₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,642 members, 8,518,618 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 03:20 PM

Toggle theme

Donasere's Posts

Nairaland Forum › Donasere's Profile › Donasere's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 61 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:41am On Oct 05, 2015
sammie23ten:
dat can't be true...

**cuz I don't want my 3rd choice again**
Hehehehehehehehehehhehehehehehhe


Spoken by one who picked Abuja!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:37am On Oct 05, 2015
Morning e-fam!!






Have a dope week ahead









Elmisti abeg send my parcel over! #jahbless
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:34am On Oct 05, 2015
DonPsymon:
Bring Ancellotti na... I don taya for LVG
Bro that's wishful thinking man! Man Utd no be chelsea!
LVG gonna be around til 2017 and Giggs gonna take over!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:43pm On Oct 04, 2015
KeriBaby:
Na im be say dem fit die of envy be dat
I'm glad you're back
Lol....dem don dey die of envy already....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:40pm On Oct 04, 2015
sammie23ten:
kwara state!!!.... a friend of mine (A15 batch) dat was posted to dat state said d soldiers at d entrance asked all of dem to do frog jump wit all dre load on dre head bfor dey could enter for registration....dat only dos wit doctors report were exempted....

**pitying dos dat wil carry d whole of nigeria as luggage**
Omo dah one no dey oooo......weh e no fit appun to me!! I go jump fence oooo....No time
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33pm On Oct 04, 2015
KeriBaby:
You were banned too? grin
This people have no chill again
You're welcome back and ummm I wasn't banned
Dey winchi winchi us ooo!!


I was banned for no reason....be like say one of dis mods na A15 so dem no like as we break record!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:30pm On Oct 04, 2015
itoski:
my boss I sight u even as u dey ground cover ursf wit grass like Di's US seals
Lol!!!

Aw u dey
Nice game man!
I don Holla una since na!!!



I no dey under G ooo....spamb0t and Real derby got me distracted
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:28pm On Oct 04, 2015
gallery0519:
. U must follow us o.......now when abuja nd borno don turn brother nd sister.
Lol!!!! After recalling what appuned in 2011 at dat UN building my spirit conveniently picked kwara over abuja!!!.....hun am sorry u and brenden Rogers are alone on this one!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:14pm On Oct 04, 2015
gallery0519:
. E don dey commot for my mind o.......I dey wait for wednesday(21) to come,make I know weda I don turn to joseph d dreamer....because I don dream see abuja.
Na abuja all of una dey go!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:13pm On Oct 04, 2015
elmisti:
Most of dem don go mountin for posting discussion wit Jah na......
I swear dat mountain no be here ooo.....aw u dey na?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:12pm On Oct 04, 2015
KeriBaby:
All this people you mention na only Gazaliah dey on ban o
Most of dem don tire jare
Baby…… it's been a long time...were you banned?? Like the rest of us?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:09pm On Oct 04, 2015
DonPsymon:
Baba Arsenal played well... But LVG can be boring sha...



Liverpool have done the needful with Brendan Rogers o.. We need to do the needful asap now that Ancelloti is still available
Needful asin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:23pm On Oct 04, 2015
Grabs mic!!!



Cheers to the gunners!! Nice game y'all,

We **United** must have bin a good fuq as u came 3 times in all but 20mins or maybe u got poor stamina..quick expulsion well who knows u got the deserved points! Congrats

On a second note sell Giroud n Ramsey for throwing away doz goals

Van Gaal go collect 30lashes coz iono what shwanstieger n Carrick were doing in midfield wtf happend to schniederlin??
Darmain overlapped his future today
Wazza a bleep up as always


Next weekend na man city ooo! Choi!!!


Nyways van Gaal should puff something original and manage ryt!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:42pm On Oct 02, 2015
Where all doz my militia flicks!!!....make I begin prep for camp!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:41pm On Oct 02, 2015
goldenone:
Who are the "all"huh
Aw wii I knohuh


Them kno diasef na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:31pm On Oct 02, 2015
splufik20:
pasuma was not invited to rccg
read more details and know the real fact here

http://mrsplufik..com.ng/2015/10/pasuma-was-never-invited-to-our-church.html
Na here Baba tell u say u go see traffic go ur site abi?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:29pm On Oct 02, 2015
goldenone:
Lolzzz am pure minded
That's what dey all say.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:40am On Oct 02, 2015
Aparently spamb0t don follow B15 vex sha!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:37am On Oct 02, 2015
goldenone:
Well i sha have a very good tool for doing the stabbing and its a pick axe!!!
Hmmmm!!!!




All dis babes here get bad mind oo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:27pm On Oct 01, 2015
goldenone:
Thanks tho am much more interested in the camp broadcasting stuff! my sonorous voice just dey waste since all these days!
Choi......All because u wan stab parade u. Remember say u get sonorous voice.

U go do parade ni! undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:52pm On Oct 01, 2015
goldenone:
Broda my cosmetologist talk say na ordinary cream rxn o acid-base tinzzzz
Hmmmm........
Sha relax fix errything up b4 camp! I know say u go like win pageant show for camp
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:53pm On Oct 01, 2015
goldenone:
chaiii nor be only you talk am o
Wehcome back oooo.........
See as u sun burn!! Dis one wey u do today don do ooo.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:47pm On Oct 01, 2015
dammyllare:
20k
E cheap ooo!!!..

Elmisti oya come pay dis man ooo......legit to ogun!


Thanks for d info
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:40pm On Oct 01, 2015
From the Biggest english club!!!!






This is enough reason to support united...





GGMU





Cc
Haywire1
Donpsymon
Mistabiola
Hilsocial
And oda united fans

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:12pm On Oct 01, 2015
dammyllare:
I have just 2slots and its to any state of your choice except lagos and abj
I dont need to proof anyone wrong man,its a choice or not force
Everything is based on mutual trust
I dont v to split wat I have in here to proof people wrong cheesy
Ah Eko ni koko!!!



Btw aw much wii ogun cost??
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:35pm On Oct 01, 2015
ademasta:
Oga mi we just dey o
Finally una don finishhuh?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:33pm On Oct 01, 2015
dammyllare:
Kk....u can add me up with 08039150966 on whatsapp,we will talk from there
donasere:
My pm no dey work!..
U heard of concessional posting bin cancelled??
Aw u wan take run ur own
Atleast u can enlighten me on here 4 benefit of doze who mi8 b interested
Wen we get to delicate stages we go comot hia or aw u see am?
Modified
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:23pm On Oct 01, 2015
dammyllare:
Just pm and we will talk better
My pm no dey work!..




U heard of concessional posting bin cancelled??

Aw u wan take run ur own






Atleast u can enlighten me on here 4 benefit of doze who mi8 b interested
Wen we get to delicate stages we go comot hia or aw u see am?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:14pm On Oct 01, 2015
dammyllare:
Hello,am not hia to scam ooo...am a serving corp member in Oyo state
Oh owk

So aw fahuh......

Whatz d process?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:40pm On Oct 01, 2015
All these oyibo pipu sef!!!!.


dem no dey fear death oooo!!!







Weh
Dahz aw some 9ja babes wii be telling dia boboz to be romantic and plan something like dis for dem.



**I segun arinzes voice**
romantic ko Roman ibramovic ni!!



***puffz Romanian weed***



Dolafunmi I see u!!.....howdy!

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:31pm On Oct 01, 2015
mobi18:
lollllllllllllllllllllllllllll......... y u sef no go? i haff missd evy1 on ere.. d thread dry today
Me sleep forget ni ooooo


Ah all of dem go parade dem think say buhari go reason allowee increment today!.....but d guy fall dia hand!!


I hear say na 2 indomie noodles **hungry man size** dem dash each person!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:54pm On Oct 01, 2015
haywire1:
Na waaa ooo, donawerey u beta stop weed

#
Choi!!!!!.......


Dah hot sun don fry cellz for ya ed abihuh


Aw d parade gohuh?......
I swear with the quality of stuff u put out today u go join band for camp oo!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 61 pages)