Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,928 members, 7,835,099 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 04:10 AM

Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See - Romance (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See (14035 Views)

Your Transition From A Good Boy To A Bad Guy - Let Me Help / Some Dps Ladies Post When "Break-up" Takes Place. / Why Won't This Hot,good-looking Guy Let Down His Defence & Love Again? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by causewahala: 4:30pm On Mar 15, 2013
informat101: This thread is funny..as we gurls have refused to post any pix.oya guys make una post una pix 4 advertisement..u fit become d bf..

True confession! lipsrsealed grin As per ur suggestion, I dey come, lemmie go ask my oga @ d top! tongue
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:12pm On Mar 16, 2013
informat101: This thread is funny..as we gurls have refused to post any pix.oya guys make una post una pix 4 advertisement..u fit become d bf..
ok see my pix.am i not handome? cool

1 Like

Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:34pm On Mar 16, 2013
^^ wats dat one na? Jisos!!! Lwkmd gringringringrin
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:43pm On Mar 16, 2013
Br3nd4: ^^ wats dat one na? Jisos!!! Lwkmd gringringringrin
hope say no be my sadfive hundred dollar blings u dey laugh sad
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 3:31pm On Mar 16, 2013
lefulefu:
hope say no be my sadfive hundred dollar blings u dey laugh sad
if i hear.. lipsrsealed
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 11:54pm On Mar 16, 2013
lefulefu:
ok see my pix.am i not handome? cool
this one na dog chain ?
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ositadima1(m): 11:37am On Mar 17, 2013
adaobi123:
this one na dog chain ?

No dog go gree carry DAT chain, lol. Lefu my guy you favour Allah.
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by dabrake(m): 12:58pm On Mar 17, 2013
but lefulefu, you no fine oh. nothing you wan tell me.
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 1:19pm On Mar 17, 2013
adaobi123:
this one na dog chain ?
i tink say na all those ones mke dm dy use with anchor 4 ship wink
adaobi123:
this one na dog chain ?
i tink say na all those ones mke dm dy use with anchor 4 ship
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 1:22pm On Mar 17, 2013
Odunharry: i tink say na all those ones mke dm dy use with anchor 4 ship wink
grin grin grin grin grin hahahahhahahaha loool
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 5:20pm On Mar 17, 2013
adaobi123:
grin grin grin grin grin hahahahhahahaha loool
y u dy laff na?lol
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 5:22pm On Mar 17, 2013
Odunharry: y u dy laff na?lol
loooool its funny, i laugh too much....its a habit grin grin
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 5:25pm On Mar 17, 2013
adaobi123:
loooool its funny, i laugh too much....its a habit grin grin
lol...check am out,if dog see the chain na die...whch kind dog go wear am?
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 7:09pm On Mar 17, 2013
Odunharry:
lol...check am out,if dog see the chain na die...whch kind dog go wear am?
dat very dawg na... lipsrsealed
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 7:11pm On Mar 17, 2013
Br3nd4: dat very dawg na... lipsrsealed
grin grin grin grin grin grin grin
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 9:19pm On Mar 17, 2013
adaobi123:
grin grin grin grin grin grin grin
wink
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Desloaaa(f): 9:54pm On Mar 17, 2013
na wa o..so nobody gree post dis guy pics.Mayb he's faithful afterall.0pe o!
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 10:02pm On Mar 17, 2013
Br3nd4: wink
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by ademiller(f): 5:58am On Mar 18, 2013
free2ryhme: so make we dey crycheesy y d advert
Last time I checked I wasn't refering or talking to u so why u acting like its ur fight?
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 2:56pm On Mar 18, 2013
all of una wey dey take style yab me una no well oo sad
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 2:58pm On Mar 18, 2013
lefulefu: all of una wey dey take style yab me una no well oo sad
tongue grin
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 2:58pm On Mar 18, 2013
dabrake: but lefulefu, you no fine oh. nothing you wan tell me.
let the babes conclude for that matter wether i fine or not.if i no fine how come babes for my street dey always trip for me.i fine and plus dat i get correct swag cool
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 3:00pm On Mar 18, 2013
lefulefu:
let the babes conclude for that matter wether i fine or not.if i no fine how come babes for my street dey always trip for me.i fine and plus dat i get correct swag cool
*faints*
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 3:28pm On Mar 18, 2013
lefulefu:
ok see my pix.am i not handome? cool

if na u be that, Goodluck get hope walahi
d thng wey u put for neck na chain abi wetin?
cheesy cheesy
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 1:10am On Mar 19, 2013
Br3nd4: *faints*
pour water on her,she sees d pix and faint d 2nd time..pour water on her,she opens an eye and whisper if d pix is dia i said yes,she faints 4 the 3rd tym.
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 7:35am On Mar 19, 2013
Odunharry: pour water on her,she sees d pix and faint d 2nd time..pour water on her,she opens an eye and whisper if d pix is dia i said yes,she faints 4 the 3rd tym.
grin grin take it away b4 i die.. Pls
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 4:16pm On Mar 19, 2013
lefulefu:
ok see my pix.am i not handome? cool

Kai, see fine bobo! No wonder the girls dey trip for u, Lefu. The haters on dis thread, na jealousy worry dem. cool tongue
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Odunharry(m): 4:28pm On Mar 19, 2013
Br3nd4: grin grin take it away b4 i die.. Pls
lol....i tuk d pix and put it insyd a sack makng sure she dosnt see it and faint..let me tie d sack wit a rope cos only God knw wat wl hapn again when she sees it
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 5:15pm On Mar 19, 2013
~vicky~:


if na u be that, Goodluck get hope walahi
d thng wey u put for neck na chain abi wetin?
cheesy cheesy
na because u be bush girl u no know wetin e be.wetin i wear for neck na wetin dem dey refer to as bling bling.Many popular hip hop rappers like Lil wayne.5o cents and others dey wear am.u know who dem dey call 50 cents or lil wayne?
u need to go oustide and get civilised yooo cool
Re: Ladies Post Pictures Of Ur Guy Let See by Nobody: 5:35pm On Mar 19, 2013
^^ sad sad sad sad
NA THAT kind OF CHAIN Lil wayne and 50 cent dey wear? undecided
+ you con ugly add self

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Check Out Photos Of This Lady With A Fake Boobs & Butt / My Pastor Husband Sex Me 4times Daily,yet Impregnated Our Maid & Friends Daughte / 10 Good Reasons You Are Not Married

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.