DJDOLA's Posts
Nairaland Forum › DJDOLA's Profile › DJDOLA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 41 pages)
Do u want us 2 teach u how 2 pray or join u 2 find ur dream girl? |
Pls I need someone 2 borrow me money I need 2 open CHURCH asap |
M:Madness T:Take over N: Nigeria |
Just dey observe |
NIGERIA...GOD is watching |
As I dey read all does comment na so my heart dey do gbim gbim like say dem dey dance skelewu inside my body.....I beg u O LORD pls let nigeria qualify for WC oooo |
Hunnn ORISIRISI....OKO TI WON LODO BA YI OO |
GOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAALLLLLLLLLLLLLLLLLl NIG:4 BOK:0 |
harlos: Who scored the second goal, Ejowoideye lo score me je ji |
Alright...I will tell my wife |
Omo I still don't believe dis is d ngozi I no d ngozi I no is iya orobo how come iya orobo turn 2 lepa....hey wonder shall never end |
kulyie: The woman sef made a mistake.she should have poured the hot water on his dick,then i will know her stay in police custody is worth it.anyway hats what happens when people marry for sex and women turn themselves into a s3x object.at least,thats the only thing he sees in you or that he knows you have to offer in the marriage:by the way sebi the man has five other wives.if 1 cant satisfy him,cant he go to the 5 others.anyway it serves the 2 right.perfect combo.i pity the kids of the 5 other women.them never get papahun kulyie I trust u....if she was u..u would have chop is d1ck comot Back 2 topic Don't her no before dat abokis have long thing before she marry one...something way some girls they die for na hin u they cry for |
Wat if u die on ur way going 2 church on sunday morin |
GOD is watching |
WELL FOR BEING A TRUE CHRISTAIN IS WHEN U ACCEPT JESUS AS SAVANT OF GOD AND BELIEVE DAT THERE IS NO ANY OTHER GOD EXCEPT ALLAH...LOBATAN |
adexsimply: Tell that to #teamBBand what's wrong wit dat |
My GF is d worst gf ever in dis naija....dis girl is so stingy dat she can never in her life call me...even if she flash me I would not notice I have a missed call because she's d master of flasher u can never pick it when she flashed u....no matter d credit I sent 2 her no way she will not call 2 say thank you.....if she visit me then am ready 2 pay her T fair.....I remember when I was sick she came 2 visit me do u no dat dis my so call GF still asked for T fair....I was like...hahahah SE IWO O LOJU TI NI ARA MIO YA..OWA KI MI O TUN BERE OWO MOTO O GA FUN E....TIN BA KU GAN SELF TO BA WA SI BURIAL MI O LE BERE OWO MOTO LOWO AWON FAMILY MI NIYEN OOO....she left wit shame dat day |
No body can take my BLACKBERRY away from me #TEAMBB |
Were all dis nairaland babes dey nah...see as them pretend say dem no see dis topic since yesterday thank God d topic don enter front page...make una come clear una self ooo |
Best culture YORUBA...white or black u must obey our culture |
gratiaeo: The Anglicans should follow Catholic way 'no ransom' in this case, if they want to kill the man of God let them go ahead after all he have sacrifice him self to serve God.fasting ke me no fit fast oooo... |
Wale112: Can't believe the supa chickens are still having a hard x to qualify for this groupWALE KINI PROBLEM EEE....don't hate nah sebi omo naija ni eee |
spongeback: Malawi can never ever ever ever win Nigeriaseconded jaree |
See as my heart dey do gbigbin like say world go end if malawi beat nigeria...GOD 4 bid ooooo #TEAMSE |
Not new....IJEBU people celebrate burial party from monday 2 sunday one cow each for a day..so what new? |
berem: With the kind of roads in Lagos, one needs to be high on coke and weed to drive in Lagos. So oga Fash don't be surprised. |
Post ur pics let see....I have someone special for u |
yes ooo...some people meet their partner online and they are good...some people meet their partner in real world and they are worse |
GOD is watching |
End time things |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 41 pages)
