Politics › Re: Eze Ndi Igbo Germany To Begin Evacuation Of Igbos Stranded In Ukraine - Pics by donbachi(m): 9:54am On Feb 25, 2022 |
Nothing,but love.
#PEACE |
Christianity Etc › Re: Pastor George Izunwa: If A Man Hasn't Proposed, Don't Take Him To Your Parents by donbachi(m): 9:52am On Feb 25, 2022 |
Pastor calm down.there is no normal person in love, that thinks normal.
Its like a rhythm. Pure and true. |
Foreign Affairs › Re: Put These Seeds In Your Pocket - Ukrainian Woman Slams Russian Soldier by donbachi(m): 9:39am On Feb 25, 2022 |
If na for one country like dat.wey dem say get lazy youths...she for dey pick her teeth from ground by now..if she go even dey alive.
#PEACE |
Politics › Re: Real Reasons Sowore Was Arrested Revealed, Granted Administrative Bail As Lawyer by donbachi(m): 9:34am On Feb 25, 2022 |
Any man that runs to police and court everytime.even over fowl matter..is not clean.
#PEACE |
Crime › Re: How Multi-million Naira Kidnapping Industry Is Growing In Northern Nigeria by donbachi(m): 9:30am On Feb 25, 2022 |
The only sector wey dey grow for north.
#PEACE |
Politics › Re: Nigerians Now Justify Armed Robbery And No Police Response. by donbachi(m): 9:13am On Feb 25, 2022 |
May we not be victims. Dats all.
#PEACE |
|
Politics › Re: 2023: ‘A Rare Gem Of The Moment’, Ooni Of Ife To Tinubu by donbachi(m): 9:08am On Feb 25, 2022 |
Good for both.
#PEACE |
Foreign Affairs › Re: Zelensky Says Ukraine Is Ready To Discuss Neutrality - Russian Media by donbachi(m): 8:42am On Feb 25, 2022 |
Common interest...if you dont share same with them.your name na sorry.
#PEACE |
Romance › Re: Can I Trust Her? I Need An Advice by donbachi(m): 8:38am On Feb 25, 2022 |
She can aswell wear overall,mary amaka long gown and still fvck that dude. Use ur head.if port harcourt tire u.go bayelsa. |
Fashion › Re: Pls What Is The Best Body Lotion For Guys by donbachi(m): 8:34am On Feb 25, 2022 |
Coconut oil |
Foreign Affairs › Re: Ukrainian Man Weeps As He Leaves His Family To Fight For His Country by donbachi(m): 8:33am On Feb 25, 2022 |
#PEACE |
Foreign Affairs › Re: Photos: Captured Russian Forces , Putin Made A Mistake by donbachi(m): 8:32am On Feb 25, 2022 |
Tie them and keep.after the war,let them go.the world is too big to shelter all mankind. |
Politics › Re: Obasanjo At 85: Oba Of Benin Pays Congratulatory Visit To Ex President In Abeoku by donbachi(m): 8:30am On Feb 25, 2022 |
Obasanjo,is truly blessed. |
Politics › Re: Should Every Country Acquire Nuclear Weapons? by donbachi(m): 8:28am On Feb 25, 2022 |
And you think sey nigeria no get am.
Wetin come be pouring fuel inside bottles,lit dem and throw. Na nuke be dat. |
Foreign Affairs › Re: How Do I Join Ukranian Military: I Must Fight On The Side Of Truth by donbachi(m): 8:26am On Feb 25, 2022 |
Truth neva set u free for nigeria...na ukraine u wan go find am. |
Politics › Re: Nigerian Population Is More Than Russia And Ukraine Combined by donbachi(m): 8:25am On Feb 25, 2022 |
Na dat time people wey follow u dey pursue winch....go tell u sey,u dey smell winch winch. |
Crime › Re: Uromi Bank Robbery: Soldiers Hide As Robbers Cart Away Money (Photos, Video) by donbachi(m): 7:29am On Feb 25, 2022 |
Make dis no be yahooboys new update oo. |
Crime › Re: Wisdom Joseph On The Run After Strangling His Wife To Death In Abuja (Photos) by donbachi(m): 7:22am On Feb 25, 2022 |
Wisdom no get sense....see person wey dem dey help him life. |
Foreign Affairs › Re: Hacking Group Anonymous Declares 'Cyber War' On Russia by donbachi(m): 7:13am On Feb 25, 2022 |
War with not casualties. |
Politics › Re: Russian Special Forces Take Full Control Of Chernobyl Nuclear Plant by donbachi(m): 11:09pm On Feb 24, 2022 |
War no good...one of the bullets from russia,just landed ontop my uncle roof for nigeria. |
Romance › Re: She Kissed Me And Walked Away by donbachi(m): 11:05pm On Feb 24, 2022 |
As e dey hot. |
Celebrities › Re: "Hurry Up& Graduate, Let Me Come &eat Rice"- Bobrisky Ends Beef With James Brown by donbachi(m): 9:46pm On Feb 24, 2022 |
Mathematically
Man+Man=0 |
Romance › Re: I'm Heart Broken. I Caught My Girlfriend Cheating On Me. by donbachi(m): 9:43pm On Feb 24, 2022 |
Breakfast with just ordinary milo |
Family › Re: My Husband & I Bought An Antelope | Heading Back Home For My Grandma's Burial by donbachi(m): 9:34pm On Feb 24, 2022 |
Abeg try update us with the cooking..make we use the pics swallow eba from here. |
|
Romance › Re: She Left Me For A Richer Guy: I’M So Sad by donbachi(m): 8:19pm On Feb 24, 2022 |
For where dis one happen? |
Celebrities › Re: Money Is Good O, This Fine Building Is Where Peter Okoye Lives In The US by donbachi(m): 8:16pm On Feb 24, 2022 |
Never knew he is my neighbour |
Health › Re: Light Soup Ghana Recipe: Easy Step Soupe-asikoherbs by donbachi(m): 8:12pm On Feb 24, 2022 |
Op,why? |
Crime › Re: Breaking; Sowore Arrested Over Fake News Peddling by donbachi(m): 8:06pm On Feb 24, 2022 |
Nothing dem go do am. |
Food › Re: Remove Just One...... by donbachi(m): 6:10pm On Feb 24, 2022 |
Zinoleesky: so for ur mind, celeb fit dey nairaland ahbi? answer my question. |
Food › Re: Remove Just One...... by donbachi(m): 6:06pm On Feb 24, 2022 |
Zinoleesky: I would remove only one eba, you gat it? i think sey u dey ndlea custody. |