European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:59pm On Aug 14, 2019 |
SkimpleD: Why are you like this  Skimple e better make I dey watch dem odoi play rubbish than those old men. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:51pm On Aug 14, 2019 |
Just push FBS and Pedro comot this team make we sabi the direction wey we dey face. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:43pm On Aug 14, 2019 |
We don't need a new hazard in this team biko! Make una just leave pulisic as pulisic that one do like that. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:42pm On Aug 14, 2019 |
Theres hope with pulisic. Make pedro and willie do waka abeg. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:41pm On Aug 14, 2019 |
airmark: I hope your own Apostle doesn't share Krest, because you said earlier we would win today, later you were asking how we would survive battering.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:23pm On Aug 14, 2019 |
Bimffo: Salah, Mane, Robertson, VVD,.Henderson, Fabinho are all playing but it is their 2nd team.  That's how you'll know a scummy! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:22pm On Aug 14, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 3:47pm On Aug 14, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:14pm On Aug 13, 2019 |
raumdeuter: Na the juju renewal you dey do for village since diggz. Where dibia say Chelsea go finish on table this season No network  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:08pm On Aug 13, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:05pm On Aug 13, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 12:55pm On Aug 13, 2019 |
afrodoc2: This Chelshit fans too dey overreact. Kante and Rudiger go stabilize the defence, especially if Reece James is as good as some of you say (cos Azpi don lana finally).
The real problem will be goal scoring. Willian will form activity, Pedro will run aimlessly and I am not sure Pulisic and Tammy are ready just yet. End of story  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 8:45pm On Aug 11, 2019 |
Las las the fccking parry will be hot hot  blaaady scumcvnts!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:33pm On Aug 11, 2019 |
sod09: kolo you never see anything, lampard will surely take you more than where wengay took us. Just wait for it No wonder you be asssssnal fan! Twueeeeeeeh  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:48pm On Aug 11, 2019 |
sod09: say it again without crying this time Arindin! When no be say na Wengay ur lover naim do me  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:36pm On Aug 11, 2019 |
sod09: Yet this stupid club didn't sell the zouma to Everton even after the #freezouma  Beach shutdafvckup you fccking cvnt! Gtfoh! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:35pm On Aug 11, 2019 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:05pm On Aug 11, 2019 |
Oasis007:

Diggz right now be like?! Mscheeeeew...season don finish today na abi? We go see as e go end! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:48pm On Aug 11, 2019 |
A40: I hope Rudiger stays in the treatment room a little longer. Let's see how much of Zouma you will be able to cope with
Rudiger was your best CB last season Best CB inside mediocrity abi? He shouldn't even bother to return sef. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:30pm On Aug 11, 2019 |
Hazardfan1: This first half of Tammy I've watched is better than everything Morata served us Plus we didn't spend 80mil |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:27pm On Aug 11, 2019 |
A40: How many penalties did Rudiger give away last season? He is still your best defender Who cares? Buhari is still better than most state governors in nigeria but that is not to say he's not as useless as everyone of them. Rudiger and zouma I'll definitely put in the same talent bracket. Unlimited22: Diggz abeg Rudiger is better than this Zouma. Zouma has not been the same since that injury |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:13pm On Aug 11, 2019 |
A40: Rudiger is 20 times better than that agricultural mozumba of a defender In what way? Na still aakpu kpom kpom footballer wey dey make person dey get sleepless night for defence so wetin be the difference? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:07pm On Aug 11, 2019 |
SkimpleD: Diggz, see Tammy  Leave am make e dey dere! I prefer him to that Spanish cvnt! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:07pm On Aug 11, 2019 |
A40: This donkey Zouma is who una dey compare to Rudiger?
Orisirisi Kini e ya Tor?! Rudiger and zouma wetin be the difference gangan? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:05pm On Aug 11, 2019 |
charlesELIKIBA: this abraham nor go work lie lie  If morata can play 1season plus of rubbish with 80mil wey dem use buy am...tammy must work |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:04pm On Aug 11, 2019 |
Tammy fvck up now sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:02pm On Aug 11, 2019 |
This barkley own don dey too much! For person wey don play pl footie for some years him own don dey too much  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:51pm On Aug 11, 2019 |
No yawa! Ok oya make una gbera!  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:48pm On Aug 11, 2019 |
See phollish penalty. Mscheeeeew |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:43pm On Aug 11, 2019 |
Emaprince: This Tammy too dull...he cant even press Make una leave that boy! If useless morata fit hit bar for him first match for us I no go hate am the way I take hate am. SkimpleD: Tammy, have sense Na  Make una leave tammy alone  No b 80mil waste of space him b  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:41pm On Aug 11, 2019 |
Mk una dey test am dey go! E go soon enter  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:36pm On Aug 11, 2019 |
Na so!! Father of all nations!! Nice hit  |