NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:20pm On Sep 20, 2015 |
ene4real1:
Him presently dey on deliverance ney?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:19pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: I kukuma tried my best ooo, buh @ the end of the day, am a bizness man......u know as he dey go na I sabi na!!!!.......the show must go on!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:16pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: No worry, d person go soon confess hinslf....I no want collect that trouble award wey dem wan force on me......so I dey maintain low key Kikikikikikikikiki U like or u no like na u go still collect am!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:15pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: Fall in.....we dey continue the birthday of all dis september chidren 2dai s nod one dey mark her own....so PCMs don gather money for me to always throw party for them.....but come wit cutlass and enuf protection ooo, cuz that bharkarh nd omitooguns dey plan to scatter EL DOLA Ahn ahn!!!...... Your nicca is alwaiz strapped na!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:12pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: I am staying away from controversies.....I am staying from controversies........I won't talk, I swear I won't mention any1......rarara.....*covers my eyes and mouth....I won't talk*........but I know the ansa.....shey I should share my knowledge......mbanu...dis is God @ work, he want me to talk......devil say I should not talk......guy dis question is tempting!.......*run ouuta thread b4 u spoil my rehabilitation Whisper d name gimmi.....make I confirm!!....no let dem hia oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:07pm On Sep 20, 2015 |
ene4real1: Lot off buzzz I tel u Me sef see am!!! Sha take one step at a time!!!..... Elmisti no dey do verification again...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:03pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: Bro am telling u, I jst look those negative awards nd I pity myslf....but me nd dolafunmi must bag the couples award Oya na.....would campaign for you nao. Na u sure pass I dey come chill out for el dola soon oo!!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:57pm On Sep 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:54pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: I tell you, no be small payment na.....infact d guy dey continue d work for hell.....Devil na hin apprentice Lwkmd4h Dah baba na badt guy na.... u don forget all dose Hin isé wey Hin do dah yr?? Which award u wan collect sef aside comptroller general of weed and oda vices?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:44pm On Sep 20, 2015 |
elmisti: No mind am.......whose hand he thinks say he wan cut.....wen 1545 okibe dey my body I trust you padi mi!!! Dat baba sure gan oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:31pm On Sep 20, 2015 |
mistabiola: ****Ayaf cut his left hand with my Cutlass*****  *****It's not intentional tho******  Haaaa!! Dah one strong ooo Elmisti.... I find it hard to blive! U are a man of noble xter na!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:30pm On Sep 20, 2015 |
muhyideenabdul: on time which represents 'BY' and this is more applicable to use by the Whites, but if you say in time, it must be 'AT' the proper time, should not less or exceed. Pipu wey go do English teasssha plenty for hia ooo.... Nysc snitch dey take note ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:24pm On Sep 20, 2015 |
mistabiola: ******Enimy, I mean to say elmisti ******  Elmisti ke!!! Na my padi be dat na!! Supplier toh sure..... hope say Hin no harm u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:21pm On Sep 20, 2015 |
mistabiola: ****Bro****** *****Ayaf misd you****** *****Nice having you back******  Thanks man!! Who dey follow u do anyaw for my absence? Make we sharply set am strai8!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:18pm On Sep 20, 2015 |
mistabiola: Up Man Utd  Glory glory man united!!!! Ademasta padi mi shey o wa......E don tey small oo!! Awz ur complex construction coming? Harinholar....i trust you've bin taking care of ur e-boo doe it seems u dey do aside wit oda pipu sha Mistabiola aw you dey na?.....and awz aminat508 Elmisti baba u never build el dola hotel phase two ni? Dossylvanus africaz silverback twale Donpsymon aw have u bin man?....hope u saw our game Walpsprig padi mi omo united Whatz poppin Haywire1 hope uve not gone off d deep end Gazaliah and hilsocial good work keeping the home front!! So na award dey everybody mind nao??.... owk oooo.... Make una remember give ghostmode award too ooo.... ***laces Brazilian para with chechnyan weed*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:07pm On Sep 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:17pm On Sep 20, 2015 |
Rides back!!!....
Choi!!!!
Jez 1 week and over 100pages to go through
Wow!!!!
I dey watch ball! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:57am On Sep 16, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:54am On Sep 16, 2015 |
ademasta: Wait, ur bicycle get plate number? Before!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:35am On Sep 16, 2015 |
Harinholar: ..I tink donasere went 2 borrow moni wey e go use buy land 4 pp 2k no blame d guyz....#hustlingtinz# U no like borrowers ticket? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:22am On Sep 16, 2015 |
ademasta: Abeg where is Donasere o... Gbogbo eyin ara adugbo e bami wa paddy mi o! Donasere where hath thou? Harinholar, did donasere tell you he was going for sabatica? ****rides bicycle back to thread*** Padi mi toh sure!! Aw fa na... I sojourn go one land wey far away..... gonna be back soon ***rides bicycle away** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:24pm On Sep 14, 2015 |
Paulpaulpaul: Choi Choi Choi, pais da lorrr.... Halaluyah! Make una help me thank God o, baba Gode just sama my life with joyful joy in a joyous manner. I lost hope cos my school refused to correct the error on my name but as I type, the handwriting of that black, ugly, liar - loser Satan had been erased finally. Ha! God I thank you ooooooooooohhhhhhhh.
The problem now is, where will I serve? I've not been thinking about it. A born, buttered and bread Yoruba boy, who schooled in Hausa land. I have visited Kwara, Niger, Kebbi, Lagos, FCT, Oyo. Advise me pls....... On my way to the cafe ooo
Cc Donasere Xcozee Hilsocial Haywire1 Babatawa 2el Shawwal1 Ogun akwa ibom/rivers/edo anambra/kwara/sokoto |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:34am On Sep 14, 2015 |
Gazaliah: Cc Sodiqyinka 
NB:Donasere,the guy dey put you for winning and you sef fell for it I dey enjoy am ni..... I don tell make we carry go dey. Yne ourself |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:37am On Sep 14, 2015 |
horladmejy: Soon na to dey seize this things una dey take e fit dey affect una for camp  Sieze ke!!  Awon goons go change am for you ooo!!! Na wetin go make boiz stand well for camp be dis......and many more  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:35am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: I haven't printed that sir! But u done with reg yh? **Looks at him with Jesse jagz eye!!** Make we dey jonze dey go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:24am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: I don't know too!  Owk!!! As far as u printed green card you are good to go!! Sit back relax!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:20am On Sep 14, 2015 |
elmisti: Na my customer, buh he nova verify, mke I sell for m sha b4 rain kill am... Owk na!!.....make Hin veriify ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Good morning my fellow PCMs!
I am new here and I have some NYSC related issues! I have registered but haven't gotten a confirmation!
Please HELP!!!  Confirmation in what sense? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:16am On Sep 14, 2015 |
ogasman: Chai i greet the house pardon my question oh guys but who be the chief supplier of Uganda strong weed...... I need that ish asap ......
This 3 days straight rain de freeze my intestine inside...
9ja weed can't fit cure this condition oh pls answer needed to move my ministry......
This kind rain no better near my camp oh if not....... Wetin be ur verification code?? Elmisti u sabii dis fellow weed junky? Oh na GOAL sef  ...... Special junky treat!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:07am On Sep 14, 2015 |
DonPsymon: Sort of sha... That's BTW. How you dey? Paddi mi o wa on a low oooo..... Wan elp one of my weyrey cuz do her reg 2dai.....b4 she kill me wit cry! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:03am On Sep 14, 2015 |
Harinholar: ...Lolsss...O je biii....I tout na close up u wan pick... I don kno say na u go see am!! All of una good morning ooo..... Adamasta ore mi.....come o I get 1 construction job for u ooo Donpsymon pady mi to sure....hope u don prepare for the night of champions 2mao Elmisti only you has got d nairaland hood Dossylvanus African silverback hope you've found ur berra half Walspring omo man u toh sure Aare2050 master of d left.. salute Haywire1 good work wit d jega work Hilsocial and gazaliah mo salute ooo Mistabiola dat cray lautech goon sho gallant |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:37am On Sep 14, 2015 |
DonPsymon: Baba are you seriously arguing with a lady? 
Don't make me lose all my respect for you
*straight face* I tot dey wanted to be treated as equals... + coz it's a lady gives her no right to disrespect him doe. #morningfam **picks oral b paste n brush!!** |