Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)
Romanticboy1: u wey get dozen of wivez 4 huz,yet u r nat satisfied. #kingSOLOMONme wen no knw woman |
ojingbe: Have found a new e-gf.affrey dunt wori i will wait til when u can comment nextwik.or u cn add me on 2go Ojingbe.ur mate dey fyn wife na babe u dey fyn, ur mumsy dey disturb for granson,u dey talk abt e gf |
Asakel: Amen bro ditrixyes broda asakel u r blessed |
C nitemare o,i dream say dem gv me one course called demistry o,bt lata den con comotam kpatakpata. Wen i wake i thank God say na dream. Na hot prayer tyns o,mk una pray o |
Affrey i c u o,add me on 2go odizee910,watsapp08096294786,i will show u hw to past today. Na suggestion o |
Todays scripture is taken from deut 28v1:And it shall come to pass,if thou shall hearken deligently unto the voice of the Lord thy God,to observe and do all his commandments which i command thee this day, that the Lord thy God will set thee on high above all nations of the earth. Amen |
chaarly: m0rning y'all. . . @lilian. . Gudmawnin dearie. . Seems yo new here. . Nyc pix u gat. . . 'Gud m0ney' odizeey. . . Y u cum bk na. . Hehehehehe. . . Doc miss. . Hw ws yo nyt *smiles*u wan run from dis place? Unless u break ur phone,if care is nt taken u ft go theif fon for alaba. Good morning every one |
[quote author=Great~Mind]Mz'helena in the viewing list a revised mehlena, so he sees it think it u'll affirm it. No, leave it u dnt need it maybe he need a medic perhaps a doc-miss, mr, or mrs surely nt medicated as in glasses cos his vision is blurless expert answers the world seeks cos 2many questns left unanswered, like; what makes minds think outta boxes Stress or challenges? Can @mz'helena be our very own @mehlena? It will always be either facts or guesses! >>> [/quote]chai c badest lyricist i go just dey watch and chill wit power horse and buscuit |
[quote author=Great~Mind]Meehn he is nt an open fan of starting pages But since it happens once in passing phases I think he just added prints to the foot traces Pls don't get all mushy with this piece, its just a silly ryhme in the wrong places.[/quote]baba we nid to collabo wit dis great mind of yours we go be desperados we go shake nl lk tornado |
masterpein: I greet unababa i hail |
OSUU9: talk beta tin inbtwn abeg*jamb.ASUU.uniben admission list.u nor dey talk beta tyn? Just like winch wen dey chop oda ppl children ,bt hm no want mk den chop hm own. I nor ft shout |
Sophia so u r seductive abi? |
Pls read carefully Wen i was yung ive always wanted to bcome a banker,lata on i gt to knw dere was d cbn,and it has a gvnr,i lata on found out dat its den gv was charles soludo,i den automatically sold ma soul to him as ma mentor. As i grew older i got to find out dat charly is smtyn else nt worthy to b a mentor,bt i as i grew more older,i hv come to d realisation dat hr was nt d one i chose as ma mentor,it was dat his mouth watering position. Morale of dis text: do not chose som1 as ur mentor cos of d position alone; find out more abt d person,weda he/she is of good standing,of intergrity,and find out deir achievements so u can set a standard for ur sef,and to surpass it.from d stable of odiri ighogboja. Thank u. #wado |
Mickey7: ''new session starts january2014'' official statement from uniben as it sets to conduct another putme exam cc: www.dailynewsp.comdey forge syt o |
Nekkie27: ...wich skul r u tlkin abt sef...alapere?ur sch fedral gvt college came to ma school,model college ojo for interhouse sports,dat tym u might hv nt enterd sec sch mayb |
Mehlena: wat is dis wan sayingignore post wen vex u,ditrix no go typ nonsense,ignore joooor |
ikhuoria2: Na God la.......naso,leave dem mk dem act nigerian jack bauer. If dem don finish mk dem notify me,off topic continues |
ikhuoria2: Abeg ooo the Ppl Wey say dem c say Jamb don cancel admission list 4 channels..... Which channels...... .. And I c 4 here say sumppl print admission lettery u dey worry,even if dem cancell am,God wen c u tru bfr go c u tru nw,abi na anoda power u tk gt d admission b4? |
Team Off point posting. We rock, and d winner of off key posting goes to .............................................................?.......................... .......... .... ... ........... ...hmm, na odizeey o ......... |
OSUU9: guy no go there abegi no go meet hm wif na. Shes all ur togeda wit her blessings #handsoff |
Dna is here again |
OSUU9: hahahahehehe. I jst sit beside d watch inbtw,if jamb try am hahaha, i laf again cos pple wey no get admission go get,sm pple wey get go lose,muci lafta,sm wey get medicine nd surgery go get fishery science.....it wil b a clusteq of hapines mixed wit much sadnes.hahahaha relax nd tek sm chilled smtin.baba metachemist abi na wetin(sori btw) i d grit u pas 4 ds thread.God go bles ur wife pas.lolz!e b lk u dey gbe hm wife,dis one u want her blessing #adultrey |
Mhelena u no knw me,abi oshamo won daron, or u want to knw me *in mr may d's* voice |
Minister of education has been fired to blazes |
Profemmy001: U geh cwiouz gbain 4 headu go cry o,cry dey call ur name o |
Nekkie27: ...aw u take knw??...well stay klose 2 ijanilin nd i skuld @ijanikin sha...lemme chng d cafe frst if notin...i'll giv u....tnk u v.plenty 4 ur help shaodizee said i shuld tell u he saw it on ur fb page. And he stays in ayetoro,u? He said ur sch is ajebo sch wen dey came to hid sch(dey wanted to fight bt d beating no b small for dem) |
Wetyn dey do dat odizee sef shuu,him dey threaten hm sef,nawa o mk hm go sef mk una no bg am,cos i gv am fone |
I'm back |
[quote author=Riley_Freeman] lol..who else thinks so? [/quote]in cosmo's voice 'stop vexing ma gal' |
[quote author=Bright_id]PLS, HAS UNIBEN OFFICIALLY RELEASED HER ADMITION LIST IN DIA KOFA ? I JUST CHECKED 4 a friend WHO PUT IN FOR PHARMACY AND HAD 61agg BUT JAMB OFFERED him soil science......i want to know if uniben has released dia admition list in kofa?[/quote]my broda go start to dey read from page 670 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)
[/quote]chai c badest lyricist