Ditrix's Posts
Nairaland Forum › Ditrix's Profile › Ditrix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 39 pages)
Cindy hot,post smtyn cmon, |
banking fans scarce o,abi dem no dey use fone. dem forgt say den go work wit computer. i waka waka no 1, |
Trafford: hehe... I have die todaythanks man ,ma bois dey hail u |
Asakel: Wareva shawetyn b ggmu |
hurray man u signs fellaini |
banking peeps watsapp me on 08096294786,2go on odize910 |
Adex097: Lol..wicked boi....no b small tyn. d bois for dere wan f me up bt i show dem say i b ughelli boi,i turn boss dere. |
abeg if tunechi lie ehn mk we all report am. iswear dem go ban am for 2 months |
hovcard na wettyn i do wen den ban me o,post carefully so u go fit post ur course and we congratulate u today,no b wen d tyn don dey cold u go con say im happy i go fishery o. think twice o |
c as ppl dey watch dey expect to c 'ADMISSION LIST IS OUT',oya mk una run go kofa nw sharply |
IKJ66: economics +statistic+education#dazall#e gud na,we go catch 4 dere na |
I wish I could win 2face to Christ so he would b a choir member and m.i 2. I wish I could win Samuel Peters over so he would b an usher I wish I could win basketmouth to Jesus so he would b an evangelist I wish I could win president G.E.J over so he would a Sunday school teacher I wish I could win Jesse jagz over so he would b an keyboardist 4 Christ. I wish I could win lamido sanusi so he would b a treasurer in D house of God. I wish I wish I wish,Jesus is d onli 1 dat gvs d power to reach out. |
IKJ66: mind me not jawe,just basking in d euphoria of my 3 in 1 course given 2me by uniben nhino b u na man utd abi u no dey watch ball? which course dem gv u? |
IKJ66: me dey ur back jawe,letz derail a little to ooze away tension and deprecate anxiety thereby activating happiness at iz apexnaso i.g man u dey do any how i shame yest |
Didi 5: WELCOME brother!thank I hope u don gv ur life to GOD JESUS |
eyin fans mi,no welcome?i was in nl prison if u care to knw,d situation was bad,no food, chai, i even think say una go rush me sef wit welcome. anyway my boys dere dey hail una,dem say mk i tell una say admission don sure 4 una,i was d don and i was kinda catching d fun dere,until i was vindicated by my lawyer. hmmmmmmm gud to b bk,whr r ma fellow derailers, forgt d list joor,my name don dey dre so anytym wen dem call me i go go sch,& did i tell u dat am nw a born again,praise GOD.happy new month |
After beEn ban,I'm back from d bEnCh,And fuLly repented. Gud morning all,saw ur mk senSE contributions,thumbs up. |
i hail una o. i tll ma pll dem con say hw sure say anoda list go come out. |
i jst dey observe |
my own dey say no admission gving yet.ppl con dey pray mk den no gt admin,recieve ur admisn in Jesus name |
[quote author=mhizz_bernie]dnt tink i want a bankin stdnt as my study mate[/quote]no let dem scare u,I change ma mind sef,I dnt want anything to lead to fornication |
tinahrex: Tell im ooo...baba no c me kal,or u sef or romance bobo kal 4 ridin Gst courses 2geda...na Mhyzz Bernie baba jst targetuna no knw book |
Detivo: guy i hope wat am tink is nt wat u ar tryin to do. Becos i wil report u to trafford, adex, olawalababs, sylvalord nd VC. Romanticboi i hope u ar watchinna bad tyn to study wit brilliant person? go knw bk mk i study wit u na |
[quote author=mhizz_bernie]nice,bt wich course re u goin 4[/quote]banking. we fit.dey read gst courses togeda |
bernie i wan b ur study mate |
Michael Sokoto: @Ditrix - hw was ya campin?very nyc man |
As u dey hide,hide from uniben o,wen reg start o |
Wadup Bernie |
Pokemon43: i would prefer 2go although i don't lyk it but my nokia express is aving issues i wont be able to go online or download directly,until i fix it.i can only use opera.ok,den gt hit on odiri odizee on Facebook. Gud morning all |
Pokemon43: i put in for medicine and mcbgud,bt dis place is dry o.hit me on 2go :odizee910. watsapp 08096294786 |
I mean ur department |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 39 pages)

