₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,534 members, 8,518,120 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 02:43 PM

Toggle theme

DiskJokeyManic's Posts

Nairaland Forum › DiskJokeyManic's Profile › DiskJokeyManic's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 81 pages)

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic:
Dey come for me and wen I give Dem wotowoto Dem go begin to say It is becus his games cast na y e dey act like dis

Wen in reality,,,,, 98% of Dem here don't even make/has neva made as much profit as I make in dis betting tin....😂😂😂😂😂
Wat an irony............😁😁

Dere is sometin una no want understand yet,,, if una like make all of una for dis thread gang---up come,,, na una go still tireeeeee😎....na una go still run kitikiti.... U can't shut de boy up innit?😂😁😁

Wen u come for me,,, you're de victim,, wen I come for u,,, you're still de victim... I neva lose ... Innit?? ✌️😎😎😎😎😎

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 6:53am On Nov 10, 2024
ObalendeCMS:
Abeg, free that guy.

I guess him ticket burst yesterday na why him dey misyarn!

Everyone knows him here!

As e be like this so, chairman, me I seriously need that 5 pah o.

Shey make I Drop?

God bless!
Well,,,,, I am nt surprised,,,,, no b u wey I don snub tire if u beg me fr help?? So u wil surely side any rubbish to get a little benefit.....na watin yorubas re known for.....

De onli Yoruba guy wey get sense here na Oyewale nd I respect him so much,,,,, de rest na jst rubbish...😍😍
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 6:38am On Nov 10, 2024
MrLibrarian,,,,,,,, De Foolish boy wey no fit compose games wey go boom by himself but prefer odas to do it for him and wen it cuts,,,,, him go dy blame de person like say na de person field de players.....😁😁😁😁😁😁😁
U wil keep on losin nd losin nd losing,,, u wil neva win any reasonable money in dis bettin..... I love ur wailings nd it will surely continue inshallah....😁😁

Na fools like u money Dem use dy pay us for dis betting tin......😁😁😁😁😁
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 6:29am On Nov 10, 2024
MrLibrarian:
I can feed you and your cursed parents
But u no fit feed Alabi abi...? I don dey mourn ur loss goin to 1-week now😭🤣😂😭🤣😂🤣😂🤣😭😂😭🤣😂😭

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 12:04am On Nov 10, 2024
Frm acting tough and stubborn to den bein so scared to mention person😂😂😂😂😂😂😂

Dis level of cowardice I neva see😂😂

""Nd he had to mention me twice""
""Just 1 post 5 mentions"""
Yenyenyenyen,,,,, u dy fear mentions?😂😂 Or u tink every1 is a coward like u?...😁😁😁😁

I dey mention u lyk dat becus I wan fully get ur attention..... It is de air I breathe.......😭😂😭😂😂😭😂😭
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:59pm On Nov 09, 2024
Samueltemi337:
Just one picture 5 mentions
Mission completed 😁
Dis ur strategy don cast na,,,,😂😂 na onli Mumu u fit use am deceive,,,, sheybi u been want attention...? I wan give u abundance of am.... One tin u suppose know b say I will ALWAYS have ur time.... U re an Important fool I use in curing boredom,,,😎😁😁

Y u dy always chicken out?? I keep asking,,,, u dey fear me??.... Dey tag me de way u dey tag alpha..nugget nd de rest.... Evn if I dey veri busy,,, I go find way reply u,,,,, don't b a coward my boy.....😎
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 11:54pm On Nov 09, 2024
MrLibrarian:
Wow that's good to know
Werey tink say him insults go move me.....😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

I don tell u say na dis bet go Kpai u laslas if u no quit now😂😂😂😂.... So becus u stake ur peanut amount dat day,, na him make Madrid lose??😂... Notin I no go see fr dis thread...😂

Stoopid salary earner like u...😂😂
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:38pm On Nov 09, 2024
De Mumu go mute as usual.....🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:36pm On Nov 09, 2024
Samueltemi337...... My boy....... I still dey wait fr my mama picture wey u say u wan post..... I swr if u post am I go stop dey come here😭😭😭😭😭😭😭😭😭
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:33pm On Nov 09, 2024
MrLibrarian:
na the same peanut stake him dey carry fucck my ashawo mama make she dey use am take feed me.
grin
Realli??..... shocked shocked tell me something grin grin grin grin
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:02pm On Nov 09, 2024
Whre dat boy wey call himself TrustNone,,

Which team Dem bribe 2day so to make u lose ur peanut stake??.... grin grin grin grin grin
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:58pm On Nov 09, 2024
Samueltemi337:
Just a reminder
Dis lily-livered thing again.......😂😂😂😂 2day made it 5 months nd counting wey u promise to make me vanish frm dis Nairaland,,, neva to comment again.... Watin come happen??...........😂😂..... U don see am say u no hold water??....😎... Wen it comes to trolling,,, u dey learn... Like I always say,,,,, carry all ur alternatea come,,, u nd ur alternates go run kitikiti,,,, no b chise😎😎
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:50pm On Nov 09, 2024
DiskJockeManiac:
This clown just de use Luxurious Bus commute punters go village.

Delta Oyema
At ur old age,,,, u suppose don know say na jst predictions,,, no b him go enta field play de match nd him no beg ur u$eless mama to play am..... grin grin
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:34pm On Nov 09, 2024
DiskJockeManiac:
Between Bayern Leverkusen and My mama I no know who useless pass inside the two of them
Hammer2020...... U dy clone person acct dat is capable of being ur child if say u begin born early..... grin cheesy cheesy cheesy meanwhile me no even send u nd ur generations.....grin make I stoop so low begin clone ur acct or anoda person acct??... Na big shame to me to go through dat stress grin

U no see hw u$€less u dey..?? grin grin grin grin grin

I go pick ur mama 10times before I look Bayern munich side grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 5:30pm On Nov 09, 2024
DiskJockeManiac:
Between Bayern Leverkusen and My mama I no know who useless pass inside the two of them
E go be ur mama oo.... I sure for dat one grin grin grin grin grin
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic:
TrustNone:
na your useless papa be animal..
Idiot.
Your useless real Madrid wey no fit defeat poor form Milan.
You dey craze?
Wetin you even sabi about football.
Small kid like you wey no fit baff dey follow analyse football..
Na osasuna Dem go sabi flex power with?
Na wetin we expect from them be that.
Idiot.
Make thunder scatter your already impotent blokus there..
Useless fool
See as u dey insult ur wretched mama o......... grin grin..... I don see am say na dis betting go later end ur mis£rable life..... grin grin grin grin grin.... Inshallah u go keep on losing..... U will neva b on profit.....

I love ur lamentations,,,,, keep it up

Romance › Re: When I And My Ex Reconnected by DiskJokeyManic: 3:54pm On Nov 09, 2024
badblackgod:
Good evening Nlanders.

https://www.nairaland.com/7860317/heartbroken

After 1 year Apart, myself and my ex started talking again early October this year, she was posted to the teaching hospital where I work. We talked about all the issues that led to our breakups and got very close. She called and texted me often within a period of 2 to 3 weeks while she was doing her postings. Within this period, although we were not dating ,we still got intimate twice.. after the second time, she wanted us to make it official and start dating again,, but because of our history and how badly we were hurt from our repeated break ups, I told her we can never Date again. She cried for a bit. Then the next day I had to explain and make her understand why we can't have relationship anymore..
We still continued talking for a week, as usual she still called and texted me. After her postings in the hospital ended, she went back to her place and since then she hardly talks to me, she doesn't call or text me and even when I try to initiate the conversation, she make very little effort In responding. I don't know if it was because I told her we can't be together or there is something else

This was the text she sent me after explaining to her why we can't be together anymore

I just wanted to tell you that I was proud of you when you made the decision for us I know that yesterday when you said it,at that time, it just made me feel hurt and sad because we'd already like started spending this few days together

9:30 AM

And I'm proud of you because you were so strong and you actually like considered everything before you made the decision and I was just thinking about the now And it just shows me how matured and how grown you've become honestly

9:31 AM

And I'm sure that my heart will always ache for us..for what we shared and what we couldn't because of the circumstances and I'm like really sorry for hurting you..you mean a lot to me Vee vee you just don't know it yet

9:34 AM

I'm going to miss you so much


This is a copy of our WhatsApp chat, I don't want to post the screenshots here


I Don't want a relationship with her anymore but I don't know why I'm worried she isn't reaching out anymore

Pls what do you suggest might have been the actual reason for the the lack of communication on her path.
Oga wat do u want de girl to keep on doing...?? To still be calling nd begging u to makeup wit her?? Or to still be there so u go fit use her as ur sex--machine/cumbag??.... undecided Oga Move on wit ur life make thunder no fire u...
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:33pm On Nov 09, 2024
Dis betting tin is a 2-way something,,,, u either win or u lose💯

If u no fit endure de loses in betting,,,,, just quit and save urself de stress......✌️✌️✌️✌️✌️
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:29pm On Nov 09, 2024
"""Real Madrid are working for Sportybet and Other Betting Companies""" """Real Madrid are sportybet ambassador, that should tell you something""" GANG!!!!!

How far....?? undecided undecided.... Una no lament today?.... undecided

Useless set of Animals...... undecided
Crime › Re: The Moment A Chicken Thief Was Caught (video/picture) by DiskJokeyManic: 2:36pm On Nov 09, 2024
grin grin
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:59pm On Nov 08, 2024
.......🥴🥴🥴🥴🥴

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 9:36pm On Nov 08, 2024
Puntingnoob:
NCAA??
No,,, football.... 2morro nd Sunday
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 8:12pm On Nov 08, 2024
5603339
7726806

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:08am On Nov 08, 2024
Puntingnoob:
I told you all I was feeling down last night. It made me lose an opportunity. I can't shake this feeling that I missed a great opportunity since I started betting. I can't shake this feeling off.

Was that my chancehuh

I slept off early. God why??

I need another opportunity like this one, badly. Sick of fending from hand to mouth

Had I been awake, I would have staked higher on this
Jesussssssss............... shocked shocked shocked see as Odd waste shocked shocked shocked... Chaii
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting CP Vs Manchester City: UCL (4 - 1) On 5th November 2024 by DiskJokeyManic: 11:56pm On Nov 05, 2024
I am not a manure United fans sha...m bt I jst love dis sporting CP!!!!! Na my boys wey dey give me money always😎😎
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting CP Vs Manchester City: UCL (4 - 1) On 5th November 2024 by DiskJokeyManic: 11:55pm On Nov 05, 2024
osazsky:
This game is man u vs city..man u fans would want sporting to win so that they can tell the world they got a genius as a coach but e nor fit happen..

Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 10:10pm On Nov 05, 2024
Sporting CP my boys😘😘😘😘😘
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting CP Vs Manchester City: UCL (4 - 1) On 5th November 2024 by DiskJokeyManic: 8:36pm On Nov 05, 2024
LegalWolf:
Manchester is too unreliable..
After losing to Bournemouth,, they are now unreliable ba?? undecided

If man.City is unreliable according to u,,,,, den wat will u den say about Chelsea,, man-u,,, Tottenham,,, arsenal etc??

My friend go find place sitdown abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Bayer Leverkusen: UCL (4 - 0) On 5th November 2024 by DiskJokeyManic: 8:32pm On Nov 05, 2024
Na match wey I wan watch be dis...... cheesy cheesy cheesy cheesy
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 6:45am On Nov 05, 2024
Ariwodooooo..........😎😎😎😎😎😎💥💥💥💥😍😍😍😍💥💥💥💥

Politics › Re: Dangote Refinery Sells Petrol At ₦‎960/Litre To Ships, ₦‎990 For Trucks by DiskJokeyManic: 10:09pm On Nov 03, 2024
Wicked man

Afta all de noise Abt ur refinery??

I tot fuel would've been sold at 10naira per litre na

Ediot....🫤🫤
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Chelsea (1 - 1) On 3rd November 2024 by DiskJokeyManic: 5:06pm On Nov 03, 2024
Pochettino.......? undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 81 pages)