Don1DeMaco's Posts
Nairaland Forum › Don1DeMaco's Profile › Don1DeMaco's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
and if u ve not noticed Toyin no too mind say i talk wetin i talk instead she was more concerned about the guy apologising which i think he should do cos he was outta line talking about the dad and addick sef no dispute am sey u don dey get my point but i guess now dat i ve made i obvious maybe them go start to dey discover themselves |
so how can u explain all this they are doing in nairaland this is kindergarten love like in the movies pretend as if u dont like someone meanwhile u dont even realise the person makes ur day dat kin thing dat na my opinion sha, and of course i might be wrong and if im wrong then the kin hatred/ rivary wey dey is scary |
maybe the man knows it is u and is just trying to tell u he fancies u on a serious note it depends on the kinda relationship u have with ur parents( ur step and ur mum). are u guys dependent on him its very key in the scheme of things if not then Bleep the guy up, but if u are omo u must find beta way tell ur mama wey e no go cause katakata |
feel u on dat u are most correct |
if u ve given her ur full attention what will become of the poor chinese rice ![]() u go hungry o |
you wan try use back door win abi na lie i no gree try again i still rule |
no ever experienced failure in life? |
as |
i have and have u noticed that its looking very bleak 4 nigeria |
all is well that ends well told u guys u were in luv |
hehehehehehehahahahahaha u guys no go kill me, i wan go sleep so i go fit wake up early enough 4 work 2row easy on the toyin kid she is just trying to express herself and u never can tell maybe she is trying to signify interest but doesnt know how to so u guys should be easy on her, so she go fit talk wetin really dey her mind meanwhile guy good luck, as u don take expose yourself it shows u have nothing so nothing to hide meaning nothing to lose, if i be successful woman na the main reason why i no go follow u be that. whats wrong with just your email address and maybe 1 phone no abi u be fraudster ? |
ouch low blow |
ok then do anything u like with him, sorry 4 interfering, i guess u are his master so he will always listen to u, so long |
cos u start the thread no mean say na u go end am, be prepared for a long lasting rival i say na me win |
u dey talk about fish or dog, guy try defend urself me still dey try pacify the woman u siddon dey try correct english wey u no fit speak, infact i don vex, woman abeg continue to dey bombard am |
pond ?? as in dogs ? guy u yab o why the woman no go dey insult u |
hahahahahehehehe easy on the guy u never can tell u might end up loving him, u guys just remind me of the movies, can be romantic u know, i bet u guys think about what to say to the other b4 coming online |
i can see love in the air |
guys ease off, or is there something u guys are not telling us, there always ends in one way, u know what dat is 2 guys fund of each other but havnt realised it yet try being civil to each other even though u have a long history |
yes have u noticed that there are a lot of uncultured people in this forum? |
yes, a few times can u rape a member of the opposite sex? |
sorry dont look at the mirror till i start driving and i see the next car |
why u come use style spoil the game? wetin concern u if i love nairaland? |
wetin sef all of una think say u smart abi, i say na me be winner |
i think so but really have u noticed that most fine girls like ugly rich men |
no, dont need to and u? |
hahahaheheheh u guys are 1 nil down, dats good with man u losing today the stage is now set 4 a liverpool revival |
Yes, it has happened to me b4 and i almost went mad, begged 4 forgiveness Did u ever come tops in class during ur school days? |
well havent seen many but i think mexico 86 should stand out, though i heard the ones of yonder years were great. quality goals u have in Diego Maradonna's 2 goals against england of course the first was the Hand of God and the second the best world cup goal ever scored Individual players and skills we have Zico, Dr Socrates,Careca, Branco, Falcão, Diego maradonna,Daniel Passarella,Jorge Burruchaga,Jorge Valdano, Oscar Ruggeri, Micheal platini, Alain Giresse, Jean-Pierre Papin, Jean tigana, bats, hugo sanches, gary linekar, peter shilton, Bryan Robson, Chris Waddle, John Barnes, gordon strachan, Lother mattaius,Harald Schumacher, Andreas Brehme, Felix Magath, Karl-Heinz Rummenigge, Rudi Voller,Pierre Littbarski, Paolo Rossi, Walter Zenga, Eric gerets, Lakhdar Belloumi, Rabah Madjer, Andoni Zubizarreta, Emilio Butragueño, Andoni Goikoetxea, Enzo Scifo, Michael Laudrup quality teams were the argentine who won the cup, West Germany, France, England, Spain quality matches my favorite brazil vs france, argentina vs germany, argentina vs england well in terms of the final arg vs ger a cracker any day, arg going 2 goals up with the germans fighting back to level the scores before Jorge Burruchaga broke their hearts with a third goal. one of the best world cups ever mexico 86 |
yeah i kinda agree with u on some points, yes kuyt hasnt scored enough goals, but look beyond the goals and think about what he brings to the team, he is a substandard version of Drogba cos of the goals but defends from front thereby allowing the midfielders and defenders to regroup, could make a good squad player one of the reasons i dont agree with u dat he should be sold. i think adding a david villato the squad will be a wonderful idea though it doesnt sound realistic a rafael van der vaat would just be the icing on the cake. regarding wingers rafa tried to get simao sambrosa 2 seasons ago and summer of last season b4 he went to atletico, was thinking of mancini too dont know if he ll resurect those bids. i think lack of funds made us lose out on dani alves and gabriel milito b4 they became world class. like u said Jan is just 2 days away lets wait and see, looking forward to 2row hope we get 3 points in manchester |
true love in bed last night |
instead of the insults and plenty story i would have thought the answer is life is tougher in UK than all the others places chikena no plenty story meanwhile ceasyc abeg continue i dey enjoy ur gist jare |
its very key in the scheme of things if not then Bleep the guy up, but if u are omo u must find beta way tell ur mama wey e no go cause katakata