NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:19am On Jun 10, 2016 |
Anuoluwaposimi: lolz ....Gudmorni vp Anuoluwapo y u dey "lolz " naa ?...I no be gay ooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:17am On Jun 10, 2016 |
ruthobaz: abeg wetin my name dey do for here oh?
dipson546 thinks chumaster is a female...  Ruth , no mind that coyy guy, him just dey give me the names of girls wey be single for here oo .. and him come put chumaster name , wetin concern me with chumaster .. se I be guy nii?... imagine , him no come put ur name self... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:09am On Jun 10, 2016 |
Anuoluwaposimi: pls am lost chumaster na woman now yhmmmmmm coy coy n d guy don dey rehearse already yhmmmm Anuoluwapo who be chumaster ? na male? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:05am On Jun 10, 2016 |
coyy: what's ur own?
guy, park  na your own I dey do naa... if you go put urself for child abuse case now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:00am On Jun 10, 2016 |
coyy: but na chumaster sure pass o..
anuoluwaposimi has many admirers..u go need go extra miles to win her..
mzshyshy Is too shy..she no dey really follow boys talk.
chumaster has been single since day1 of dis land.. en?? Anuoluwapo ngbo , who are those admirers ? tel me make do the "PCM Avengers".. mzshyshy,why u dey shy shy naa, even if u dey shy shy, shall u shy for me ? oya commit that shy , I don show..... Now Chumaster? ngbo you have been single ba? I know you don' dey wait for Me naa... oya where u , make we begin dey roll.... you it is not good for a woman to be alone |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:52am On Jun 10, 2016 |
Abacharles: abeg no bring Pcm avengers ooo, we never settle Niger Delta avengers tx bros.. no wahala |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:49am On Jun 10, 2016 |
Anuoluwaposimi: U ehn u rili nid deliverance No madam, the guy is okay... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:47am On Jun 10, 2016 |
coyy: come to ma room, let me make u a model bros how far naa... y ur room naa?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:46am On Jun 10, 2016 |
coyy: anuolwaposimi is single and chumaster is also single..
mzshyshy too is nt bold yet... correct guy.. you don dey confess...oya collect one stroke of sugar cane cos u no talk since until I threaten una... oya all those girls mention, oya make una begin dey answer present sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:36am On Jun 10, 2016 |
chaii, all the guys for here don share all the girls wey they here among themselves finish and now no one left for me...I go do " PCM Avenger " for una for here ooo. coyy, yorm and co. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:29am On Jun 10, 2016 |
coyy: one bottle of alcoholic fanta for u. bros kilode? you wan kill me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:22am On Jun 10, 2016 |
2015 batch B will be passing out by early October... so 2016 batch B will be replacing them... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:58am On Jun 10, 2016 |
Not batch C ... there is going to be batch B this year.... I was suppose to follow batch A but my name was omitted ( I believe some of us have same problem here) so they assured us that we will have to wait for batch B this year. then I called one of my friends in school 2 days ago to help me talk to the examination officer about my name for batch B so the man now told him that the guy should remind him at the end of this semester so that he won't forget to include my name.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:18am On Jun 10, 2016 |
hmmmmm ..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:13pm On Jun 09, 2016 |
na wa oo... misbeebebe didn't even serve me any drink just because am new here ...even cake I no see...God understands.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 8:02am On Jun 09, 2016 |
HAPPY BIRTHDAY TO YOU .....
LLNP |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:04am On Jun 09, 2016 |
morning wonderful people, how was our night?...
morning wonderful people, how was our night?...
morning wonderful people, how was our night?... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 7:00am On Jun 09, 2016 |
coyy: u dey mind Yorme?
mindeth him not, for he knoweth not what he doeth or sayeth. Mr. Coyy how far naa... you no see say yorme dey make sense ?... anything for your new guy? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:57am On Jun 09, 2016 |
sheboss: How I go fall for am, when na u still use ur mouth call me Mrs Coyy? I don fall for my eggroll finish?? madam, eggroll pass egroll ooo.... well,if you can't fall for me, I prefer you stand for me then, may be by the time stand for too long we will both fall for each other by then.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:53am On Jun 09, 2016 |
yorme: How you think say she take notice ya ass? She's falling for you fa! Me is just a prophet in this wilderness ne!
By the way, anything for the boys?  is that true?@sheboss.... bros, nothing for the boys oo, except a girl.. "sheboss"...... I sight you with all respect mr. coyy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 10:28pm On Jun 08, 2016 |
sheboss: Guu efring house. How una dey? Yorme my personal trouble shey u now realize my importance fa? ayaf missed u too how u dey? Boogalicious boo Coyy, I take small leave fa, make I fit concentrate on building our home  Missbeebee my longlost twin...howdy na? VP Ruthobaz I sight u ma! Kapable75, Titanium38, Chumaster, Chuxmyk, Tracer, Mzshyshy, how are u all doing? I don miss una so teyyyyyy.... Welcome to all the newbies Temilolami1 Dipson546 and others. Dipson, this ya moniker fa...wetin u dey dip? Anyways,u see that Yorme?? Be careful with the guy fa...watch ur ass. Yorme?? taught as much when I was refered to him earlier in the day... ok. about the Dip? well don't worry about that...lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:11pm On Jun 08, 2016 |
HateU2: Ooh! I hope it's true sha cox I'm fccking tired of staying at home oo. Cox 9ja self tire me yea, it is... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:41pm On Jun 08, 2016 |
HateU2: 15'B? Wats dat I mean 2015 batch B... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:02pm On Jun 08, 2016 |
HateU2: is November sure now with all dis tin we dey happen? oh yea, sure.. we are gonna be replacing the 15' B |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 2:32pm On Jun 08, 2016 |
yorme: Lol
I know you have lots of troubles hidden up your sleeves!  my brother, na only God understand oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:56am On Jun 08, 2016 |
yorme where are you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:30am On Jun 08, 2016 |
coyy: u almost right..
 almost  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:29am On Jun 08, 2016 |
Anuoluwaposimi: Welcome futarian* Hop m rite o, m not from futa anyway. .. lolz...yea, you are rifht .
tx |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:27am On Jun 08, 2016 |
coyy: welcom.
c Yorme in his room for ur gift.. yea, ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:25am On Jun 08, 2016 |
yorme: Welcome, bro! Please indicate 4 states you'd love to serve Oyo
IMO
delta/Benin
kwara/abuja...
tx bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 11:23am On Jun 08, 2016 |
temilolami1: yes ke.....kneel down and receive 2015 strokes of bush cane hmmmm, am sure you must be one of the ..... here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:28am On Jun 08, 2016 |
am new here ,
Dipson
FUTA
Industrial Mathematic
2015
anything for first timer? |