NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:16pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite!  Nawa. Ooooo!! Mobi18 dah one deep oooo!!! Ur chromosome no too tite as u fine reach like diz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:13pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: kikikikikikiki, abeg donasere nd jatau! Answer ds abeg! When cat sleep, rat go bite him tail, wetin d rat dey find? Mobi18 ah wud get u ur size cos ah no go like make u faint! Service na 28 o!  Na die d rat dey be dat na!!...... Wait ur size go faint am?? #jezasking |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:11pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Oct 09, 2015 |
haywire1: Donasere and jatau7 I zoom una frm afar
# Boss! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:09pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:07pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: we go dey use car windscreen Abi oooo....no time! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:05pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: wich type? d big one or d small oen or ur own? i wulda even preferd ur own,buh na finger batt size. e no go reach me  Arh!!! Finger batt size ke  ? Warrisdat! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:03pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: im ere jare,u know say na wen cat go inside,na dat time rat go comot dey flex muscle.. no mind d wanna be famous by force whoodegoopee wey dey claim fans..na hu dash am fans? e jes dey find my attention.. oya whoowhoo,u garrit,wat do u want? be fast,u av jes 5 mins ***bet y*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:00pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: She nogo catchme... I sharp! But as them say we no fit carry any sharp object enta camp... Mirror nko? Abi we nogo see our faces for mirror for a whole 3weeks? I taya o I no kno ooo!!! Dem fit no gree oooo!! Make dem no gree sef!... make we see aw som babes make up go be like! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: e go beta naw if to say i be dier marketer.. work doesnt gimme time to move about,so i jes surf nd buy dere,wateva i like Owk na!!! U go sooon turn part time marketer |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: na u naw,,so because u no sabi play ur game,wey u don born a dozen of hamaphrodyte,na im mk u dey jealous person wey born 2 boiz,be happy for succesful people so it cn get to u too It's showtime!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:52pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: its a spy shade..usually comes in diff colours,,buh dts d blue 1.. gat d pink.. dere must be an inscription dts saiz spy+ 1 on it... very lovely check jumia and konga.. You sure say u no be marketer for jumia n konga!? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: She weak o... I crush her, the 2men come tear her...smiles Badt guy p!!! Make she no catch u oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:49pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: lolz....notin dey happen bros ..we gallant I too blive ur government! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:46pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: Boy or girl, when na me play d game? See na 2 men i born! I won harinholar... Choi she go don weak ooo!! 2men ke?? Nawa for u ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:45pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: baba as u see me so just leave me like dis ohhh.....oh boii....if I start to dey yarn u my matter e no go finish Lol!!!! Abeg oooo!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:43pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: no mind mobi18 Jare! Na one of ma fans wey don dey write open letter give me buh ah no reply ni! *FINISH MOBI18 EPISODE1*  Choi!!!!! Mobi where at thou?? I never experrred dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:40pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: dose ones no kukuma be bobos agen na! Lool All doze geeky Boiz we dey take life seriously! Like say life na do or die affair! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:38pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: amen ohhhhhh.....pple like dem hilsocial,keribaby?, haywire1 and uniqueness01....dem go dey front dey cover us Ahh......haywire1 na our person ooooo......Hin go dey find place wey hin go dey give babez. Touch ur toes ooo! Hin no send lectures oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: hahahahahhha.....I die b dat....kai..me n front na enemy we b....even follow lecturer argue self on d last day of my exam....I dey back ohhh d guy come say make I go front. ....for wia I no agree ohhhhh....no b small tin dat day.... Lol Ur matter no be here ooooo!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:34pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: call nah,mk dem tear u finish remain ur leg,,,where u con waka go? arinka jabata Ahn ahn Hin don offend u n ur pipu ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:33pm On Oct 09, 2015 |
ifeanyija: But I have dept, faculty, library and faculty exco ID card. U go fear ID's oooo.. Na only u go school Oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:31pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: lol,buh if dem catch us,na u i go use as my escape route,na oyo be dat oo Wetin dey do u na? Dem no fit catch us na! Ndlea dey catch student for igbins  No dey reason dah way oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:29pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: She just born pikin, so she dey maternal leave Choi. Congrats!! Na boi or na geh? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:28pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: front ke! Ah dislike am ehn! Na gurls like dat kind thing! Notice me Dem! Ah knw some of Dem for ds thread who dey do am! *not calling names* Lwkmd!!! Wen we reach camp u go see say no be only gehz dey do dat thing! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:19pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: na dem sabi ...me na for back I go dey kak my tin....#team back benchers# Lol!! ***kneels and pray(may serious people be plenty in camp so dey wii cover for us unserious ones). Amen** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:17pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: Abeg una dey disturb me wiv all dese una imaginary camp life talks jawe! *hisses* *runs outta thread* Lol!!! Jatau7 na one of d pipu wey dey alwaiz dey front b dis! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:15pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: I no joonze ohhh...ur own na play. ..maimi na wia dem born me...u don forget say I be barrack boi.....I don arrange money wia as we dey reach camp..I dey yo deposit am for dem....na to just come dey chill anytime Choi!! Make I adjust my plans follow ur footstep! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:12pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: i go folo u dey d bck,dey even dey drink origin join sef... life no dey too serious nah Correct babe My partner in crime!.....e good make person get lawyer wey b better criminal for side ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:11pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: I dey tell u bros.....u go see how some pple go dey fight to go sit down for front Fyt ke!! Wen dem no dey share money!! Even back in school I dey purposely late for lecture so I go dey back chilling |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:09pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: Greetings to my paddy... I hail Pady mi!! Aw ur side na?? Wia harinholar dey? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:08pm On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01: Lol...no let corper snap you photo as you dey sleep o  Y!! Wen no be say hin wan collect autograph. Babe forget ooo If I enter position e go be like say na me. Serious pass for d lecture oo |