DiskJokeyManic's Posts
Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 81 pages)
Slow nd steady......😍😍😎
|
Chaiiiiiiiiiiiii al Hilal my love😍😍😍😍😍😍😍 U see Al hilal nd Sporting CP...... I no dy use dem play oo😍😍😍😍😍😎 |
PJtech:De Mumu pple come dy play 0-2 now fr 50mins plus....... ![]() Nawa o |
Inshallah if dis my runnin ticket wey remain 3 by weekend boom or even If e no boom and one day I chop big money wan do giveaway,,,, na pj.tech I go give de money to...... Dat guy too sabi👏👏😍 |
oyewale0001:Well,,,,, if u ask me,,,, I think de giveaway wasn't shared right..... Wen it comes to giveaways,,, I believe active pple on dis thread who always/or most times drop games should be at the forefront and appreciated FIRST before any oda pple,,,,becus without Dem,,, dis thread for don go into extinction....... It will not reach giveaway den u$eless nd dead pple like Dundalk dat are of no use to dis thread will appear from nowhere to come and collect deir share and den disappear again...... Active pple here who drop games or even try and add to de growth of dis thread should always hve deir spots wen it comes to giveaways,,,, dat way,,, the dead nd us€less ones like Dundalk wil be forced to contribute to dis thread by force becus he knws if he doesnt,,,, wen giveaway comes,,, uselees pple like him will receive notin......🫤🫤🫤 |
Let me just drop dis piece of advice here,,, e fit help person later on...... I know dere are some people who wil prefer to play Home win - 1.30 odd instead of Home win 2UP - 1.27 odd because of de little odd difference......some pple re dat greedy trust me....🥴🥴 As long as u want to play ""Home to win"",,, always make sure you go for the ""2UP"" option.... E get why.... As long as that game has 2UP option,,,, Neva u make de mistake of leaving it nd picking ""Home win,,, no matter what..... No Eva trust any game to play them straight win when dey have 2up.... Games can twist at anytime...... Red Card can be given to home,,, penalty can equally be given to away when home are already 2-0 up and de game can come back to end 2-2.... By dat time,,, all that one no concern who play Home 2UP, na u wey play Home win go dey vex....🌚 A day will come wen u will either regret playing home to win ,,,, or bein grateful for picking Home 2UP 👍👍 no allow small greed spoil sometin for u oo.... My 2cents😍😍 |
Samueltemi337 de son of a us#less whor£ watin dy make u raise shoulder yesterday night na my stake Fr dis morning ![]()
|
De akwa ibom criminal is viewing de thread 😂😂😂😂😂 |
akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana:Crypto no pay again??😂😂😂 Na bambiala sure now? ![]() Drop ur Aza make I complete ur Ashawo money for u....😂😂😂😂😂 |
akwesenana:I love dat word ""That year"" .... But I no even need go far check ur page befor I see ur useless stinking smelly plates everywhere🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣June,,, July,,,, August,,,, September,,,, October,,,, November,,,, u just dey on a begging spree😂😂😂😂😂 De Ashawo money neva complete?😂 |
akwesenana:Tag me na,,,,, u dy fear??🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣 akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: |
PinkNature:Which hustle u tink say I dy talk Abt??.... Na my DJ work no b alabi oo....🥴🥴 |
akwesenana:u don go kidnap person ticket com here to show off abi??.... ![]() U no get de brain to chop such money na,,,,, me nd u know😂😂😂 even ordinary to chop 10k with 5k u no go fit arrange am.... Abi no be u wey dy book 3 odds 4odds nd e dy still cut??🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
akwesenana:ODOTEKOM ANIEMA OFFIONGUDO the Akwa Ibom criminal.... u dy fear to quote me? Na internet be dis,,, I no go fit beat u from here oo so try dy quote me fr easy, fast nd sufficient replies..... Don't be a coward like Samueltemi337 de son of a whor£>....akwesenana:I swrrrrr.... My acct number jst full internet like dis👇👇👇 akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: akwesenana: |
Oooomeeehhhhnnnn we back from de hustle 😍😍😍😍😋🤌🤏 |
Marseille dy win 5-0.......🥴 Imagine..... Any day I come decide to play dem,,,, de Mumu pple go misbehave🥴🥴 |
onlinestaff247:De scamming business no pay u today?
|
As I chop dat 520k..... Samueltemi337 leak my ass tire,,, shi shi e no see ![]() Chaii,,,,e pain am ehn ![]()
|
Dundalk:Dat tin wey dy ur mind wy u wan do,,,, just do am ... But I have a question;;;;Is begging Christians for help not Haram.....?? Abi dat 1 is permitted? ![]() Is like De onli tin permitted in dat religion is begging nd corruption😂😂😂😂 |
Dis inter match wey I dy watch like dis,,,,, na under ooo..... Nd if Roma score first,,, e go either end like dat or highest tin na draw🥴🥴 |
Whre is ODOTEKOM ANIEMA OFFIONGUDO a.k.a Akwesenana de Akwa ibom criminal......? ![]() |
Hammer2O2O:Hammer de son of a koboless farmer wit 13 kids,,,,,, how much benfica cut u sef wy u no go allow person hear word fr here?..... See as u dy type out of frustration ![]() |
Sportybet na criminals I swr,,,,, see small cashout wey dem give me fr last game wey remain....? ![]() No bother urself..... If e lyk make e cut I go stake again.... Money na water......😍😍
|
Samueltemi337:Samueltem337 a.k.a Samueltemi337 a.k.a derell2002 a.k.a stephenmouka4 a.k.a Faithtemisan93[b]a.k.a[/b] Faithelefan a.k.a g0ldenval a.k.a Eseka22 a.k.a Ineedmoneyblady a.k.a Loverofpussy a.k.a Loverofevil a.k.a Longneck a.k.a Observer222 a.k.a TheStirling a.k.a VickyELEFAN a.k.a XshegzzyeeiX2 a.k.a activities2 a.k.a Livewire5[/b] Watin s£un still dy wait fr to employ u??.... ![]() |
Mrwhite09:Chaiiiiiiiiiiiii,,,,,,,hw did u know??😭😭 Alabi cripple me today eeeehn so I just dey luk fr person to pure my frustrations on😭😭😭😭 dis abba is veri veri intelligent,,,,, dis guy keeps leaking my secrets😭😭😭😭😭😭😭 U should consider bein a prophet,,,, I don dey fear u I swear.......😭😭😭 |
Barcelona 2-0 😍😍😍😍😍😍😍 |
Samueltemi337:Us#less Ediot...... His first 2 paragraphs re his opinion,,, nd as dey say """Opinions are like assholes and we all got one"" even Oyewale0001 wil undastand de guy's POV as I Belive he is intelligent enough!!!! Na wit dis ""Ass licking"" u wan use make mama proud?? ![]() |
Barca penalty......😍😍😍😍😍😍 |
Realitykings,,,,, Bamidele Damilola.......de son of a palm wine tapper.... How far? |
Septagon:That's Eseka12 ✅ de oda Eseka22 is jst anoda useless Nairalander like Samueltemi337 who go abt cloning pple acct fr attention.... 🥴 |
Samueltemi337:Na y ur life dy upside down be dat?..... Na y u no get life outside Nairaland? 😂😂😂😂😂 Na us#less pple like u dy cause dis kind confusion,,,, cloning ones acct fr attention wen ur mates re doin desame nd scamming good dollars....☹️☹️☹️☹️ U see dis woman👇👇👇 Na God go punish her for not doin de needful wen she would have😭😭 ChizzyBuna: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 81 pages)
