NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:06pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: checked d first 2,buh nt checked shoprite and balogun market...u know where i cn get? You wii surely get at balogun. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:01pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: hahahhahaha.....una dey binu ohhhh....mehn see plan abeg......oh boiiii.... Ohk dey dere dey jonze oooo! No join the train!!!...... If I no do dah 1 I go just find as I go sneak go mami! Well mami go be my second residence sha! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:58am On Oct 09, 2015 |
jatau7: I no go use d head set for lectures....na d tiny earpiece man gats use....dat big 1 na better casting. ...i go dey listen to my jamx while all dos boring lectures dey go on....no time baba Correct guy!!!...#nodulling! No matter a lecture boring reach back bench dey always make sense! Make dem mobi18, keribaby n mistabiola wey like book dey front! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:56am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Lol...you go need sunscreen too  Na to bend the cap come front sleep wella  I hear say the lectures dey boring  Abi ooo I can't go and be listening to boring lectures ooo! Wii just respect mysef and sit in the back relax well enter position adjust glasses put cap weh and sleep..... Den wakeup 5 minutes to d end! #teambackbenchers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:52am On Oct 09, 2015 |
mobi18: spy glasses sef dey ok...u will c diff colours,,dem go allow us wear dat 1? I no kno if dem go gree dah one ooo But dem suppose na.....glasses na glasses as long as e dey cover eye wella! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:49am On Oct 09, 2015 |
jatau7: God already no how I go dey doze for all dos mumu lectures.....I don arrange my head set...power bank n d rest....mehn I cant fit be listening to all dos boring lectures....plus team #back benchers# Choi........ ur plan don dey advanced stage me just dey start.... U sure say dat headset nogo be casting?? Well me prefer all my tiny earplugs! #teambackbenchers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:41am On Oct 09, 2015 |
mobi18: na ray ban sister in law.. Choi!!! D wan wey our designers do for aba abi?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:39am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Try find am o.it is necessary
Mine is the folding wayfarer. Owk na!!! I wii sha get it....coz I dey fight sun wella and I go like sleep well without disturbance for doz yeye lectures |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:32am On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:31am On Oct 09, 2015 |
Mornnin fam!!!
Donpsymon Elmisti Haywire1 Mobi18 Ademasta Mistabiola Ene4real Gazaliah/polystyrene1 Keribaby Et al
I hail una oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:25am On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Good morning! That Rayban is a must for me o I don package my own for the Case dey wait  Choi see correct babe!!! I still dey find my own. All d ones wey I dey see neva thick reach. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:52am On Oct 08, 2015 |
Abeg who dey sell all dose ultra dark rayban for here  Na wetin be no1 for my nysc list be dat! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:35am On Oct 08, 2015 |
onuwaje: 2el hilsocial gazaliah haywire1 xcozee
Is it all states that have 2 streams?
Can u pls list the state that has 2 streams?
Thnx Dah 1 na work oooo....sample out all the states n remove borno n adamawa! |
Romance › Re: How Do I Handle A Stubborn Girlfriend? by donasere(m): 8:28am On Oct 08, 2015 |
KingJB: Lol, where Ademasta D love master dey. And old man babatawa You con dey call we fresh grooms
Madt pipu everywhere 
................... Wasak my brother
People have said it all.
Even if you go to school for four years to study a course You should have Bsc by now...
You have two things involved
1. You seriously don't want to leave her? Time to grow some balls
You think she respects you Whereas she is controlling you Wait..you even said..after a week you can't go on
Who dey chase who My brother, are you high? Me I go talk straight
Look her straight in the face And tell her, If you can't learn, then Bleep off *think later in your room, she will come and knock* Ignore her...she will chase you Stop caring...she will cry and beg
If you can't do the above *looks you straight in the face* Wasak, you ain't no man You got no balls You say you are stubborn? And a lady is schooling you, while you are wailing here, gerrhahie
2. Text her, I can't stand this anymore. It's over
Meanwhile, it is never over. Just do it man  Warrisdis? U get energy to explain oooo In summary Guy quit sending! And watch d tables turn! If she get sense good if she wakka na ur gain! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:16pm On Oct 07, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:01pm On Oct 07, 2015 |
**Whistles in.***
Page 2601 good!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:59pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: Na true sha... But you sure say he go buy any player for January?
As he sabi say players no dey available for January. I can't say oo We need LB sha.....and he knows it! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:47am On Oct 05, 2015 |
rmfunky: lolz immediately I heard it my head first ring bell cox ama science student it's all good sha anyway na way  Even person wey be dentist dey sing **dr sid** Na naija we dey we would find a way! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:45am On Oct 05, 2015 |
goldenone: Hmmmmmm i dey learn work! But do you think there's a possibility of Nigeria venturing into the solid mineral thingy any time soon? The should if dey haven't started thinking of it!..... If u get to itakpe in kogi u wii be like OMG see money wasting!.... Nigeria has got a lot of solid mineral but u kno notin dey sweet reach Oyel money! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:15am On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: I think we past that era bro... We'd have stuck with Moyes if we still 'believe in managers'
BTW, its modern football. No more wasting time. Na champions league football and epl trophy at the end of his tenure be dia contract ooo! LVG hasn't done too badly. It's just a couple of wrong choices...and hey which manager never chop am?? Even almighty sir! Chop 6-1 one time like dah for derby. So shii appuns! I ain't gonna call for his head nao....till I see table for january...and players bought. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:09am On Oct 05, 2015 |
shawwal1: As he no adress me personally he never do anytin yet He must show me am the boss,beating united sweet for belle I swear  Una neva turn boss ooo!! After u come flog me for my awse **8-2** I go to dash u respect! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Oct 05, 2015 |
rmfunky: my sister said joining the OBS in camp is determined by your field of study. That you are gonna be interviewed first and it's mainly for media and theatre art that's for the art students if you understand what I mean! Good morning ii Choi as na sciences I dey e mean say na network failure abi?? Na gate crash go sure pass |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:05am On Oct 05, 2015 |
goldenone: Geologists in the house oya turn up! Dah citirine ehn......E dey in association with diamond n quartz. But since diamond no dey 9ja n 9ja no dey really serious bout solid mineral deposit we no get for here! Bt we get d one wey dem smuggle from southi come and d semiprecious one too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:57am On Oct 05, 2015 |
haykayjay: dat akward moment when nysc batch B has 2 b postponed till next year because of political issues. For those who picked abuja abi? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:06am On Oct 05, 2015 |
elmisti: Liperpool ke...na all dis mumu chelshit, wolfsburg and co dismntle my ticket.....nd dat haywaya, since he don rant like mourinho hia, na hin some women do meeting ontop am, com evict am like stone troway Wolfburg screwed up doe! Na ur E-boo pipu do d work for her coven na!! Haywire is so gone ryt nao! But rumor haz it Dah his gone to rehab sha! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:03am On Oct 05, 2015 |
sammie23ten: dats d prob...why I go dey alert for my papa land lyk foreigner wey no get papers... everyone wan serve where dre is peace of mind...not where we wil b suspecting every aboki man we see as boko haram....
#smiling# Lol!! That's true doe......Na Only God go elp us coz nowhere is really safe! If boko no dey kidnap go dey or make container fall...shi iz just messed up! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:00am On Oct 05, 2015 |
elmisti: Mke I hear say ticket chop.....buh since haywya don dey do anyhw, na him mke am see anyhw.. Ah ah liverpool spoil ur game ni? Wetin haywya do you?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:57am On Oct 05, 2015 |
Physika: @2el, pls remove ma meme from your list, thanks.
@elmisti, mention me anywhere else outside this thread, oshey.  Peesyka kilo sele who dey make u runneth na? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:40am On Oct 05, 2015 |
sammie23ten: naah... some pple don change prayer point..to father, let ur wil be done.... pple lyk hilsocial...cuz him don dey fear abuja...
#smiling# Kikikikikikikikikikikikikikikikikikikiki Pipu can fear sha I no blame anybody. Abj na still cool place to serve, pesin just gahz dey at alert! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:36am On Oct 05, 2015 |
elmisti: *50% of parcel sent*....bros abeg manage am...my boys nova deliver goods for dis mnth....haywire1 don carry my weed money go joke with alabi, peesika (physika) and chimajii dey one side dey coole wen dem suppose go transport some weed for me from mexico Arh!!!! Correct persin!!!.....see as e fresh!!! Nothing do u oo!! Wen the remaining land abeg no forget oo!!! Ehen daht haywire1 guy e don tey since I see am ooo! Hope yok1t1 neva use broom pursue am sha?? I hear say ur ticket chop ydai? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:57am On Oct 05, 2015 |
sammie23ten: hahahahaha....my prayer stil remain my first choice bro.... #smiling# Na everybody prayer be dat ooo!!! #teamlagos all the way! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:42am On Oct 05, 2015 |
Ubah1: Hey pals, good morning!!
I heard from a reliable source that NYSC will be giving us our third choice of state as our SPA.
Has anyone heard such? Heard something like dat too.....but it's not gospel truth so not bordered bout it! More so as I no pick abj I no send! |