Donclemo's Posts
Nairaland Forum › Donclemo's Profile › Donclemo's Posts
amlos007:sory we are in the same shoes this one happend to me reently after heart break b4 decided to trust her.wetin pain me pass na another babe wey tell me say she love me and said she didnt mind going out wt me even though i had a girlfriend and i know give her face all in the name of being fateful to my girl.the truth of the matter is dat wen u love them too much na im dey go break ur heart |
The truth of the matter is that there are no good girls the only girls that are called good girls are girls we dont know their bad side. have had alot of heartbreak my first girl friend was an example of a good girl very beautiful girl,very quite,na she even dey carry first for her class she no dey look for trouble and others that i cannot remeber bt the truth is dat wen she left me she started sleeping around wt diff guys.i guess i knew her bad side so do i still call her a good girl or a bad girl. |
They shall get used to it. it is just a matter of time after 3 months of treking the people of calabar will get used to the ban |
Every body is complaining about poor Witi:i agree with u to some extent but in secondary school good library ,laboratories and classrooms are not criteria for passing waec afterall so many people went to school where all this facilities were not put in place i among them and still passed with distinctions infact in some subjects we had no teacher but we still passed do u know how many times some student finished P.N Okeke, Ababio and other text books back then.its just that this generation are not serious they do not read instead they depend on expo.i guess if they could treat the problem of examination malpractise it will reduce failure.some student even depend on expo up to the point that they dont know anything even if they still use expo they would still fail. |
uba |
E better make we just forget about going to SA to avoid further disgrace |
Ben-10:who hold u. meanwhile money don finish? e b like say na hunger strike anyway OYO for u. |
I know no why some people like play too much guy u don pass 12 years oh behave . na every where u go for dey show ur self. Anyway congratulations u have just been automatically nominated for the top10 liers in nairaland. nairaland what do you think does this guy have what it takes to be the best lier in nairaland? |
una don show again weather u like it or not there is no country dat has got no corruption if u say na lie put the country name for nairaland and tell us ur source. |
OvieE:O boy how far now, una don pack from enere junctn 4 warri .i been don dey look for u b4 hw dat ur photograher business i hope say u don dey hammer or na d business dey hammer u. see en, i 4 like take passport wait and take. anyhow later but sofry dey lie for them for nairaland. |
Na Oshiomohle babe b Dat the Girl dey leave near my area. lol, |
high maintenance babe why would u be looking for more dates you be AShawo, Na only Ashawo dey look for more dates the one wey them get no do them they want more, |
Dora don talk finish una wan kill una selves if to see una dey see una self i guess say somepeople for don break bottle dey fight each other wetin they pain me b say Dora no dey hear una Sony self no dey hear una |
Everybody for nairaland make una check this out http://www.reuters.com/article/topNews/idUSTRE57H5VZ20090818 and make una check wheather the picture of the man wey do that fraud (master hacker ) resemble nigerian |
muyoto:hey just wanted to know hw many of una dey read post well so na only u reply then u check this http://www.obamaconspiracy.org/2009/08/third-obama-birth-certificate-appears-in-court/ if u think there is somewhere in the world wey corruption no dey put am for nairaland and tell me where u for get ur source from |
https://www.nairaland.com/nigeria/topic-320653.64.html just take a look at this. i rest my case here and leave u to talking. |
http://www.usatoday.com/news/nation/2007-10-03-corrupt_N.htm in new orleans in us it's increasing over there every where. i am putting this link so that u dont think one country is holier than thou |
savesoul:Guys there is no where there isnt corruption in the world even in us u can check this http://www.kansascity.com/105/story/1373206.html there are more if u say corruption, e dey every where. so do not talk about Nigeria that way |
Guys e don do abeg, lets just thank God for everything and for saving us from disgrace in the world cup because what did d fans do nothing if it were world cup where fans put all sort of lights and different display that wan go confuse them the more. |
U guys are doing a good work keep it up |
Hey am a producer and a singer just check dis out http://www.plunder.com/-download-e431e5ede2.htm |
Its so sad because if nigerian government should say dem wan drive people wey no get visa and correct papers for naija aba dem plenty 4 nigeria even chinese dem plenty 4 naija and dem no get visa oh, |
Sky Blue:Guy e b like say na u dem send go lagos go buy the motor |
As far as i am concern Oshiomhole is a tout all he does is to ride Okada and go and arrest people. Now i can realize wat he was doing wen he was in NLC am sure he was secretely negotiating fuel price wt d presedent and pretending to go on strike |
the best thing to do wen u know u dont have money to go to NIIT or others is to get materials like the software and e books or the compiler of the language u want to learn then look for somebody close that knows that language if it means given him a tip u can do that bt first of all try understanding what programming is all about anything u dont understand u can meet with that person for explanation that way u would learn better instead of complaning. |
Hey i agree with Javalove dont even compare urself a graduate that does not know anything in IT to somebody who has a diploma and is tite i was opportuned to be in a company in calabar and i talked with the manager who is a family member he said that one of their staff says he wants to go somewhere else they had to increase his pay and even buy him a car why because he has been working with the whites and has got experience all the machine in dat company he operates them and his not even a graduate . university education is good but better wen u re not an halfbaked graduate. For me computer science in nigeria university is shit. the professor in ur department when was the last time he went for course abroad. imaging i am learning fortran 77 do u know wat that means fortran 1977 wen we are in 2009 even Ghana yr 1 computer science has started doing assignment on C++ and here in Nigeria you are doing the basics of a programming language in your final year you are happy feeling like a village champion i just feel some of us know the truth but we just want to console ourself because we find ourself in such situation.My advice is that maybe holiday u look for a place may be NIIT,APTECH or somewhere to learn something programing or networking or something else cos its better you know one of this things very well than u just know the basic of all. |
Dbanj and Don jazy were comming from a show in the middle of the night and the met policemen on their way policeman: where are u comming from at this time of the night Dbang: Am Dbanj no long thing Policeman:Coporal! coporal: sir Policeman: coporal get me the long koboko i say the long one.He says he needs d long one as soon coporal brings the koboko Djang was whipped 6 hot lashes then he shouted "AM DBANJ NO SHOT THING IS DON JAZZY AGAIN" as Don Jazzy heared his name seeing Dbanj in pain he quickly replied "MOGBONO FELE FELE NO CALL MY NAME FOR HERE OH, |
Romade i no say u go talk because na u be best man i hope u and Big father never troway the nylon for the shirt weh una wear because. that my friend wey get the boutique wey una borrow the shirt say make una put the shirt for nylon wen una they return am |
Big father since u no fit put ur weedind for newspaper u think say na nairaland go better pass. anyway i wish u and ur wife a happy marriage life |
The fact that he or she isnt faithful should not make u want to cut d relationship because even if u live together u can still be unfaithful. |
hey how far u serious if yes i go pay you 500 thousand for all wey i see but i no dey lagos so i go send the cash to u thru postal order |