NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:33am On Sep 14, 2015 |
Gazaliah: Imagine that slowpoke giving me shakara for here....
Maybe she wan feel heat small...
***I no get her time at all but if she want more,she should Bring it on..I go talk to her senses as if am talking to dossylvAnus.
I Come In PEACE  I swear na ur Parra wake me dis mornin........ Die am abeg....... #morningboss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:26am On Sep 14, 2015 |
Olami90: Who be dis village man? U see tribal marks for our face abi we resemble kamilu? Oyo/Lagos ko, Osun/Oshogbo ni
Park well jare, no pollute our thread Hin Think say we wear bra for eye ni!!....leave am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:10am On Sep 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:20pm On Sep 13, 2015 |
debeejay: Hw una dey otondos........ Donasere abeg wey my nameske nah harinholar She go dey evening service with adamasta |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:08pm On Sep 13, 2015 |
Gazaliah: If you have any P on registration,you will be attended to...
Leave Dem to dey flirt around...What pain me most na those ladies wey don marry and also flirting at the same time...God dey watch all of una Oga boss!!....u kno errything done on here is just to keep d thread lively... We don't IGNORE nysc issues... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:31pm On Sep 13, 2015 |
chimajii: Wee u help me with it or nah?  Sure na Shey na d male own u wan sabi or d female own? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:27pm On Sep 13, 2015 |
KeriBaby: Open your windows by 1am today and make sure u are holding a life goat
U wee surely hear Dis geh cray!!! Chop knockle! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:19pm On Sep 13, 2015 |
bharkarh: hope say no be me u sing dat song for sha? Cos jazz and bante dey o. Lol!!! I neva sing for you ooo But touch harinholar 1st make ademasta shi mi le si e..... You go kno say omo Ife fears noborry o!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:01pm On Sep 13, 2015 |
haliluck: I also hav d same problem
Cc Gazaliah, haywire1, babatawa It can be corrected in camp...or u get weac scratch card from d bank and do it ursef! starlight101: mine was showing june 16 1988 instead of june 16 1989 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:27pm On Sep 13, 2015 |
chimajii: @ all I don't like this yoruba that am speaking. I wan to learn the one I'll be saying when am kpanshin.. E.g 'calm down, ei neva enter, make ei enter'..  @donxab @donasere @elmisti @physika @aare2050 @donpsymon @dossylvanus . Make onah help me out wit d yoruba wordin for the above^ Chimajiiiii!!! U no well ooo!!!..... na yoruba u wan dey use lash nao abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:13pm On Sep 13, 2015 |
haykayjay: NYSC(Now Your Suffering Continues) Ur idea  Goal? ***puffs amstardam weed n acts indifferent** |
Celebrities › Re: Kcee Releases New Pics To Correct Those That Said He Dresses Like Traffic Worker by donasere(m): 11:48am On Sep 13, 2015 |
Hmmm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:55am On Sep 13, 2015 |
balerinagold: Happy Sunday everyone  Happy Sunday to you!!..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Sep 13, 2015 |
Since una no wan go church....church go come meet una!!
Gbagaun gbagun gbagaun**rings bell**
Pastor: Jonah jabo sinu omi eja si gbe mi.... Interpreter: Jonah swallow fish! Orizabgu.....no fish swallow jonah.... dia was a swallow!
Pastor: Ahn jesu so fun esu fimile.. Interpreter: And d devil said to jona.. gerrarehia dat is in ibo..shebabo
Pastor:Boseri gan niyen!! Interpreter: hosia brbrrrbr....
Pastor:Every body here 2dai has come for a reason! Interpreter: Gbogbo wa ni bi ni idi kan
Pastor:Some have a big reason... Interpreter: Awon idi kan tobi rabata
Pastor:Some are have small reasons Interpreter: Awon idi kan kere bi apoti fedeco
Pastor: The lord said we are going to look into ur reason!! Interpreter: Baba so wipe ki a si idi yin wooo!!!
Harinholar come and lead offering!!
Ademasta closing prayer! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Sep 13, 2015 |
horladmejy: This one weh una dey run abegi mention me and buy land for me if I no dey around for page 2000 physika Gazaliah Babatawa Hilsocial et al Time stil dey na!! Buy land for 1900 1st na!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:36am On Sep 13, 2015 |
ademasta: Oh u heard it, side B of the tape playing then! Oluwa was involved Orisirisi!!!............. Today na Sunday ooooo!!!.... make una 2 keep it holy! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33am On Sep 13, 2015 |
Harinholar: ...heheeeeehheee.....Donasere where art tho.....Bharkarh u be ma person naw, no go dat area ooooo..... Shey you don hear?.......no reason dah way atall! *looks down at him d way Nigerian mums dey use eye follow pikin talk** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:30am On Sep 13, 2015 |
bharkarh: Anybody we drag harinholar with me dey find trouble o. Cc elmisti, Olami90, ademasta, kunle106, etc *singing somborry wants to die in MI n Iceprince voice** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:17am On Sep 13, 2015 |
elmisti: #Drags out my horn#..........shebi sleep no dey ur eye ni abi, u go sleep one from today till d day camp opens b4 u wake...enemy of progress Tahhhhh!!!... I gallant.. But wait ooo Who be dat 1 guest wey just dey since? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:14am On Sep 13, 2015 |
elmisti: Nt so painful its old lady, I undrstnd d woman well, jst dat its dat only surviving ticket she shit on....Old lady is still ma woman anyday anytym excpt wen she plays La masia Okk na!! Tarry on it no more!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:12am On Sep 13, 2015 |
elmisti: What have I eva done to deserve this antagonistic attitude from dis. Devil na!.....so ntn wey no go do person again bah?......how e be say u go chill one side dey look me, com enta spoil my blues with apala....guy I go curse U! U no fit escape dis one...... Lolzzzzz....... Abeg ooo!!!! I don shift...... dey drop ur blues go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:07am On Sep 13, 2015 |
elmisti: Juve sha The old lady really broke ur heart 2dai ooo!. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:06am On Sep 13, 2015 |
****yawns**** Nobody here today  Where dem nyt crawlers dem... **goes through thread closing windows n doors** na chimajii work be dis ooo **hears heavy soundtrack from harinholar and ademasta room!!.....**ah ah ah........yes babe....*** u go fear nyt vigil oo Walks down the hallway and hears anoda faint soundtrack...dese CMs dey pray gan oo... **finds out its mistabiola and aminat508...**mmmm....hmmm....oh goooood**.....shey na prayer be dis? hawire1 always dozing off with dis 2005 coke in his hands!...**closes door and works away** Goes to the basement and sees dossylvanus passed out as usual with plantain in his hands!!!....silver back! Inhales dat unmistakable smell!.....and follows it.....it could only lead to one place... Elmistis balcony...physika is also here with Donpsymon aare2050 and gazaliah.....una no dey see nyt for eye  **puffs flavored weed 3 times*** Moves back down....sees lifeisguhdand ijekul passed out in the lobby again...,**na only dia two sabi where dem dey come from** ***finally drapes self in white and appeases the gods*** ***finally retires back to penthouse*** omo na sleep sure pass! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:09pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: My own go reach me ooo, and dangote is a billionaire, me I no wan reach dat level @ all....silent millions with. Plenty enjoyment OsheEeeeeeeeeee Bahddest! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:07pm On Sep 12, 2015 |
ademasta: Ewatomi424!!! You no hear say my paddy dey call you ni? She wan dey form ghost reader! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:05pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Wetin I wan cary 56mil do, bro if I manage see 3 mill...I go quit with. Immedite alacrity.....I aint d ova ambitious type Owo o kin to olowo!! Dangote no sitdown say Hin no dey do again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:02pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: You! Just the perfect person to take it out on.....na here u siddon dey gossip wit ur fellow. Unserious fellows abi?....see hin head, ur thread dey. Dier wey em don collect. For ya hand and u no even make move to reclaim....now odd of 1.4 dey cast my ticket not to mention wetin my eye see for US open....ur tall iroko tree body dey hia dey do aproko wit physika, una dey chase camp chinas bah, unserious, aproko boy, quebec qualifier. Dey u no work, u dey hia, make I sEe u post anytn here again boya I no go arrange u.......
#sighs#.....#now that feels good#
Howz ur dai by btw Kikikikikikikikikikikikikikikiki |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:57pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ....Rara ooooo..I just dey pity u nioooo No worry! I gallant!!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:56pm On Sep 12, 2015 |
Ewatomi424 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:55pm On Sep 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:53pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ....Lolssss....let him knw say weed no good 4 body....especially wen u face lagos ibadan express road.. Togo weed dey clear eye ni! For dis kind holy hour of the day! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:53pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar: ..O Y O ...is ur case ooooo wit dat road wey u face with togo weed..... Hehehe..... I offend u b4 ni? |