Diseye29's Posts
Nairaland Forum › Diseye29's Profile › Diseye29's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
He said the victims were brought from Rivers, Cross River, Akwa Ibom, Anambra, Abia and Imo States. Why Rivers state first . Dats to tell you sy Rivers state na headquarters ) lol |
Is good na ,it shows that she loves him so much and it's sexy to me lol .love wan-tin-tin |
Me sef i think sy pix go dy self mumu post |
Na here wey u go know sy konji na bastad lol |
Honestly I don't think dis story is real, bloggers stops dis port Harcourt killing nonsense, and if want to advertise your product do it in the right way den coming online posting rubbish |
Omo mr physically challenge person : u go bring my boyhood back ooo ( b4 for police com) and i go test am see weather e dy work well well .because somebody go die here nw now lol |
Is very easy na just text night to 131 n follow d process and it's from 12 am to 5 am |
Children of nw adays don spoil finish .focus on your books |
I like dis word by all dis our fake men of God ehhhh! !!!!! "Com for special deliverance" |
Because Tiwa pass u na, # i just like tiwa pass yemi |
Is still too cost abeg, instead carry #50 do night browsing dats wat am using to download my movies |
Dy will not learn dy will be continued to fall prey to dis serial killers. Dis is just d beginning |
What God had joined together let no man put asunder not even size lol |
Lol dats tru oooo ,but not all sha !!!!! Some of dem na biro cover size |
My daughter is missing oooo, make i go abuja go check if she is dere . Dey were not inside any rubbish room dey were enjoying dere on a pool side on a bikini party , i think its high time we tel ourselves the truth abt all dis our politician .What A disgrace to woman wood in Nigeria |
I don't believe in bull-seeet like dis , no time for bull-seet |
God bless you Bro, as I entered i was expecting to see the codes. |
PM experience una own don too much .am always see dat pix on d Internet .and hw can dat giv a full grown up man satisfaction layers |
I said ill not comment but dis is becoming something else , (# arsh tag waiting concerne you) , wat is the problem with people on social media nowadays with apriko work .weda The girl is a young teen ( which am not sure looking at the picture) mind ur own business. Things are don better than all dis apriko u guys are doing , poster u are a stupid human being go find work do , and thank God am not staying in public yard. Just like me na person go con come inside my yard now con dy do all dis rubbish, in fact na dog na go first bite u for gate . So it can't b possible # i dy vex |
This story get k leg ooo e dy like coockd news if not why will she be afraid to peak out , a hole girl of at least 17 yrs |
Ok mostly large files like movies of up to 400mb and games like god of war ppsspp thanks |
Please i wat to buy memory card ,16gig or 32gig ,which is the best brands to buy and how much can I buy it .am in P.H garrison side |
U are not right my dere depends on the individual (girls) av tested a 17 yr old girl dats wider than a 26 yr old |
I don't know d punishment dy can give to dis old fool .he is a pedophile and also a rapist |
Conji na basted ooo |
We have more pedophile ( rapist )in dis country now adays |
Why is dere no racing part of dis game on ppsspp ,like dat of P S 1 emulator .because the ones av been downloading in ppsspp is only the adventure part .Please I need urgent reply |
Please game enquiry i need help urgently .is crash tag team racing on ppsspp emulator for android ? I no of crash bandicoot .but i don't know of crash tag team racing, ( am not talking about epsxe or ps1 emulator ooo don't get me wrong) please if it's dere i need links or site on hw to download it .thanks |
Am also looking for cheap original m card even though is second hand sef I don't care as far as is original ill buy it. Am close to mile 1 park port Harcourt, pls reply me to get my number if you leave close |