Desloaaa's Posts
Nairaland Forum › Desloaaa's Profile › Desloaaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 17 pages)
[quote author=Ijele-igbo]You are a very lazy student! I expect you to carry the course over [/quote]sex 101. |
ewoooo o...2pages gone??.. Dis mazi sef.. anywayzz Following seriously*** |
*faints* |
jesus fit vex arisen again o |
all dis with no cash tripz na wash! |
fubbyy: guy if I steal am I go dash am out.... Mumuso u wan STEAL to DASH~out?..see ur kpako brain |
hmmmm..see bobbbyyy!! Na wa o,i no understand how God take share dis tin sef.mtcheww |
ipad?wey u mate dey corner millions..kpako thief! |
met with just one Nler.myopera,she's a beauty to behold. Looking forward to meeting more peepz,specifically lekki-ajah envrons |
Hugoboi: Is there even anything like the bolded?grammer tinzz.. |
happy buffday to d only musician i'd wna catch a grenade for.i gbadun u plenty.' NP~#YES/NO ..BANKY W |
mtchewwwwww..hw dis one take affect badia residence ![]() |
lol..see her shoes |
#2.kai! Even when am just getting dressed,i'll tell you am close'by,and can see you. God forgiv me |
Fhemmmy: You want her to raise a child based on uncertainty, you want her to commit the future of a child into what she is not sure of, cos based on you "You never know where help could come from" are you willing to help buy the diapers and food for the child ?must d baby wear diapers?? What happened to breast milk?? |
my dear,get sometin doing,any decent job,irrespective of d meagre pay,dust off laziness and make up your mind,that you'll take care of your child,come what may.Adorption is not really a good idea on my part. I'd rather soak garri and salt with my child,than allow him enjoy fried rice and chicken with sm other.. What story will u tell him after today ![]() Ninu ofi,ninu ola,lomo pandoro n dagba.The Lord is ur strength |
Nigerians get issue shaaa..see as una take cork mata personal.. |
image on ![]() kai..wtf! |
image off** I no wan risk dis Mb wey remain.. its a MISS/HIT |
eleda ma sun!!! |
return gini ![]() |
vivian chinaza: It doesn't even occur to us who is getting all the attention or not.as in ehh..HustlingStateOfMind..who get time |
FOR THE CASH..YEA! |
mtcheeeeewwww..na their type do pass o |
price pls |
willienaji: mtchwwwww, this is suppoaed to be a role model o, what message is she sending to the young wives who ar loooking upto her, who see her marriage to olu jacob as a model marriage. am disappointed.hit ur head for wall |
LastApostle: op, you did more of advertising than sourcing for solution to your spiritual problem. I work in a bank, ride a big car, live large and my parent still dot on me- brash silliness.THREAD CLOSED! |
[quote author=d33j@y85]This OP is stil a learner u dey dash ashy 30k for what ?!? Jus find those babes along that krystal lounge road u go nack am for Hotel Dabras parking lot or 1 corner corner place (since u have a car n to save on hotel bill) highest u go pay is 4-5k[/quote]shuke'shuke no dey sweet jooh |
na wa o..so nobody gree post dis guy pics.Mayb he's faithful afterall.0pe o! |
hmmm..bros i hail o.30k for paroveh?? Try cheaper oscra abeg.crystal babes wire ac for their own ni?? |
[/quote]sex 101.