DONFASZY's Posts
Nairaland Forum › DONFASZY's Profile › DONFASZY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 114 pages)
Price |
Can we chat on whats app |
Can we chat on whats app |
She was shouting wen i was driving pass....like...vote ..vote for buhari ..i will breastfeed the youth in lagos including u reading dis Now...laugh |
Rubbish.....make she use am scratch him joystick until blood finish dere....nonsense....All dis money miss road spoilt pikin |
He is gay... X female part of gay |
Pathetic N300K FOR 4 HOPLESS MEN TO TAKE HUMAN LIFE...NA WA O....DIS WORLD O... MUSHIN...well...na plane I jus use pass dere sha...wen I luk hw rough d place b wit plenty hide out....I dey tell d driver of d airloplane..mak she reverse move front go pack d plane 4 tarquay bay |
If ladies marries sex addict....dey wil shout out like dey wil nt survive 2morw....n u wil b worried to advise....ladies...which is preferable....sex addict or some1 dat have it 1-2times in a month... As for me....u ve to b patient wit him n mak him like sex jus as u do....jack his brains up to die for sex....do sometin diff n crazy.....na him go dey pursue up n down d house mak una go bed bt by den....no come back here crying...he is now a sex addict.....u r naive about sex until u met him so I guess...u ve to improve ur own sex drives...postions n profs Facts is dat....women cant niva b satisfied in both ways jus depends on individual experience frm perhaps..life....u no rock d world b4 u enter am....2ways agains Z Chikana..... |
If ladies marries sex addict....dey wil shout out like dey wil nt survive 2morw....n u wil b worried to advise....ladies...which is preferable....sex addict or sone1 dat have it 1-2time in a month... As for me....u ve to b patient wit him n mak him like sex jus as u do....u r naive about sex until u met him so I guess...u ve to improve ur own sex drives...postions n profs Chikana..... |
GOD FORBID ABI NA. GODFORGET |
Hahahahh Thats why aje butter pikin no no anytin... |
Wey d gal mak I help u kill her....no fear wit words only.... God forbid such ladies in nairaland abeg |
Its normal for celeb... |
Bro...dis car is 1 of my dream car to add to my garage...wats d issues that made u decide to loook for a swap....can u secretly advise me sincerely b4 I enter fire Text 08023958005 or email skynetfas@gmail.com Is it fuel safe....maintenance wise |
Sleekyshuga:U on point...did we also heard d oda side of d story sef....Bt to make peace....he is in a bera position to decide |
Na today yash dey back.....until monkey go market buy stuff n bring change.....this is wen I wil accept dis I must win election promises...d pooor masses for north streets,each wit 5wives n 20children alone.....cen-source no fit count dem nt to talk of....feeding d poor? Joke o...no tell buha o |
D next news frm flavour will b agbeni don carry 2 He likes ex models die....if u r a model...run wen u win o E try BBA WINNER D ODA TIME USE HER SIng sef bt gal no sense am if nt...she for dey news too ex BBA winner.... Flavour....flavour....hw manytimes I call him name A joke...no offence |
So painful....d truck should ve crush only d police on d check point dat was banned b4 nw due to dis occurence....can u imagine dis unbearable painful end to a young family? Rip to them |
He is a beast in animal form...nt human...is dis part of islam as he might refer? Underaged? Or legal rape? |
Ur party is an act of stupidity,we have traditionals n mentality here on like spatacus movies that u can get ur dick sucked by a strance b4 u ram ur gal Dis is nt d 1st time ur hopless brainless galf n boyf ve bin havin sex...d painful point is....hw can my gf open her legs like dat for many God no hw long and durin a emotional times cryin n stil do same... If na me....I go boko haram her face n for my friend...e go run tins wit hospital for a week wit his joystick findin it hard to heal Na joke I dey o....e no fit happen to me....wit my loudest voice....show me ur house mak I come send both packing since u no get sense....cos wen u r out...ur bf is killin ur treasure at home |
Allow her go pls... |
I was dere bt nt dis close n op...weti. concern u...tiwa jus dance n seyi nw ok...clean ur face n naughty mind ok....lol...jus dance like anyoda |
Tundetiler2011:Thats high bro D site is located around d bells university before winners sango otta
|
Dominionng:Yes in feet and I am willing to raise funds if you charge me NLer ur best offer No moni dis jan 15 o so..... Text me. 081406 77155 |
U can check auto section....ya will c many info |
Y....I noticed dat we r many dat got bored dis last xmas n new yr...no space for joyful relaxation....sowi dear... |
Hw r u sir Hw much wil u fil 10x10 kitchen wit all fitting |
Pls I am interested in ur work....I got a new plc nw n my living room size is 19x11 dinning 13.5 x 8.3 D outside 11x5 32squ meter Hw much wil u take per square meter...d house is located at the bells university side...sango otta |
Ma new apartment is 33squ meter...hw much is per squ metter if I buy spain tiles |
I nid dis cos I won 2 house I built in otta n work in nahco and apapa...I decide to get a plc around airport...no sharin...can u wait abit...january startin hot small...but y 8month only....I can pay 2yr |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 114 pages)