansh at all given times.
5: fat women too chop.dem go jus finish all ur foodstuff for house one time.devil baptise if ur girfriend or wife na orobo wey too like food. shocked
6:fat women are too controlling.dem think say because dem get larger body size dem fit use dat as a reason to dey bully the poor bobo.
7[b]:wen u see a fat woman walking towards u e go be like say na julius berger bulldozer dey come towards u.[/b]
8:wen doin missionary position wit an orobo dont ever make the mistake of letting the orobo dey on top of u otherwise she go just crush u to pieces with her heavy duty MACK trailer weight.
i don die with laugh. this guy no go kill me

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by MrsChima1(f): 10:44pm On Mar 11, 2012
LMAO@fat women have harder time with child bearing. grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by onila(f): 11:41pm On Mar 11, 2012
lol this guy is 2 funny! grin grin grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Lollysbride: 11:33am On Mar 12, 2012
Obviously u are d reigning goat in village na,so its only right for dem to honour u by cuffing ur neck to one of d poles in ur obas compound.[img]http://www.demama.info/g.php[/img]
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Yorisb: 11:41am On Mar 12, 2012
xynerise: @lefulefu. I believe u except for NO.1. grin

Bro, Am inclined to agree with him (Lefu) though or is there any advantage therein? cheesy I think NOT! undecided
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Goldieluks: 11:43am On Mar 12, 2012
Lmao @ fat women destroying your furniture. This lefu na really olodo! grin grin grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Goldieluks: 11:43am On Mar 12, 2012
Lmao @ fat women destroying your furniture. This lefu na really olodo! grin grin grin
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by queensmith: 11:44am On Mar 12, 2012
The OPs mother didnt do the world justice.
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Yorisb: 11:47am On Mar 12, 2012
Isn't it glaringly obvious who the FAT women are, from these responses? tongue undecided

1 Like

Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Nayah(f): 11:50am On Mar 12, 2012
Medical reasons
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by deeplow: 11:53am On Mar 12, 2012
@op
Na people like u dey con born pikkin wey go from heaven carry fat con life.una go con dey wish say u Neva don ova-run ur mouth about fat people.btw,i'd rather a big and beautiful woman to a worwor pankere woman wey dey call skeleton sexy.change ur ways.
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Goldieluks: 11:53am On Mar 12, 2012
Yorisb: Isn't it glaringly obvious who the FAT women are, from these responses? tongue undecided


tongue who you dey call fat?
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by Nobody: 11:59am On Mar 12, 2012
Madness is indeed incurable
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by r231(m): 12:04pm On Mar 12, 2012
undecided undecided
Re: Disadvantages Of Dating A Fat Woman(orobo) by DAY12(m): 12:09pm On Mar 12, 2012

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Tired Of This Relationship / Open Letter; Our Women Be Careful With The Way You Treat Men- Alexisgist / Photo: Guys Which Would You Pick?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.