Diggz's Posts
Nairaland Forum › Diggz's Profile › Diggz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 677 678 679 680 681 682 683 684 685 (of 689 pages)
My prayers no work so Kongrats gayners. Very Gud win! |
I dey laff o!!!!! Hehhehehehehehehe |
I dey laff o!!!! Hehhehehhhehehehe |
@ DK, lol @ FT's number of goals against cisse's. No worry,U go soon see him LOVER dey run come swear for U wit dis comparison. Even old papa DD still dey outscore d dud yet,Coogar want us to sell DD and kip FT. Walahi,if no b say AVB na boko haram lukaku suppose don dey start match ahead of d shekpe keeper cos,na goals we want not shekpe keepin. |
Kai! See madt man o! Dem suppose put U Mugu Coogar for Uselu walahi. Funny enuff,u remind me of a wrestler called ruddy piper. Bros are U in anyway related to him? |
dayokanu: Ordinary Ajax dey flog una for house Are you Chelsea in disguise? @Dk,LMFAO cos U very funny. lemme help U edit Ur post; dayokanu: Ordinary Ajax dey flog una for house Are you bayansh munik in disguise? |
And in d history of humans Urs was born witout brains. Silly man tryin to erase is entire history wit change of name. U na just Agbaya rada rada oshi |
Sharap joor!shameless Nonsense old man. U no go go mount Ur lover(FT). Even wen d name changes e tk nuffin from d fact say U were once emeka Mugu coogar who went to prison and nw called,Mugu coogar. Say watever U want,U definitely a nutcase tryin to do d not possible by removing history from d present. Agbaya oshi |
coogar: Quote from: afrodoc on Today at 07:01:09 PM Coogar,Arsenal has been relegated before,i am sure u hav read somewhere about their promotion back to d English first division after d 1st world war which many deemed controversial cos Tottenham was relegated d same season it was woolwich arsenal fc that got relegated not arsenal fc. The very height of foolishness bin shown by coogar. No wonder U are such a torres lover. For example,if Ur name is Emeka mugu Coogar a Torres lover,once we tk out d emeka and U nw answer mugu coogar,my qxn is,hv U stopped bin Mugu Coogar d Torres lover? Try come back come insult Ur lineage. Ekpa shishe |
@ Coogar,shut ur gutter mk we hear word ojare. Giggs,scholes(came back from retirement),evra,ferdinard still plays for ManU yet U want Us to believe Drog,lamp,cole plus terry are Useless. My friend d only useless peeps we hv presently in our squad are d portugese plus Ur broda Torres and dats a Fact. One qxn,Y was Sir fergie runnin afta lampard durin Jan season? Yet u want us all to believe lampard is trash wen he's outscoring Ur crippled FT. Bros,respect Ur sef o! |
I beg wats wit cfc not losing major playas. So debo according to U,anelka and alex are minor players? Anytin to support d gayners wenger and d Useless club. |
DK am rili sorry o! Burr,how market b? |
@ coogar, wat presence in Napolis box? Bros,I beg no vex me o! Cos,I no say if I yan nw u go start to dey insult Ur head. Torres and presence can neva mix togeda I beg U. |
Wit a shaky defence yet,AVB u chose to play d portugese hussien bolt in mereiles as 4. Yet nateevs dey yan say we nid pace,coogar dey sip on kparaga dey support am. Cos,we go Join ManU for Europa as it is next season. |
Debo God go bless U |
For me AVB, malouda plus d portugese messed up dis game for Us. |
I totally disagree wit U nateevs bout dem bin a beta team. We can beat dis particular Napoli team silly for today burr,we hv a pacy 4 in mereiles who will run away from d player he is suppose to mark. Anoda tin is am yet to see mereiles win a single tackle all day. E b like say we dey play short one for midfield. |
I dey laff o! Mereiles is a joke. Thank God he will miss d second leg. Cos,dats d only way to stop dis portugese madness. |
Pls,let's not start a debate of bosingwa and Ivanovic cos bosingwa is d height of trash. |
@ Nateevs,am not just complaining. Please mk sure u watch d reply of d goal against us,U will see mereiles runnin away from lavezzi instead of makin him. Romeu,mikel or essien in dat position wud hv don better. 2-1 already mk I calm down? I calm down |
I beg where mereiles dey run to? Romeu will surely do better dan dis,nateevs no tell me dis rubbish plus d idiotic man is pickin stupid yellows! Everytin no b pace abeg! |
Wat is mereiles Job rili? SMH. F.UK AVB for playin dat Arrow in d 4 position. |
Walahi where scott sinclair dey again? Y buy a useless selfish player like porridge den sell SC? Somtin is surely wrong wit our scouts. Mscheeeew |
See pace wey malouda get him no fit track player. Mscheeeeew! Thank God mata don score one. Mk AVB buy brain today o! Cos if him Bleep up ehn? Walahi |
@ Nateevs to answer ur second qxn, FT has bin our major problem. Burr,remires looks like a wet chicken in dis match walahi. More of techicality dan runnin Y not bring in players like lamp into d middle? @ least we no go dey suffer heartache. Meanwhile,mereiles looks like shit in dat 4 position virtually not doin anytin. I beg wetin happen to romeu? 4 prefer half of romeu for dat 4 position dan mereiles. |
@ Nateevs, we fail most times witout lampard. Seriously,no goals and all. I beg no ask dat kind qxn again. |
Kai! Badt man coogar. So u dey hapi for d trashin wey we wan get from dis line up? How can dis line up b iite wen we hv d useless cahill beside liuz and Mereiles playing 4? Well,mk I hup say u dey see wetin I neva see. |
God, ! Just d sight of malouda,SMH!! Wahala surely dey. I support Ibime on dis one cos,deres no way a sane coach will sell Alex and anelka to bring in Cahill and leave d useless PF plus malouda in d team. |
Coogar go always dey yan dust! Lampard can't play for chelsea burr,giggs and scholes even in their grave can still play for ManU. Fact is,we hv old legs in chelsea and most teams hv their quota even d so called world best team Barca burr dey are still competitive. The only excuse I hv for our present situation is MR AVB and Failure FT(coogars mama pikin). Or how else can we explain is unthinkable support for FT? Back to AVB,Man management skill he obviously left in FC Porto. D pipe left d likes of malouda,PF,Bosingwa and sold alex & anelka,just to buy Useless Cahill to warm bench. Will always play players in d useless of position and,giv us inspirational speeches @ d end of each Bleep up. Walahi,every1 shud simply ignore coogar aspa FT and Lampard dat is d only way to stop d obvious madness. |
coogar: may the gods shrivel your cock, mumuface! LWKMD o!!! Classic Coogar. I beg bros,I come in peace o! RFLMAO.! |
I totally agree wit DK on this one. FT aka d dud aka d shekpe keeper shud b dropped and sold @ d end of d season. Simples!!! |
Madrid beta win dis match cos,I will hate to see d midgets celebrate @ d end of d season. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 677 678 679 680 681 682 683 684 685 (of 689 pages)