European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 9:42pm On Sep 06, 2022 |
any good team can beat psg, na manage dem be.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 9:37pm On Sep 06, 2022 |
4teenblaq: Goal juventus 1.
BTW.
Who saw the selfish playing from mbappe!??
PSG would have been 3 goals up now. mbappe i so much dislike him... very selfish fool. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 9:36pm On Sep 06, 2022 |
mbappe useless selfish player. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 9:36pm On Sep 06, 2022 |
hatakekakashi: No news. His saving grace - He's good which useless saving grace... if not for messi n neymar assist, wetin him dey play.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 8:37pm On Sep 06, 2022 |
Emm22: I have been trying to unmute the video but not working... click on the x on the screen.. then press the unmute button.. it will work... easy.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester City (1 - 1) On 3rd September 2022 by donforeign: 8:32pm On Sep 06, 2022 |
Puremaker8: can you pls give me the name of the website that you used to stream livetv.ru the best streaming site .. enjoy. if u dn know hw to use it let me know |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Juventus UCL (2 - 1) On 6th September 2022 by donforeign: 8:27pm On Sep 06, 2022 |
goal ..psg 2
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by donforeign: 6:29pm On Sep 04, 2022 |
arsenal nice play as usual but poor finishing n shitty defense... congrats to man u..... dem dasi shine for big game en lol, next match dem dn lose to Nottingham forest  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by donforeign: 5:52pm On Sep 04, 2022 |
goalllllllllll 1-1.. nice game
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester City (1 - 1) On 3rd September 2022 by donforeign: 12:14pm On Sep 04, 2022 |
Puremaker8: can you pls give me the name of the website that you used to stream livetv.ru , enjoy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Manchester City (1 - 1) On 3rd September 2022 by donforeign: 7:33pm On Sep 03, 2022 |
final whistleeee.. nice one villa
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022 by donforeign: 2:22pm On Aug 27, 2022 |
southampton nt gd in frnt of goal and they didn't press.... boring match... nice win man u |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 12:35pm On Aug 27, 2022 |
showafrica: Doesn't look appetizing... May be taste good but I don't know what these people see in using stew as soup. i rather use stew n eba dn eat that ewedu or whatever dey call it lol |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 9:24pm On Aug 26, 2022 |
Electorate: Same way i hate your okro soup, hunger never fire you that's why you dey select food, with hunger garri go taste like fried rice for your mouth.
Your ancestors started eating themselves during the civil war when they ran out of food, abi your parents no tell you the story. u just dey write story jorrrrr.. no matter how hungry i am, no fit chop nonsense.. i rather drink garri n sleep. u see dt amala n ewedu, i no dey eat am abeg.... |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 8:47pm On Aug 26, 2022 |
shortIGBOman: Emeka you are not from Edo. Na yourself you dey deceive. animal on uniform .. tribal bigot... |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 8:46pm On Aug 26, 2022 |
damosky12: Them no prepare am well. You no chop am for correct amala spot. even if na angel cook am, i no go eat.. i no just like amm |
Properties › Re: The Making Of The "4 Bedrooms Contemporary Style Duplex" (2 units) In Anambra by donforeign: 8:03pm On Aug 26, 2022 |
spyder880: Some more pictures from the finish of this house.......... this tiles is sleek.. amazing.... is this spanish tiles? |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 7:56pm On Aug 26, 2022 |
shortIGBOman: Emeka, quit hating. am from edo state, na everything una dey turn tribal or mentn igbos. igbos dey give una sleepless night .. na wa... |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 7:55pm On Aug 26, 2022 |
damosky12: Try it and you may change your mind tried it but no just like am baba.. |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 7:55pm On Aug 26, 2022 |
placeofallure: Before nko? Abeg shift! The food is not for foreigners, it's Tiwantiwa!
Give me my Amala and Ewedu, I no dey add Gbegiri sha, just my preference. i no dey eat o.. count me out |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 7:54pm On Aug 26, 2022 |
Oduduwa707: Oloriburuku Okoro Omo-Irankiran  sorry o |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 7:54pm On Aug 26, 2022 |
Disclaimer12: Same way some of us can't stand the stench coming from your ogiri, okpei and dawadawa, combined with akpu! Lion and elephant share the same territory but eat different food, no one begged or asked you to eat his food, some people can't eat yours as well i ask u to eat my food or dem tell u say i get food ni? i dnt like d food when i ate it, na force.. na everything una dey turn upside down.. |
Food › Re: Nairalander Eats Gbegiri soup and Amala For The First Time by donforeign: 2:42pm On Aug 26, 2022 |
i hate this food... irritating  |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 9:45pm On Jun 21, 2022 |
pharmtasy: Xiaomi 12X is this better than the 12pro? |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 9:45pm On Jun 21, 2022 |
genius43: This is where I sent you to font name pls |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 9:18am On Jun 21, 2022 |
|
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by donforeign: 11:02pm On Jun 18, 2022 |
i want to move from note 11 pro+ 5g to something else..
the phone is about a month+.
recommend a better upgrade... |
TV/Movies › Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by donforeign: 1:36am On Jun 18, 2022 |
persn go come here come collect movies, na talk full everywhere.  |
Crime › Re: 51 Suspected Cultists Arrested While Marking Anniversary In Delta Hotel by donforeign: 4:28pm On Jun 17, 2022 |
Legalcriminal: Leemao cultist wey get bill board in Edo and even donate to the police there e reach delta side dem arrest them.
Abi Edo cultist na big men while Delta ones are thug and criminals ni stop fooling urself bro... where dem put signboard for edo? liar of the 21st century. |
Politics › Re: PDP Presidential Primary Election - Live Updates & Situation Report (Photos) by donforeign: 3:20am On May 29, 2022 |
fergie001: Atiku won't do that... Who will vote the Wike nah?
An Okowa is more suave. okowa yeye |