Delishpot's Posts
Nairaland Forum › Delishpot's Profile › Delishpot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 585 586 587 588 589 590 591 592 593 (of 760 pages)
But OP, isnt it same way men always talk about women? Isnt it same song that all women are gold diggers, lazy and greedy and will dump a long suffering bf as soon as a rich guy comes along? A look on most NL post and you find that its our women that are most abused, attacked and called mean and condescending names. 99% of married naija men cheat and that is a known fact if we dont want to decieve ourselves. Many naija men dont see cheating as a big deal. They feel its normal as long as tge wife is not affected by it(far from her knowledge) |
Nice. They all look good. Me sef go soon post mine. You cant catch many naija girls dead without weaves sha. |
Your mom na ever young. Nice one OP the woman don try nor be small. We thank God for keeping you all alive ooooo. OP na you be the Agadi Nwoke dem carry for lap? |
jonaji:Deal! ![]() |
Sad |
jonaji:Lol. She nor sabi treck. Unless we go carry am for back dey treck. Bia Nna, you don dey turn this treck to family affair o. If my Madan ontop join us, who go look after my pikins? ( I know say you go talk say make dem join us ) see , this trek, na only you go trek am. Me and my family go just dey cheer you on. |
GodsMercy1:Ehn, I see a link and, that is all I see. The topic said will I allow my kids do this? It did not say " click" on this link to see if you will allow your kids do this. |
Do what OP? |
jonaji:Mbanu, hiannnn, make my madam ontop sack me? Who will service her while I am gone?I nor join you shave and I nor join you treck. But, I go cheer you on. |
Its well ooo. Na there Nigerian kids dey sitdown for dust write ABC for wall becaise ogas at the top chop the money meant to provide good learning envoronment. |
So sad. RIP |
She mumu nor be small |
GBAM! He nailed it tight . Nor be only wardrobe na shelf she for change. Anyhoe, in both cases carpenter kunles number is still useful |
Treking don expire? Why not trek OP? |
For some men dream ba? . Anyhoe, some men like to blow invisible trumpets. |
StarFist:No wonder. E don commot from burial be that. E don enter celebration of life ![]() |
Explain better OP. |
Abeg, na howmany years the woman be? Because those pictures look like na birthday dem dey celebrate for dia. |
Na wa o. Nsobu Uwa. |
Wish I could help oo |
JAMB question |
Its a cool dog. Like its coat. |
Lol. APC tinz ba? |
Next time, if you like enter soak away and pretend say you be shit |
AlienStar:Try it and see. Besides it will make it fun. He says delilah bring my food. You serve the food and say Judas, food is served. Its a win win situation No long thing. |
Haha Nor answer am anytime he call you delilah. Or you sef call him Judas iscariot abi na judas is carrot or call him pharoah. |
She dey celebrate the death of her freedom. |
ekenedegreat:You see that small talk I talk? Those wey get eye see where I dey come from and where I dey go. Dem even see pass where my eyes see. So, if you nor dey that level, no disturb ya self, those wey go benefit from my comment go benefit as soon as dem read am. |
pbs4real:I for post am o but my pikin say make I no share his image online. Even if I post am sef, una nor go believe me ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 585 586 587 588 589 590 591 592 593 (of 760 pages)



