₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,737 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 08:06 PM

Toggle theme

Donasere's Posts

Nairaland Forum › Donasere's Profile › Donasere's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:42pm On Sep 12, 2015
GOOOOOOOAAAAAAALLLLL





United




Blind
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:13pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
Book for me too grin grin , So that I can sit on your head cheesy
If I no pursue u comot old traford change my name!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:11pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
Lmaooooo!!! I will surely Come and visit you after Camping..... Then I will show you peeper cheesy cheesy ,And remember to prostrate for the 3statue orelse.... You're not welcome tongue tongue
You sabi na!! Am a man of d gods na....I gahs prostrate na!!!


Lol go dey expect u man!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:08pm On Sep 12, 2015
Walspring:
Nah so..

Abeg book for me too so that we can sit together
Sure na!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:31pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
because ayam from Lagos cheesy cheesy
Oh owk!!


Go like get ur kind wahala for camp
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:27pm On Sep 12, 2015
Walspring:
I will be going to old Trafford soon
Ah don book front row seat for u. Next to dose Arab guys
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:24pm On Sep 12, 2015
Marcelinho:
If things must change you must make the move yourself! Mourinho hoping for better result when Ivanovic is still running helplezly down the right. Change your line-up, why not try Baba Rahman @left back and move Azpi to right back, shuffle the attacking option and start expecting. #my simple opinion
If MOU is anything like Van Gaal he'd tell u to call d directors and ask for his job.

But den mourinho is plainly lookin confused and lost! He needs help!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:21pm On Sep 12, 2015
iamauxin:
Lolz
Falls from mtn mast.....




Oh loooooorrrrd!!!




Dat pic killed me!!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:17pm On Sep 12, 2015
Gazaliah:
Out of 5 games,you lost 3...Na 14 position you dey on table now,when all matches are played,na bottom you go dey tongue
My fone no dey even show dem for table again!

I gahz scroll down!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:13pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
Haywire1 Ogun 117*** smiley smiley
Y u no carry lag na!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:10pm On Sep 12, 2015
ademasta:
705? Abeg make una come see new model of toyota camry o
cc
haywire1
Sholiyz
Elmisti
Gazaliah
Donasere
Harinholar
Paddi mii!!!
Awon foreign ni yen!!!



Omo ydai was cray!


I hail all of una for awse ooo!!! Una wehdone

Donpsymon let's not yab chelsea fans yet!!

Dossylvanus African silver back tuale

Elmisti gbayi baba nla

Harinhola and ademasta nairalands best couple!! May u turn dah to reality!! Asé! Aw nyt vigil?? Harinholar shey ko gba e ju?


Mistabiola omo lautech!!.......dey whine urself dey go!

Walspring omo united liiverpool goes down by 5.30pm

Chimajii I salute ooo

Gazaliah baba I hail ooo!!!...bigger u

Haywire1 Mr. Jega may u never meet orubebe


Awon B15 compatriots una too much!!

Dos wey still be PCM may u not serve in borno!

All of una wey dey. Ghost mode una wehdone ooo!! May winter not consume y'all
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:16am On Sep 12, 2015
iamauxin:
bro, why not correct me in a polite manner, in my post, what I made was an honest assertion of mine. I also added that I may be wrong. And please, directing me to go check the last 100 pages is not cool.
I would have loved to direct u to d exact page but can't be so sure nao!!

Btw I blive u have bin a ghost reader so u prolly shoulda seen it.

Well incase of next time it's advisable to read up and update ones self to avoid dis kinda scenarios
Diaz nothing wrong in sayin u should read up d last 100 pages! But if u feel offended Sorry.




The CUN issue u raised has already been treated, kindly refer back to page 1674. Ur question has bin trashed out dia. Thank you!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:55am On Sep 12, 2015
littlemistress:
Is it true that all s/w, s/s, s/e states has all been picked & allotted?

Heard it's just northern states that are available?
Genuine info needed please...got lotta peeps who're tet to register.

Graçias
yh....,not northern states oo

But just kno dat all d states u wanna serve is prolly out


Just take a map with u to avoid surprises!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:46am On Sep 12, 2015
iamauxin:
I don't think the computation of the CUN has gotten to 100 thousand PCMs yet. I may be wrong though, but I want to know any one whose CUN reads this way; 099*** or less......
I want to believe that they started computing d numbers from 101*** and not 001*** as most people feel. If my premise is correct, then it's logical to conclude that persons whose CUN read 101*** to 150*** will definitely get their most preferred states...
#irepAkwa-ibom, Enugu and Ogun(in that order)
Are u from mars!!

Go and read d last 100pages

And ask urself did I need to post dis?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:30am On Sep 12, 2015
debeejay:
Abeg tell am mke he park well....always speak 4rm a solid nd reliable source dnt jst say anytn my guy
Onyeka32

I blive u can read d hand writing on d wall?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:28am On Sep 12, 2015
Night crawlers

And members of the night watch!!!

I hail oo!!.....

Ghost walkers una wehdone

D day is young and winter sorry camp cometh!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:25am On Sep 12, 2015
Onyeka32:
Kaduna is still open, please you guys should go for dat state allowance is 60k ooo grin shocked
Entry level for state ministry no even collect #60k.


Park for front!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:23am On Sep 12, 2015
DonPsymon:
Babaa ooooo grin


I see you grin
Oga boss!!

U sabi as e dey go na!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:22am On Sep 12, 2015
debeejay:
She be my name sake
U dey mke me feel lyk cool

She be my name sake
U dey mke me feel lyk
Kikikiikikikikikiikikikikikikikiikikikikiki

Na guilt Dey do u so
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:18am On Sep 12, 2015
haywire1:
Lol, I hear say Mcdonald dey nearby abroad (cotonuo). Sharply go abroad (cotonuo) go buy am Mcdonald burger come

#
E no sweet reach usa own na!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:16am On Sep 12, 2015
debeejay:
Ahhn ahhn y u dey do lyk dis nah
Wetin makke I do abeg?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:13am On Sep 12, 2015
debeejay:
Abeg I lyk as I dey reason lyk average guy

I neva wan dey reason lyk person grandfather#wink
Lolzzzz

U dey run?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:04am On Sep 12, 2015
debeejay:
U sure say u no go porge....*fta u don yarb am finish abi
Lol!!!

Haywire1 make Hin buy two ooo!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:03am On Sep 12, 2015
mactoni91:
mehn!
Am yet to register tomorrow...
Dont want to serve outside Lagos cause of my sick mom.
Anybody with any possible idea?
Skip service!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:00am On Sep 12, 2015
tdoggzy01:
Oyo....
666
@Haywire1
Not funnie
undecided undecided undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:57pm On Sep 11, 2015
Folabimi:
Abeg o why is evry1 posting there CUN huh BTW mine is 136*** Enugu, Akwa-Ibom and Osun respectively
Cc haywire1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:56pm On Sep 11, 2015
debeejay:
Guy u sure say u neva overage 4 dos nysc stuff cos u sound lyk my grand pa....
Nyc one dia
Grand pa ke??


Oya come inhale some of the shii his taking and let's check out ur reasonin after
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:54pm On Sep 11, 2015
naughtylagosguy:
Aare2050 don go AWOL
AWOL ke!!


Make u call am for him make I return nao nao!!!

Oh else!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:52pm On Sep 11, 2015
debeejay:
No wori I dey trustworthy notin go happen####
name sake abi
Lwkmd.....

**puffs weed and acts like I dint see nuin**
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:35pm On Sep 11, 2015
debeejay:
Dnt get it twisted ooona name sake we....y u cme dey blow alarm nah
huh
Dnt get it twisted ooona name sake we....y u cme dey blow alarm nah
Na so e dey take start na!!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:31pm On Sep 11, 2015
Harinholar:
...Mio name sake..(Bolaji)....#smile#
Onisina alert!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:30pm On Sep 11, 2015
debeejay:
No wori u go open club 4 mami market
Who be dishuh....
Landlord or new tenanthuh

Oya no dull sharply puy land for 1800 estate!!



Na ur land we go use build str1p club oo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)