Dilim247's Posts
Nairaland Forum › Dilim247's Profile › Dilim247's Posts
1 2 (of 2 pages)
Nice! Bt dat oyibo say na wetin dey worry am!"Shake boom boom oyibo" |
4 ur mind u are a man, u no no say na mumu u be! Useless chicken poo! , u go soon carry HIV/AIDS! Dat ur no long thing swag,magun go soon mk am long!cow dungs |
If u call urself responsible only God know what u would hv being |
No girl be lk dis, all d babes don get mind nw! |
akinreals: I always go home after work, i always drive like 2hrs to get home because of lagos traffic, d fact is dat my wife is my best friend and i always look forward to jisting with her and ofcourse, her delicious meals is another weak point for me anyday, anytime. Home sweet home.hw long hv u been married? |
Wahala goes to sch! Abeg na him girlfriends,mk e marry 2 of them oooo! If e see woman e go run ![]() |
Welcome.4th to talk 4 d matter |
fubbyy: why insulting the guy? You should know that its not by force to love someone(for people that believes in love) its clear that the guy doesn't love the girl(if there's anything like love)men also reject women dat love dem |
Not only put a ring on it,na put a crown on it, Mumu. , if u like ur dog or cat abeg "put a ring on it" |
E no dey tried to hear handsome bt e dey tried to hear big head! Mk e reduce d head nw! |
My dad bought a bottle of black current drink n refused to give me some, I went to his room, poured out a cup of black current , n poured in a cup of water inside d black current bottle. |
Jona! Go ask ur friend 4 bible wetin e take him eyes see ooo 4 shark belle! Shark go chop u ooo! |
Akshow: I will buy only the otueke baboon's blood for anythin more than 97Naira. Stewpid moro..n.'stewpid' indeed! |
:DWhat! Am going to serve again! But pls don't post me to kano again! |
:oNone |
Jona! Jona! Jona! Hw many times did I call u? U go wound oooo! |
Is she a learner? |
ulaiman aledeh @aledeh Award-Winning Broadcast Journalist, Producer Sunrise Daily@Channelstv, Lagos, Nigeria, Social Media Advocate & Inclusion Speaker!. Award winning my foot! |
1ndidi2: November 6my birthday mate ![]() |
I hate channels tv 4 dis! |
Such things don't happen in 9ja |
igbsam: Finally, Nairaland and other social medias don make sure say dem suspend this man. I feel sorry for him if this is true. Meanwhile, gather all those useless OGA AT THE TOP....ask them the same question, i bet they would fail woefully, some no go even know say website starts from www. rather, dem go dey mention office address and building address....Datz allshame on channels tv, is that how they treat their guest,bad business 4 them 2 |
kennykool4u: TEL ME THE COMPANY, I WANNA DO SOME BOOKINGhmmm |
1 2 (of 2 pages)
, u go soon carry HIV/AIDS! Dat ur no long thing swag,magun go soon mk am long!cow dungs
, if u like ur dog or cat abeg "put a ring on it"
Jona! Jona! Jona! Hw many times did I call u? U go wound oooo!
Is she a learner?