Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 39 pages)
jaymejate: bros abeg forget, u stil try nababa u gt mouth |
Wadup ppl,weryn dey sup na |
Adex097: Nice one ditrixbro wetyn man go do |
Kiluto: ......ITS TIME TO DROP MY RESIGNATION LETTER....... Dis family is a place 2 b no mata d ups nd down involv 4rm pple lyk kolade, odizee, micheal sokoto n d rest ov dem. I nva regret viewin a page bt rada try 2 learn 4rm pples mistakes n gud doings lyk dat ov greatmind, riley, asakel, mickey, adex n d rest ov dem. N d most ov it al is dat faith can nva b preachd beta dan faith hersef. Quitin dis thread nt becos i hav lost hop bt becos i can see dat dis thread is nt 4 d yet 2 b admitd bt 4 dose dat ar alreadi admitd. Metaphycist xperience is wat evry aspirant wish 4 him/hersef no mata d stress involv. Uniben wil stop xistin wen pple lyk sylvalord stop deir unendin desire 2 b d best. Can nva stop wishin 2 hav leg lyk benusi. Al dis ar wat dis thread hav, d suspence ov knwin a ladi 2 b a guy lyk olishe.com. D confusion cusd by 1 gal lyk mehlena, karen n d rest. Watchin guys talk lyk ntin matas, d mr personali imsef 'detivo'. Men wit unendin emotions lyk romanticboy. Guys lashin guys wit insult n later ntin counts. Explicit, sir-tunechi ar jst tryin 2 mk al post count. N jazino remind me ov d formal name ov dis thread. Al dis ar wat i hav cum 2 realise in dis thread, N al d lovly unmentiond names. Sori 2 say bt i hav 2 let go lyk odas. N u guys shud try knw each oda durin clearance no mata d hate. Awarded thread ov d year. Uniben admitd student thread.....kiluto aka Depo_kiluto is hereby resignin 4rm Nairaland as a NairaLander wit no jet. God b praisd 4 d few tyms spent here. Outkulito,u too much bt in every thing gv thnks man,u just touched ma heart, may the peace of d Lord dat surpasseth all understanding b wit u |
All of una dey typ nyc one faith nyc one cos (f) dey in front of her name,hw many post i don ryt,d boning ehn no b here,bt God is watching He knws i hv tried o,. God is watching |
Monsieursuave: E dae sweet??die,if u chop am u go turn to chopper |
OSUU9: r u 4 medlab bwo.i am 2uu.nek we relate nrmal nah.2go-CLINTHONEVERGREENy u dey copy ma relate na |
Monsieursuave: Wtf is tha??winsh |
Monsieursuave: ℓ☺ℓ.u chop oran? |
Monsieursuave: Afta dat old n annoying jokedats hw it goes |
GUIDE TO ARSENAL'S TRANSFER POLICY. 1.Identify unsettled superstar. 2.Ensure he has no interest in joining. 3.Make a bid just under what would be a realistic price. 4.Drag negotiations,give false hopes and eventually not sign the player. 5.Blame player's club for rejecting your bid,bad agent e.t.c. 6.Sign unknown French kid. |
A man is d bread winner,but a woman should at least win d akara,so dey can eat bread and akara together,man shall not live by bread alone |
Monsieursuave: Erm, where shuld Ï start??u knw say wen joke don old e dey vex person,d guy no try |
oceandivee: ASUU has just called off d strike....page 52 vanguard newspaper, 1982.....i just luv readin old newspaperall dis kind tyns na cry dey end am |
Nikkie na ijanikin syd u buy d card, and e don dey go? |
demistry: Already ansad by fast geniuses nawat r ur answers |
Up man u we do sign......... Uniben vc oshodin |
Odizee |
Nawa o,c as here dry,na yaba tech thread we dey? |
demistry: No b google mata...1orange=1orange..no mata d size of d orange..i guess so,me no b science guy oya ans d remaining questions, |
demistry: None is heaviergo search google o,u go c see similar examples,bt wait which person post dey cos al dis argument |
regulated: Answer to question 3: both are of the same size because 1kg is 1kg, no matter wat is being weighed.not d same o,law of physics go ask isaac newton |
Oyivwi mavo |
Omo dey ur lane, Belle no be showglass, Go slip 4 pit toilet, Go hug transformer, Who get food I get mouth... |
Mcslize: Question 3 answer: 1kg of sand and 1kg of Iron, no one is heavier than the other cuz both are of the same mass. From physics perspectivesand is slightly heavier cos of air pressure |
Pamaimae: wer dem my course mate..banking nd finance?...pls signify ni...wish dos accounting dept good luck oooo..na wetn i b wan study before uniben chnge am to blue film...anyway..Tnk u Lord!pamaimea i hail o |
jovie50: pls someone should try and answer this :no.1-DEY WERE gvn camera shots 2- 99 9/9 3- 1kg of sand 4-lounger |
Im bk again |
Sleeping tyns good nyt. May d peace of d Lord dat surpasseth all understanding b wit u all |
My guy just tell me say,admission leta is printable,so u can clear all doubts by doing dat cos it was printed today |
Monsieursuave: ₪ǻ onli 1 gareth bale dae Ƃ⁴ oou b kolanut o, |
Monsieursuave: U̶̲̥̅̊ Đíŝ bweh!!no b dat one na yoruba community leader |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 39 pages)


