DJDOLA's Posts
Nairaland Forum › DJDOLA's Profile › DJDOLA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)
Like some idiot...no matter how u used ur energy 2 type words when u are chating wit them..they will just reply u....K....I almost break my fone wit annoyance when one girl am trying 2 woo reply me wit K upon d whalah I used 2 compose sweet words |
if I upload my pics una go run oooo...looto mio fine but awon girls no gree leave me alone |
I thought molue as been ban before nah...very soon dem go ban people wey no wear fine cloth for lagos road all because of mega city |
[quote author=acidosis™]So can a Christian child take a marriage counsel of his drunkard father who married 3 wives? ...all cos God says honour your father and your mother? Don't you know the meaning of Honour? Lol... on judgement day, people's eyes go red pass hot charcoal.. Do you know the number of disciples that left their family Completely to follow JESUS? Are you aware some persons left their job to follow Jesus? Are you aware the great Apostle Paul abandoned his ungodly family Completely ONLY because of the gospel?? Do you know the initial crowd that followed Jesus for bread, manna and miracle but when Jesus told them TO follow him and abandon their brother, sister, job, relative, Almost ALL the miracle seeking crowd pulled back.. and only 12 out of thousands vowed to follow him...?? Do you even know what it takes to make heaven? You think you can love your father more than Jesus and still make heaven? lol[/quote]read d topic mr man....they said pastor or parent not jesus or parent...abi when did pastors turn 2 jesus |
berem: Indeed! Are you expecting God to talk to you directly? wa pe mbe!!a de pe mbe loto |
Tandi |
U be kerosene? |
I saw something COZA abi I no dey see again |
Gbewu da ni okurin |
Olohun ku suru |
owolabifunke14:which lesson..funke yi gan self.....can girls teach men lesson in term of sex....forget ooo |
Love another person husband ASHEWO |
And am from osun oooo...its like I will go back 2 my state ooo abi |
Coldfeet: Sinner can pray na! A simple Father forgive me my sins wouldn't be difficult to say na? Btw me am a 44DD and I find clothes to cover em so why shouldn't you Nwannem?wooow....pls can I see it...even if its just a second I beg of u plsssss |
And u think I will believe dis poo...olohun oni je |
Hunnnn orisirisi....anpe eran to ni iwo igbin no yo ju |
And some fool said we should stop dat end time things..is dis not END TIME THINGS |
secnelly: but my Religion forbids polygamy |
Good for him |
Ok we don hear u |
Which future is at stake?....na only d girl dey dis world ni.....tell ur friend 2 look for anoda girl na.... |
Nothing wrong if u marry all of em |
Allahu akbar |
O yea...operamini is what am using its faster than d normal browser in blackberry also using it in my laptop because of d memory |
Wife cry when husband making love wit her....really END TIME THINGS |
And so...se ka ma sa lo ni? |
O da bi pe opin aye ti de loto oooo...see as OP take comment on NL serious sha...oti wa ye mi bayi pe..OPIN AYE TI DE LOTOO...EYI PA DA |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)

