NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:51pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ..Donasere wen wll u start ur own vigil....? I no dey do e-vigil na!! Ppa-vigil na Hin sure pass |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:50pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: #logs outta nairabet#
Enters thread looking for one person to take it all out on b4 bed
#hustlecountinues#
Can't wait to use alawee to play nairabet......... Nothing do you man!!!... One day you go win 56milli! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:49pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: kikikikwakwa... Sharp man! Hw u take knw wetin we dey talk abt I finish school na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:45pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Yes plus including the #bell, and the rubber waterproof against d rain....u knw now Kikikikikiikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikiki Rubber waterproof ko plastic sandproof ni! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:43pm On Sep 12, 2015 |
Faithluv5: Abeg una GUDNYt. *yawning Guuud nyt..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Hmmm... I go send spy make he com dey by ur door in d midnight...he go tell me weda any ringing tone pops up or not Lol! Na sound track. Hin go hear |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:41pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Srsly, I wish all dis 9ja bookies get cash. Out option like bet365 Yh e for make brain but dey dont... No too stress on am!!!..... Berra weeks ahead!! Puff ur flavored weed and sip ur origin. Cut d losses and plan for bigger fish! #hustlecontinues! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:37pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: .....see ur life omo lautech...Ur course no complete @all **puffs togo weed and focuses on lagos ibadan express road!** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:36pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ....How I go take knw.. U and ademasta just dey pity him 4 nothing...can u see he did not talk...O like eeee baje..... Na wetin sweet dog dey kill am nah.... Aw e go kno say Hin no go handle am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:34pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ..God don win..U 2 face faithluv05 like dat...just dat d babe go like food..Lolssss Na goodd thing na.... She go dey cook weh weh! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:32pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Letters plenty for alphabet nah... If u no get e-boo, try get f-boo, g-boo... Abi bawo? Weyrey re ooo! Dey burst my head dey go!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Hehehe... Hin don get her password. But the problem be say, the guy no sabi hw to use d passwrod open the gallery*wink* Ahahaha... Is dah truu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Na. Juventus oo, the. Mumu went ahead nd rest players. For champions league that he can not win.... No mind dem jare!!...juve can like to bleep up sometimes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:24pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Thank God o.... Reverend father don finally marry! Donasere, Harinholar, faithluv5... Abeg who go teach dis man how dem dey do am dis nyt? Omo lautech ni Dem no dey carry last |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:22pm On Sep 12, 2015 |
Aminat508: Eseun ooooooo  Harinholar She dey blush oo! Mistabiola don get am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:21pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: U go fear sharp guy now... Donasere, mi o le fi e sere! Ademasta u no get vigil again? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:15pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Make nobody. Cross ma lane dis. Night ooo....my eyes red die Wetin do ur ticket na? Who spoil am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:14pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ...No mind him jare...donasere d pope don snatch her 4rm Mistabiola... No ooo!!! Aminat508 turned up! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:13pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon: I jes the think say... After all the states full... Dem go re open all of them for stream II
If you d register them go tell you straight say you be stream II material. That's anoda idea!.... dint even think of daht. Let's see what appuns in d coming days |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11pm On Sep 12, 2015 |
seun305: Dis ur combo mad gan o Man Utd-Lfc nd Arsenal-spurs Bitter rivals London derby |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon: You have an idea... But I think since only states from that geopolitical zone remain, they might be an exception. Do u have an idea on d reg number nao? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:06pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:05pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: HeeeY, collect harinholar mi! Lailai o... Oya take am: one black cow, 3 white goats...enof palmwine, basketful of kola... Yea, sacrifice accepted! U are blessed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:05pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: 4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil? Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola Harinholar shey na p0rn Hin wan do ni  Abi Hin tell u say kongi don reach Hin mustachi ni?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:04pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: 4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil? Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola Harinhola shey na p0rn Hin wan do ni  Abi Hin tell u say kongi don reach Hin mustachi ni?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:02pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon: If na so e go reach when all states go full nau  If e appun like daht!!....registration go stop na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:00pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Abeg help me fine am one o... Make she allow my harinholar rest for her husband chest Mistabiola where is aminat508? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:59pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ...Donasere padi mi...I don find ur e-boo...no doubt am....she dey hungry oya Mr biggs on point.... Faithluv5 come and pick ur choic oo
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:52pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ...Pope indeed...ur e-boo dey watch u....u dey form hard 2 get abi...make I no talk self.... Make e-boo dey watch ooo!!... Me na pope!!..... If e-boo come I wii just bless her! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:50pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon: Baba that was how Antony martial turned up ... It surely makes up for the Serena williams low down yesterday...
Chelsea sha Hahahahahahahahahahahahaahahaaaaa  Lol!!! I told u 2day wii be a berra day! Chelsea open show Martial put icing! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:49pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:48pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: A dozen of pako biscuit for the gods Pako biscuit ke?? Dem go collect wife ooo Oya come do proper sacrifice |