NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:46pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Gud... Dying for her is as if u are dying for me. Abeg quick do the dying, me and her go wear same cloth come chop for your funer.....(God forbid, nobody go die) Eleyi gidi ooo **puffs Ghana weed till errywia dey smokey b4 I run comot!** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:44pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon: Baba na trrue say 3rd choice nor dey again? Me no kno ooo!!! But Dahz what am hearing!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:43pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Olohun maje ...... My dream is bigger than Nigeria...
Goallllllllllllllllllllll
Goallllllllllllllllllllllll
Goalllllllllllllllllllllll
 With d poor weac results we can't let you decide not to impact some knowledge on this kids..... Don't worry we'd retain you. And pay u well....infact we will provide accomodation. **talkin like all dos grammar prinsipa wey just take Hin snuff finish** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:39pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Activate the bomb, donasere don market harinholar 4me...She's worth dying for  Market ke!!! Eh eh oo! Ademasta don cawi harinholar tey tey o!! Mistabiola I go soon give u e-boo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37pm On Sep 12, 2015 |
gbest58: No more 3rd choice.... Small time there won't be 2nd choice.... And with time, there won't be any Choice..... You will be thrown to anywhere NYSC wishes.... Lolss.... Procrastination is deadlier than Ebola. ���������� Baba don vex |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:35pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Behavior or behaviour (see spelling differences) is the range of actions and mannerisms made by individuals, organisms, systems, or artificial entities in conjunction with themselves or their environment, which includes the other systems or organisms around as well as the (inanimate) physical environment. It is the response of the system or organism to various stimuli or inputs, whether internal or external, conscious or subconscious, overt or covert, and voluntary or involuntary . Last ditch  Kini oyibo be lenu yin bi ito Abeg na flavored british weed be dis ooo! mistabiola olorun I dey post u go ijebu ode boiz Grammar school!! English teasssher ni ise re!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:30pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Kai! I no go offend u o... Lai lai!!! See wetin u say make humanbeing take Shey e too strong ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:29pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ....U diz guyz eheeeennn......Don't even knw wot 2 say 2 u again....Donasere, u moniker self dey alwaz do mi sumhow...Lolsss...anywaz can't wait 2 knw ur e-boo 4 diz thread...ur count down don begin oooo My moniker dey do u somehow ke??.. Abeg ooo make e no do u some aw ooo!! Na me dey bless all of unaa union na! Shey u don see pope wey get boo ni?? Na make I dey give e-boo and ask d gods for blessins be my work! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:25pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: I don dey reason am b4 self!!! Harinhola no hot reach #LautechBabes  Mistabiola!!!! Mistabiola!!! Mistabiola!! Omo osun ni harinholar ooo!!! No doubt am she galant! Omo mi stand proper! If she no proper I for no gree make ademasta follow am go na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:19pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: The response suit my belle, and simultaneous to when Harinholar puts a cut of pounded yam in my mouth... *relaxing*. Donasere i dey gbadun my woman, she just cnt trade me for wateva price... Ma Jaye lo padddi!! The gods are with you! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:07pm On Sep 12, 2015 |
haywire1: Washere omo Iya, man utd forever and ever
# And ever and ever ni Ooo!! My manager is a prof! Hin go just sit down with Hin black folder! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:03pm On Sep 12, 2015 |
Walspring: With weed.. Oya take Russian weed mixed with weapons grade uranium! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:02pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Smile.... Oun ani laa ngbe laruge Correct! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:01pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Donasere na our big time paddy... But he can not join the nyt vigil sha Y will I join?? Wen no be say I wan blind What Jah has joined padi must elp super glue ni GOAL!!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:59pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Donasere  Sup??..... Harinholar no dey go lautech ooo!! Ile ademasta university na dia she dey go! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:57pm On Sep 12, 2015 |
mzmeeday: Na wa for all these former nysc staffs-pcms o you ppl are just doing me as if am a mumu, simple question, will wrong dob affect me in camp yes or no, have completed mu reg simce tuesday, just want to br sure they wont drop me during screening thats all , amd u ppl are using style to insult me. it is well. Lol!! It gets daht way Either u correct it with d weac card or u chill till ur get to camp. It can be corrected in camp. Also diaz also a picture a couple of pages back which deals with DOB issue |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:06pm On Sep 12, 2015 |
Faithluv5: Nairalanders,hahahahahahahhh. I no fit laf with wetin I hear. My friend go register today for cafe arund 6pm today. She only saw jigawa,kano,katsina,yobe,zamfara,borno,bauchi,Niger. She had to put Niger,kano and jigawa. She just dey cry. I dey console her ooo,  Monday na only zamfara and borno go remain se!!... Please what's d 1st 3 digits of her CUN |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:03pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:55pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Donasere, paddy mi nla! We are in the kitchen already...*helping hands to each oda* Hmmm!! Ademasta go dey form lovin boo like dah ooo Na good thing sha!! Carry on! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:52pm On Sep 12, 2015 |
Walspring: I go scatter them since I get back up Surely na!!! Kill them all!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:51pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:34pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: .....Ur head dey deir....Cheers Correct geh Oya go cook for ademasta!!... So Hin go strong for 2dai prayer Meeting |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:32pm On Sep 12, 2015 |
Walspring: Yes nah but just for today Go on nigbayen!! I dey wit you!!! Glory glory man united!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:30pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ...U are not my gud frend again....Lautech koooo Ahn ahn!!! Paddi mi atata!! Pelle iyawo ore mi!! I got ur back na!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:29pm On Sep 12, 2015 |
jaziridon: Chelsea, Jose Mourinho is asking who Anthony Martial is. Please explain to them. Lol!!!.... Let him go watch d match again! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:28pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Donasere, man wey sabi! Like u don alredi knw say making it a reality was one of the prayer points we prayed during the vigil. But as per ur questn say ''se mi o gba Harinholar ju'', well only her answers that best!
Harinholar mi, wetin u go cook for me dis night? Lol!! I blive you!! Ekun!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:22pm On Sep 12, 2015 |
Walspring: The player reminds me of Fernando Torres style of cutting defenders Shhhhhhhhh U want make e pain dem Liverpool piipu d more ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:19pm On Sep 12, 2015 |
A debut GOOAALL wraps it!!!
Martial!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:52pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Can't find it in my pidgin dictionary  Na me go pursue U comot this place!!!!..... Well e b like say harinholar na lautech too.... Make afefe ma fe... dey open fowl y**sh dey go! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:49pm On Sep 12, 2015 |
dossylvanus: Looking at him with blood shot eyes.
Do you call me a liar? Ahn ahn! For y!! Yoruba talk say agba o kin pa iro!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:48pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola: Donasere Name wey I don change already  who sell you weed?? What u smoking is grade A, members only. Ooo..... Choi.........All d weed elmisti is sharing without validation!!! diaris god ooo! **in mama peace voice** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:45pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ..Donasere donasere donasere ....How many times did i call u ......u wan ture ya self 2 Orubebe 4 mi abi... Choi..... **counts 1,2,3 like a 5yr old forgets and starts again*** Madam aw na??.. What I do? |