Donclemo's Posts
Nairaland Forum › Donclemo's Profile › Donclemo's Posts
guys how una dey i hope say una enjoy d sallah for the christian i hope say una muslim neighours give una big meat sorry say i never come here since i been get some stuffs to take care anyway i don show oh. I don decide to start from the beginning so that every body go understand. i go try explain some terms for programing language; i don talk about software development environment before una remember when i talk about integrated development environment (IDE) i say na the tool wey we dey use take create, test and modify your program or na the pot wey we go use take boil , cook or fry our food. I just dey try refresh our brain. Today i go talk about Syntax .Every programing language get him language or syntax thats why dem call am programing language. java get him own language C++ or Visual basic get their own php get their own. so if Chinese man show your area e begin speak Chinese 你怎么做。我很高兴收到你的来信 every body go say guy guy abeg speak wetin we go hear na so java be . if you dey write your program u no speak him language e go say guy i know understand wetin u dey talk oh . na that one dem dey call compile-time error. if u hear anybody say guy that my program no compile e mean say e no speak language finish for the compiler. the compiler shout say guy i no understand oh. make i talk about compiler small compiler na program wey dey translate code for one language to another another. e fit be translation from java (high level language ) to machine language. For some church for warri if pastor dey preach and pastor say Jesus walked the person wey they translate go say jesus waka that guy na the compiler if pastor come speak hausa the guy go say pastor i no understand wetin you dey yarn oh. the error wey the compiler identify na him dem dey call compile-time error.And the original code na him dem dey call source code and the language wey dem tranlate the code to na him dem dey call target language. the second type of error for programing na run time error . this kind of error they cause program to stop abnornomaly for example if u divide any number by zero(0) the thing go say error. the third type of error is called logical error this type of error the program go compile without problem but e no go give u the result wey u want. for example if you write program wey go open your door if you run the program and the program dey close the door instead the error wey u get na logical error so u get to check the program again and correct your mistake . the process of correcting you mistake na him dem dey call debugging. More lecture coming soon feel free to send in your comments and questions. Reply |
mikel plays well but he still not confident, take Okocha for instance he was always confident he could do what ever he wanted to do with the ball. Mikel needs to build that confidence then he will rise to great hight . |
I am single because i am tired of having too many girlfriend so i decided not to have anyone |
guys how una dey i hope say una enjoy d sallah for the christian i hope say una muslim neighours give una big meat sorry say i never come here since i been get some stuffs to take care anyway i don show oh. I don decide to start from the beginning so that every body go understand. i go try explain some terms for programing language; i don talk about software development environment before una remember when i talk about integrated development environment (IDE) i say na the tool wey we dey use take create, test and modify your program or na the pot wey we go use take boil , cook or fry our food. I just dey try refresh our brain. Today i go talk about Syntax .Every programing language get him language or syntax thats why dem call am programing language. java get him own language C++ or Visual basic get their own php get their own. so if Chinese man show your area e begin speak Chinese 你怎么做。我很高兴收到你的来信 every body go say guy guy abeg speak wetin we go hear na so java be . if you dey write your program u no speak him language e go say guy i know understand wetin u dey talk oh . na that one dem dey call compile-time error. if u hear anybody say guy that my program no compile e mean say e no speak language finish for the compiler. the compiler shout say guy i no understand oh. make i talk about compiler small compiler na program wey dey translate code for one language to another another. e fit be translation from java (high level language ) to machine language. For some church for warri if pastor dey preach and pastor say Jesus walked the person wey they translate go say jesus waka that guy na the compiler if pastor come speak hausa the guy go say pastor i no understand wetin you dey yarn oh. the error wey the compiler identify na him dem dey call compile-time error.And the original code na him dem dey call source code and the language wey dem tranlate the code to na him dem dey call target language. the second type of error for programing na run time error . this kind of error they cause program to stop abnornomaly for example if u divide any number by zero(0) the thing go say error. the third type of error is called logical error this type of error the program go compile without problem but e no go give u the result wey u want. for example if you write program wey go open your door if you run the program and the program dey close the door instead the error wey u get na logical error so u get to check the program again and correct your mistake . the process of correcting you mistake na him dem dey call debugging. More lecture coming soon feel free to send in your comments and questions. |
Hello people i am not really a games programer or really good in graphics instead i prefer sound i want to commend you all but you guys should make ur game very unique to Africa like an african experience that way ur games can be discovered by the international game community. note this is just a suggestion. once again i commend you all |
guys how una dey i hope say una enjoy d sallah for the christian i hope say una muslim neighours give una big meat sorry say i never come here since i been get some stuffs to take care anyway i don show oh. I don decide to start from the beginning so that every body go understand. i go try explain some terms for programing language; i don talk about software development environment before una remember when i talk about integrated development environment (IDE) i say na the tool wey we dey use take create, test and modify your program or na the pot wey we go use take boil , cook or fry our food. I just dey try refresh our brain. Today i go talk about Syntax .Every programing language get him language or syntax thats why dem call am programing language. java get him own language C++ or Visual basic get their own php get their own. so if Chinese man show your area e begin speak Chinese 你怎么做。我很高兴收到你的来信 every body go say guy guy abeg speak wetin we go hear na so java be . if you dey write your program u no speak him language e go say guy i know understand wetin u dey talk oh . na that one dem dey call compile-time error. if u hear anybody say guy that my program no compile e mean say e no speak language finish for the compiler. the compiler shout say guy i no understand oh. make i talk about compiler small compiler na program wey dey translate code for one language to another another. e fit be translation from java (high level language ) to machine language. For some church for warri if pastor dey preach and pastor say Jesus walked the person wey they translate go say jesus waka that guy na the compiler if pastor come speak hausa the guy go say pastor i no understand wetin you dey yarn oh. the error wey the compiler identify na him dem dey call compile-time error.And the original code na him dem dey call source code and the language wey dem tranlate the code to na him dem dey call target language. the second type of error for programing na run time error . this kind of error they cause program to stop abnornomaly for example if u divide any number by zero(0) the thing go say error. the third type of error is called logical error this type of error the program go compile without problem but e no go give u the result wey u want. for example if you write program wey go open your door if you run the program and the program dey close the door instead the error wey u get na logical error so u get to check the program again and correct your mistake . the process of correcting you mistake na him dem dey call debugging. More lecture coming soon feel free to send in your comments and questions. |
D-sense:http://www.youtube.com/watch?v=CshCI90Nfqc THIS A LINK OF THE BIBLE BEEN BURNT [url] https://www.youtube.com/watch?v=FvJcv1DQya4&skipcontrinter=1 [/url] THIS IS A LINK OF QURAN BEEN BURNT YOU DONT WANT TO LEAVE THINGS TO GOD ABI. IF YOU WATCH THIS VIDEO I THINK YOU SHOULD GO AND FIGHT SINCE U DONT WANT TO LEAVE THINGS FOR GOD |
if you are a devoted muslims allow your god to fight for you instead of bringing a war. i just decided to check youtube and i typed burning the quran and i saw a video of the quran burning and i also typed a video of burning the bible and i saw the bible burning too . i think christian and muslim instead of fighting u should allow your god take control of the situation |
sorry i been commot for a while i actually post that stuffs make i see una reaction so i know wetin i go begin talk i shall post my next lecture and i guess a link to a video where i dey program for java . Thanks for the question because i been think say i dey teach only myself |
Hey people i use fruity loops too check out this freestyle on youtube i made the beat on flstudio and did the freestyle voicing on protools http://www.youtube.com/watch?v=sP2K8kNFxus |
isnt it bad enough that after the civil war, igbos have been treated as if we arent here, the north and west share leadership of the country amongst themselves, and you come here to say igbos are tribalistic, please quit with your crass stupidity, your hatred of the igbos makes no sense. cricket quit chirping and move out of the way lets congratulate an igbo man. you could write prodly IGBO MADE on my forehead anyday DURING THE PRIMARY ELECTION INSTEAD OF THE IGBOS TO SUPORT THEMSELVES THEY DIDNT AND THEY KEEP COMPLAINING GIVE AN IGBO MAN MONEY THE STORY WOULD CHANGE INFACT BUSINESS COMES FIRST , IGBOKWENU! |
i come here come look and laugh anyway i go soon release my music my album is Strictly to the west oh and i no thief anybody money oh because when i don blow una go come nairaland to tell people say i thief money I NO THIEF MONEY OH , LOL, |
I don show Again our next program would be using the Scanner class in java. Scanner Class na Class for Java wey they allow User to read values in various types. B4 u use scanner class u go first import am if not your program no go compile and your program no go work well or run. You import class by writing , import java.util.Scanner; ok our program is called YouGetPassword import java.util.Scanner; |
just a reminder programing might sound very strange right now but i bet u keep looking at materials that way build up urself |
Sorry it took a long time posting here anyway i don show Today we go dey talk about some stuffs . oyibo man say a variable is a name for a memory location used to hold a value of a particular data type. even me i no know wetin i write lol this is funny. Variable declaration in programing tell the compiler say oboy reserve space or chance for me for main memory oh so that any value type indicates the name which we refer to that chance. example of variable declaration includes " int scores;, double num1; make we yarn about class. Ok a class is a blue print of an object. this one na another oyibo again. When we build house we get a plan . a plan is like a class while the house is an object. ok lets start programming our fisrt programing na to print out a name first in our program we would have a class, a constructor a string and a print method . OK PEOPLE make we write our first program. our first program na to print out PAPA EMEKA name. again if ure using bluej go to project and create a new project name it PAPAEMEKA or any name u fill like naming it; Step 1 create a class: u can do this in bluej by clicking on class public class PapaEmeka { private String papaemeka; public PapaEmeka () { // papaemeka = (" " ;} public static void main (String[]args) { System.out.println ("Wetin you want make i print:" ;System.out.println ("PAPA EMEKA" ;} } |
u should see get a picture like this without the Hello when u don install bluej finish and when u run bluej
|
LESSON 1 : This lesson na about downloading your IDE . i go use Bluej as my reference go this link wey dey down then download blue j http://www.bluej.org/download/download.html then install your downloaded file . for some system the stuff no go work if u no get java JDK if the thing ask you for jdk click the link below http://www.oracle.com/technetwork/java/javase/downloads/index.html |
[size=8pt][size=8pt]Hello people i see myself as a beginner i decided to share some stuffs i have learnt for some couple of months now first of all i implore those interested to download an IDE. WHAT IS AN IDE ? IDE is also know as Intergreted Development Environment its an editor where you write java code . you can compare writting a code in java to cooking rice some people might decide to cook rice with a pot some might decide to cook rice with electric cooker. but in Warri some people may decide to use frying pan or kettle to cook rice. the Ide is ur pot or frying pan to cook java codes . examples of java IDE includes bluej, jgrasp,eclipse, dr java, jcreator, netbeans,e.t.c . For this class i would use blueJ as my pot to cook java codes but you can use any of the IDE it doesnt matter as long as you get your code or your program working fine. some of my lectures would be in Pidgin English[/size][/size] |
good job guys |
What is the difference btw the so called aba made and goods we import from china its high time we begin to produce things and exporting it to other countries |
nepa nepa i hail oh wetin una say una dey strike for na salary or salary increase ii can imagine u want government to increase ur salary for seizing the light . una be bros oh una take yhe light anytime una want , buy cloth to strike , its high time nigerians work on generating their own less expensive power source |
that's y Nigerian would always remain as it is . go to India India is developing rapidly the rich men there invest in their people by sending them to American and other countries to learn Information technology. Today India is one of the leading countries for offshore outsourcing they get mony from countries like america and other countries for that . they are even leading in nigeria IT firm NIIT which is an india firm .where are the nigerian business. Do u think its not possible to open a cloth industry in Aba where people would be sowing clothes and nigerians would be exporting clothes to countries like America because we have resources, we have the labour we have the land we have the rich people who can invest it's just that most of them are stupid. |
sunnela:YES I AGREE WITH YOU. |
How come Goodluck is the acting President and chief in commander and when President Yaradua showed up he was not aware and Nigerian troops went to receive him is that not sabotage in the military |
[color=#006600][/color][b][/b] HOW MANY OF UNA GET HOUSE I MEAN UR OWN HOUSE NOT TENANT PLEASE HOW MUCH TAX U DEY PAY TO GOVERNMENT OF NAIJA I NO MEAN NEPA BILL OH OR WATER BILL OH DATS IF U NO EVEN GET BOREHOLE, DIS 1 SURE NA ADVANTAGE |
spyroxy1:Everything that has been done in the history of football wheather by fans or official started from some where .I guess ure just ignorant is it only finals uve seen fireworks.No no b we go b the first host nation or last host nation bt na we b d first to do dat style. If it were in Uk or even Spain or any other country they did that u wold have been admiring them or have u not watched matches where u see the effect of fire works just like smoke all over the pitch i think ur problem is inferiority complex, |
Naija is sweet in Naija u can have 10 million build a house and maybe a small car and if u eventually bcom broke maybe 10k every month for 1 yr u would still have a house to put ur head which u call u own. Try that in Us or some other countries u wont be able to pay tax again and u would eventually loose ur house.Naija sweet finish, |
see as some people dey talk, Fuel finish for Gen how many of u would want to organise a program or an event and would not check if there is fuel in your Gen some of una no even sabi think self reasoning faculty is so low when people are thinking in miles ure thinking in milimeters. just take a second and about wat u post say fuel finish, even u go call urself idiot for ur mind bt would not be able to admit it out. |
gbokukueba:Ure right the people shouting phcn and other negative things abt Naija wuld hav been the ones praising them if una don tire for naija make una go form refugee camp. honeric01:na this people na dem dey spoil Naija. i believe Naija finish we no dey cary last oh, we too much |
The truth of the matter is that when a woman is successful she wants to associate wit her class. she can even call a small boy who is also successful SIR why she calls u by ur name |
;