Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)
IVYKORAH: def. Not. You are in for it. You LL pay fee, course registration and stuff after that. ....ask around and you'll seehv u nt been given admission? |
Gracey of myschool,dem admit u? |
Metaphycist: Acceptance fee 4 all dptments except Medics z 46,000 as well as skul feeswait o,I hope d school fees is included in d acceptance fee |
705. Kinda like it,my suCcessor hv faith u r admitted. For d 2014/13 peeps |
Have I tried it,If yes go and enjoy ur wealth na, abi u want mk d tyn com b like admission 4 u abi,wen u go dey ask wat r my chances. No dey waste ur tym wit dese dry onli freebie,follow akin alabi on FB mk u wise@ayemoba1 |
bernie ighogboja waiting for ur request on 2go and watsapp |
[quote author=Riley_Freeman] Hehe...na wetin go make fasty-guy carry last? The race is on o. The pic below rep Mickey, Ditrix, ehmm Didi..n one other person...maybe Mr.Romance. The lady being saved tho' doesn't need it..obviously Barney...I no call person name o..na Barney I talk ![]() N ehmm..the one falling? Ko-la-de (in Yoruba accent).. Are you sure that is not your Ca-ro ? ![]() but seriously, make una easy o...ahn ahn. N biko, dont take it per......you know the rest [/quote]na me and dis gal first run mata for here o.ehen riley u no dey 2go. watsapp. facebook ? |
MrRomantic1: even if she yab u reach! U stil want her?u are free to add bro. bt shes top on d list |
[quote author=mhizz_bernie]think am wella o[/quote]ok add me on 2go:odizee910,watsapp:08096294786 so we can think togeda |
Adex097: I hear say na 5k for 12months....see enjoymentmuch fun |
feel privileged to b on d 700th page |
Adex097: Secondedu come from nowhre to spoil my fun abi |
na dat wifi for uniben i won run down no b small downloading |
mk una post mk dis tyn fast abeg. una dey look |
[quote author=Riley_Freeman] lol...no be by force [/quote]oshare she don gree na |
MrRomantic1: u wish u cud b lamido sanusi:-ou no sabi read. i wish i could win nt b |
[quote author=mhizz_bernie]aww...tot u myt nt gt wat i waz tryn 2 say eehya[/quote]thank o. e b like say u no go b ma study pal again cos i go suffer wella. i still dey think am o |
MrRomantic1: tke dis onions nd use it 2 clean ur eyes so dt she wud b rili convinced dt u r cryinthank u |
MrRomantic1: lol!dnt think abt gals d way u do tk dem all for yoursef haha. |
I wish I could win 2face to Christ so he would b a choir member and m.i 2. I wish I could win Samuel Peters over so he would b an usher I wish I could win basketmouth to Jesus so he would b an evangelist I wish I could win president G.E.J over so he would a Sunday school teacher I wish I could win Jesse jagz over so he would b an keyboardist 4 Christ. I wish I could win lamido sanusi so he would b a treasurer in D house of God. I wish I wish I wish,Jesus is d onli 1 dat gvs d power to reach out. |
Asakel: Tis still an i-pad weda made in ode-ijebu or wereva.ur own na lowpad o |
[quote author=mhizz_bernie]i didnt 'yab' u,ok if i did,aw?[/quote]'imaginary funds i.e money u cant c'. u mean i dnt knw simple imaginary *crying* |
Asakel: U no even ask wetin we chop 1st.who is dis odizee |
Asakel: Sori bwo.den ur ipad must b made in ijebu ode. off and on if u see too hands shaking on ur lowpad.* frowns* |
[quote author=mhizz_bernie]r u sure u l v 2 learn doze big law grammer wen ul b busy debitn n creditn,calculatin imaginary money i.e money u v neva sn or countd b4[/quote]u knw say u jst yab me nw. ask me how |
Asakel: The journey of a thousand miles beginsu no go wait mk one digest. shuu. bt mk i no lie dis one dry |
Asakel: I be uncle...buh ah no dey do am o.i no dey monitor u na |
Asakel: Nigerian-Uncles- Be Likeuncle asakel. |
[quote author=mhizz_bernie]am 5n partner.congrat on ur admissn[/quote]thanks congrats too. u will b d 1 to teach me doze big law grammer o cos me no sabi english o. in mr ibu mode now |
i just dey hear jaywon odun yi(dis year) d song is hitting ma brain. dis year is our year of admission,for dose nt yet admitted say amen.if na bcose of u dem go admit 15k e must happen. highly spiritual |
mizz berni ma study mate(onli gst) hw r u doing. |
karenkinky: Naija wat? Don't you know guys take homosexuality more aborminable than girls?hw can i thank enuf,shuu dem dis guys wan chop me raw,abeg abeg abeg like burna boy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)


