NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:12am On Oct 14, 2015 |
Walspring: Check nke?
There are somethings we don't need to be panic about because it will change the thinking and other things involved
My mind is at ease since I am sure that I will be posted to where my heart desire That's the spirit! |
NYSC › Re: Copershop still at your Service by donasere(m): 11:09am On Oct 14, 2015 |
Hello!
Pls aw much does dis whites go for?
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:01am On Oct 14, 2015 |
Walspring: Oh okay.. It's because of their wayo and they don't want people to slam and criticise them am sure that is the reason they upload that survey Lol!!! Na pipu. Wey dey go borno! Or pipu wey dey go stream 2 see am oooo!  go cheque ya own make u kno ur fate!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:59am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:51am On Oct 14, 2015 |
Walspring: Abeg weytin dem dey claim say dem dey see  Na one pop up like da!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:49am On Oct 14, 2015 |
ifeanyija: lol, I used some browsers I didn't see it. I saw it wen I used ucweb, if u don't check well u won't notice it Ohk..... As I no see am for my own. Am at ease! I no dey find wetin no lost! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42am On Oct 14, 2015 |
ifeanyija: I can check it 4 u here Wen no be say my lappy no gree load am?? If u see am for ur own na ur luck b dat! Maybe na peepz wey no get dia choices dey c am! Donpsymon wetin u feel? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:30am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Baba
You go see am jor 
You wey don see am since registration... 
If you come see am now na Borno certified be that o 
*tears in my eyes*
 Laff wan kii me!!!! Over check am... wit lappy reload am 4 times sef nothing! I dint see it!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:18am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Eyaa 
Pele 
I tell you say my own no d show till now sef... You see am for your dashboard  I never check dashboard ooo!!...... make I use system log in.... Go update u soon. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11am On Oct 14, 2015 |
Ese00: The people who are forming boss saying if u don't get ur state of choice wait till next year are the people that registered from friday with just northern states left. Biko make I hear word. Next time you will do first come first serve things  Lol Para! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Oct 14, 2015 |
Sanchez01: Hahahaha! Abi, I pray we all get our heart desires  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:07am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:51am On Oct 14, 2015 |
goodyboo: I wonder for some pipu ooo.
#God dey# I tire ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:50am On Oct 14, 2015 |
Sanchez01: ***THE MANY CONTRADICTION OF THE NYSC***
>During registration... 'Please note that this is survey. you may not be posted to the state you have chosen' - NYSC website.
>During/After registration... 'Concessional posting no longer allowed as potential corp members can now choose where they desire to serve' - DG, NYSC.
Which one do we believe now ? For all it's worth, there shall be excessive shocks and wailings come Wednesday and beyond What I think is.....the survey thing is just incase their server bleep up. But nothing do us!! Make we dey rock dey go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:46am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hun when I registered on d first day twas't there
Maybe cuz I didn't select any of those states Lol!!! Diaz no point stressin over it......what will be will be.... It shall be to erry1 according to what ye blive. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:42am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Nooo
E no dey when I register o...
I'm with keribaby 
E no dey when I register... Just tht "CMs posted to errrrr borno bla bla bla"  Aii...... I recall seeing it wen I registered sha...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Oct 14, 2015 |
goodyboo: you guys should stop disturbing yourself over dis ish...
21st is vewi near,we will confirm if the survey was for gud ..stop concluding already.
HBP is real ooo. Person wey get hbp unto dis postin matter don over jonze niyen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:36am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: When I registered on that blessed day there was nothing like that
That survey thing came up after some states were no longer available E don dey dia since day 1 na.....E dey b4 dat corps posted to borno, gombe n yobe will be allowed to redeploy. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:36pm On Oct 11, 2015 |
itoski: abeg na wetin we go call Di's one now... person where dey fall in love wit e phone to d extent dey hug fone cos me fail English for school o.. Lwkm...... Na u be next victim |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:35pm On Oct 11, 2015 |
Mrbllymer: Afternoon! How ws service? Nigeria dtey play Cameroon 2day, kinda bored, no choice dan to see em match. Baba I dey ooo.......service make sense ooo. Even if na only grace we meet. Me no send eagles oooo na only falcons n eaglets I send! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:31pm On Oct 11, 2015 |
goodyboo: thanks dear ,I see y u didn't come for d party u missed a lot.
#smiles # I dint oooo I dey on international break ni oooo I stii dey break sef! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:14pm On Oct 11, 2015 |
Una wehdone oooo!!
I Halla una ooo
Me and my phone go international break with nigeria wahala and next thing una done turn pages like dis
Donpsymon ati goodyboo!! Congratulations ooo E kuise oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:10pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: Baba what's up na
Howdy? I just dey on a lowkey ooo Dey observe dis lagos rain as e dey spoil person wakka |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:43pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: I dey tell u....final burial No worry....... murder was d case! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:35pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: na finger battery im dey expect..dts d correct name for his own Kikikikikikikikikikikkikikikikikikikikikikikikikikikiki D kind of things u use in qualifyin his koboko doe!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:33pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: bro,av told u bf dt i deal wif ur big bros,dey can confirm it,jes ask em, even dem big bros no fit do d work well.. donasere wnt ansa u kos e knows u jes wishing... ur mb nevr finish? abi dem give u promo? D moment I saw "bro" I knew it was over!!! Who woo u gahz bounce back ooo.... Dat last serve deadly..... **even ur broz no sabi work well!** Brutality! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:30pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: abeg mk una tell whoo whoo say nobody go give am anoda 100 naira to buy mb,donasere abi una go do charity mk una donate mb for my guy.. Lool!!!! Hin talk say hin get 6Gb na! He's a man! He go stand proper na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:28pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: fenk God say u knw say na JOYstick cos u dey derive enuf joy from am! Donasere jatau7 u see am! See aw she package d name!  Wetin she for call am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:27pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: lol,no mind am,my guy go die on top trying to impress wid im lil joystick,wen e finish sef,i go ask am,were u dere bf? i tot u were jes about to go in ni.. Lol!!!.... am die! I've heard peeps talk bout dis I've neva heard it 1st hand!!! But mobi u mean ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:23pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: mk i join u too for d matter,,no worry i go soon serve u joinder of party.. d onli painful thing is u no dey do 10 mb so e no go finish on time,,whoowhoo mb go soon finish,abi na im time for cyber go soon expire Hahahahaha Falls from banana tree Join me ke?? For y? Na una 2 get party nna! Me na spectator abi commentator de ni. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:21pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: ask her na! Person wey weigh 250 pounds befor, ah don reduce her to 58 pounds! mobi18 She don fit be dat na!!! U don turn fitness trainer be dat oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:18pm On Oct 09, 2015 |
|