Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)
Daviewonder: Lagos province 31!!!!, dat means u stay in badagry, where exactly do u stay n wat's ur 2go id make we 4llow relateijanikin ayetoro |
una sure say d sch fees no dey d acceptance fee? |
Mexyz: U re to print three(3) documents 4rm jamb's site. One original jamb result nd two admsn letters.(one for d candidate nd d oda for d institution) @ditrix, oya lets relate na,am here...provided u no ask me 4 ma bank details...lol.oya add me for for 2go:odizee910 watsapp:08096294786 |
[quote author=Doc_Miss]Affirmative[/quote]correct,wats ur province,mines lagos province 31 |
Adesua I sight u o |
[quote author=Doc_Miss]do u know the street ? If u do...pls Let me know[/quote]doc Mrs r u a redeemer? |
Mexys mk we relate na shey u na banking guy |
sylvalord:read-the-lines |
Mickey7: my thoughts exactly.dear barney pls ask ur questions heremk una leave d gal for me abeg |
[quote author=Riley_Freeman] ask am here. So when he answer, others go learn from the answer he give ...which one be FB/2go id again? ![]() lol...I don dey create enemies for myself now o..but seriously, the LORD knows I'm saying the truth. [/quote]wetyn u wan do wit d gal |
y2k62: nor be small. Dem wan cripple person already broken financial status.d stuff still dey baffle me |
bernie igho hw r u |
bizmania: hmmmm Uniben don throw me enter farm!!! Abeg which one be agricultural economics again? Na im dem dash me oooo!!! Happy 4 all of U here! Congratz!!*one love*........ Ehem! Where's Oliseh?agric econs na correct course o |
Mexyz: Ditrix jst dey find bankn studnts up nd dwn. No worry,u go see dem 4 skul na. Anyway,am a bankn guy. Metaphycist u ve bn doing a 1daful job concerning imprtnt infos, let me quickly correct one thing....medicine=65k, other science courses=49,500r u a staylite or new admitee |
Adex097: Abeg no misquote me ona weryn u talk ooooooooooooooo |
whr is dat banking gal oya come here mk we discuss abi den don withdra ur admission? |
Adex097: Lmao....you will never see a guy post such status...gals u ppl r annoying says adex097 |
[quote author=Riley_Freeman] ACT 1..SCENE 1 LECTURER : who propounded the theory of separation of Power? CLASS : ![]() LECTURER : Mr. Romanticboy, can you give us the answer? ROMANTICBOY: sir, I have no idea. LECTURER : I'm not suprised, how will you have an idea when you call yourself 'Mr.Romanticboy'.. Indeed you must be 'romantic' -_- ACT 1...SCENE 2 PROFEMMY: Romanticboy, please wait for me. *V.c passing by and overhears the name* V.C: come here Mister, what did you just call him? PROFEMMY: 'romanticboy' ..Sir, that's the name he wants to be called. V.C : (-_-) *Adex eavesdropping from a near corner** ADEX : end time things . No vex o...Romanceboy, the ministry is moving, na joke we dey ([/quote]correct romanus u c ursef |
pamamei i see u. banking ryt? |
french man i hail. dis place con dry small cos e neva reach 790 abi.usain bolts |
IRRITATING FACEBOOK STATUS UPDATES. 1. Am back did you miss me (who cares anyway? I didn't know u were gone). 2. I love my man/girl! (shit! Tell him/her inbox) 3. I'm Hot (this is facebook not fuckbook so shut up) 4. I can't believe this, she/he left me and broke my heart. (who is a heart surgeon here? Go to love doctors) 5.Am bored (YO' the one boring! Get a life) |
Metaphycist: Acceptance fee ...46,000nawa o Jesus |
MrRomantic1:oga dey |
freeman is here |
Fabzgrace: yup but my course was changedeya wat did dey gv u |
akpan aniefiok: Hello guys i bought the e-facility from jamb and i used it only once to print original result slip but when i want to print admission letter it said invalid pin or sn.pls wat should i do?should i buy another e-facility?pls i need an urgent replyu b junky na. No vex abeg. E b like u go buy new 1 o |
IVYKORAH: lol... Add on whatsappmodify ur post mk dem bois no con dey worry u. |
Miscellaneous: lol. . .ok con modify naur firus,see blackmailing o. |
IVYKORAH: lol. What course were you givenbanking,and still looking 4 ma ppl,r u on 2go, watsapp . I hope say Bernie np dey watch o,gv me fast mk I modify dis post |
FilesUpdator: Elect/ELECT ENGR... Dem just give me.. I CHECK THIS MORNING NOTHING O..thnk God no con dey cry again o |
FilesUpdator: THANK GOD, I HAVE BEEN ADMITTEDcourse? |
IVYKORAH: I have.. Mechanical engineering. Why? Wbu?so we r in dis together gal,na ur money go cost pass sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 39 pages)


(