Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 39 pages)
oga u wan turn am to fight?no spoil my fun abeg. u no knw hw e dey go shuu, mk ur blood no dey hot o |
MrRomantic1: whatta u finkin?i sure say una two,gt smtn in comon. with d way una dey plan ma bad |
Asakel: Hehe!GOD forbid,ma head no fit swell for gal, na u? e b like u wan gain admission for kirikiri |
Asakel: *smiles*just like o,mk u no con comot 'ik' put 'ov' o |
gud morning ppl,i greet o. una leave me and two guests yest nawa o. Una english speaking attitude for here dey taya me,mk una speak small pidgin,shuu,me no fit dey typ english o,abi na to impress babes?asakel abeg borrow me ur 'smiles' . thank u |
Viewing this topic: ditrix(m) and 2 guest(s) |
Last man standing,gud nyt guests d show is ova 4 nw |
And for d nt yet admitted peeps I jst dey in d mood of numbness,my heart just aches whenever I c sm1 wen dey sey dem neva admit me o,mk I say true ma talk will nt solve anything bt encourage,bt 1 and d onli creator's statement can do wonders, cos wen Jesus says yes nobody can say no. U jst hv to cling to Him now more Dan Eva. And dere is no disputing d fact dat a predicament is a blessing in disguise,cos na gbege bring me com uniben, na Feb I decide say I go ryt jamb,wen ma fwend tell me say I fail course for ma poly e just confirm say na extension I dey,oboy I mk up ma mind o,dat day I buy jamb form,all is history nw. So in anything gv »̶-̶̶ †̥ånKz-► to God. Freeman,don dey gv me him venom of long typing o,I'm changing o,aoooooooooo,its a full moon |
Oshare freeman,hw e b na,ur post too dey long bt I no fit skip in order nt to miss any vitality. Na ppl like u parents dey say mk dem pikins follow,may God help and bless u |
[quote author=Dem-all-crazy]Em, bank manager Ditrixiiiii, ya own af come ooo, come & carry go so dat we fit sleep well dis nite [/quote]no b small tyn o,bt she came late |
Pamaimae: wer dem my course mate..banking nd finance?...pls signify ni...wish dos accounting dept good luck oooo..na wetn i b wan study before uniben chnge am to blue film...anyway..Tnk u Lord!pamaimae I'm here o. Great Banking. Found a coursemate at last thank God |
abeg abeg abeg. dis one wen i no dey c ma coursemates(banking) wetyn dey sup na |
i greet u all peeps, for trafford stuff. nt too sure bt within d range course :banking my score:58 lowest ive seen:52, gvn sometn else sha. hope dis helps |
Monsieursuave: .felliani.own sure bt coentrao own dem say d tyn mite b too late,bt lets b watching |
Monsieursuave: .u b anti Christ o. 666 |
Any banking peeps,mk una talk na |
Asakel: U dey listen to Naija Info ni?so u no blive say I gt ma own source?bt I like d station sha. Lol. We shall see man,u dey watsapp or 2go? |
Official:Coentrao is now a man utd player (loan) |
Coentrao might b playing 4 man u,F.A abeg o |
ovienita: my heart is beating faster than ever,GOD helpif dere is a mouth to pray dere is a God to ans,onli if u hv surrendered to Him |
No no no. Its official felaini is now a man utd player |
Chai transfer window don close man u never complete felliani deal chai |
I feel for dose nt yet admitted,hmmmmm,God is our strength. I've got ntn much to say,bt to tnk God |
Adex097: Congratulations tocongratulations too ma cso |
feyisayorrr: plz i dnt seem 2 understand dz,is there anybody here dat waz given a course b4 though nt his real course but checked again and waz nw given his main course ?if dis is nt ur thread pls bounce oops. u no go undastand |
sylvalord: congrats brothanks man we will c in benin,i pray we shall all smile in dis thread wen all dis is concluded |
Emylexray: i'm happy for you ditrix.me too 4 u |
I no fit cry. Tears of Joy. Happy nw. Oghene doh |
Check jamb nw no b small tyn God is faithful. TanksSsSssssssssSssssssssssssss b to HiMmmmmmmm alone |
Congratulations Ighogboja Odiri Jeremaih!!! You Have Been Offered Admission for a 4-Year FIRST DEGREE Programme into UNIVERSITY OF BENIN, BENIN CITY. Course BANKING AND FINANCE in the Faculty of SOCIAL SCIENCES. |
Monsieursuave: *sighs.dem ban u,anyway welcome |
Some ppl no go post,na to dey watch dey c who dem wan oppose |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 39 pages)
[/quote]no b small tyn o,bt she came late
.