Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)
[quote author=Riley_Freeman] nice one, una do wel...else, the thread for dry during the day sha. [/quote]naso naso |
exPLIcit7: where can I find him I seriously need help...I can't even relax...d baale i knw don go down low o,i ft gv u free pass |
Fairfax: tanx Ditrix.i bet u kne he's my friendya ya,wen u begin to understand laws of life(hidden forces) u will neva worry again |
exPLIcit7: Mr freeman I saw ur Quote...thank u vewie much...pals I'm not feeling 2 well...Suffering 4rm running stomach...I don chop d UNCHOPABLES...baale gt ur cure go tell am |
Fairfax: okay!and abt dat "missus stuff"-stop using dat to make feel relaxed cos am nt.my dad has promised to send me to a college if my name isnt on d nxt list.~i rilli nid a friend~if u dnt hv a friend in Jesus beta do nw,cos he is a wonderful friend,john 15 v 13 says greater love has no one than this that He laid down his life for his friends. Thank u |
Fairfax: "laughs in a proverbial way"abeg all dis proverb stuff dey fear me,no table ma mta dis nite o |
Latnok95: (҂`_´)c james buns o |
[quote author=Riley_Freeman] No, na African sef ![]() good evening Sir, I see u n Suave handiwork since o....Una 2 try wel wel [/quote]i hail u sir,we just dey warm d engine of dis thread |
Fairfax: "giggles"dis one u quoted me,it seems u r happy today.Trafford!u r nt inviible-congrats to ur sis.bt criously,am nt in a gud moodgo and tell baale u nt in a gud mood he will change it to money for u, |
sylvalord: i no even understand werin u dey talk sefdnt worry i understand ma sef |
[quote author=Riley_Freeman] wow! The God of Prophet TB Joshua has done it again...!!! My sister just gained admission into Unizik...ohhhh Thank you Jesus...Thank You Lord ![]() In other news: I won the UEFA champions League ![]() sooooooo Happyyyyyyyy...! [/quote]na u sure say na uefa abi na asian |
Monsieursuave: .no b small tyn |
Jenni na d lively b dis,na per day posting? Anyway i greet una |
sylvalord: [color=darkgreen][size=400pt]DREAM ON!!![/color][/size]i c mhelena for ma afternoon nap she gt for hotns,naim i leave am for kulito |
Monsieursuave: .u no try at all, shuu ,dts an epitome of a well brought up naija gal,jenni kip it up |
[quote author=Jenni_angel]i say make i cum grt una small, my forum na 24/7 lively. I nr buy jamb o, na only de. By God's grace dier crase go favour us[/quote]naso jenni,i greet u plenty too,which course u dey go for,b una forum no ft meetp our record at all |
demistry: M nt 1 hu tkz tinx pesonally bt plz stop callin peepz by dat...N u dnt evn knw hw 2 spell it..xo stop ite b like u be hermaphrodite,abeg no quote me again,ur name dey scary |
Asakel: ''GOBE'' Is wen a well known Prostitute waves @hahaha,u go say,im a new creature im a brand new man old tyns hv pass away,im born again |
Romanticboy1: angel235 u r nw (m),last tym u were (f),wat append?dz z seriouz o,E.T.T.amaphrodite |
Latnok95: The joke coulda been funny if you made it seemed like a joke from the beginning....its no joke man its d fact |
Romanticboy1: na wa o,only u knw al d juju,itz official,u b. . .c ur big head |
demistry: lol....no b me n u..ok amaphrodite |
D person u killed is dead hahahaha |
Jeni dey look wel wel o,abi una forum dry(direct uniben),u buy jamb form sef,cos uniben dey crase |
exPLIcit7: I no 2 lyk d film sef...and all dose magic na fake...na naija film try Pass.mk i no lie,i lk am o,no naija film reach |
Jeni angel don com mk una rush am judiciously,nsa 3mb remain for her body |
Monsieursuave: *sighs.dis guy well, u first me enta here today,eminado |
exPLIcit7: Who don watch MERLIN 4 here...dat guy dirty sha...He wear One Cloth 4rm season 1-5...CHAI...no b small,e b like cartoon,lata den go dey yab naija film |
Monsieursuave: D chick legit?u c nw,lata dem go say i lk woman, ishawuru na juju o |
Which one b coffey again |
Monsieursuave: .u go lk receive visit from ishawuru abi |
exPLIcit7: One funny name on dz thread...POKEMON...wich kin name b dz...no vex 0...Na JOKE i dey...0pocket monster for full |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 39 pages)



