Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:08pm On Oct 05, 2006 |
crazykid: @ Don jazzy Humm. which yan you bring con today.  na hail na him i dey oh. |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:06pm On Oct 05, 2006 |
if u see the mouth u go dey hook.how ur own even dey sef.lol |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 6:55pm On Oct 05, 2006 |
radiant and crazykid i hail oh.i don show.bigger brighter and badder.lol
i hail oh any beef make we squash |
Romance › Re: How Best To Dump Your "boyfriend" by donjazzie(m): 6:37pm On Oct 05, 2006 |
|
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 6:19pm On Oct 05, 2006 |
well i guess u dnt want mi to post that here right jst IM mi on yahoo. |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 5:53pm On Oct 05, 2006 |
deby ,topedoyin.una too much |
Politics › Re: Atiku Is A Disgrace To Nigerians by donjazzie(m): 5:49pm On Oct 05, 2006 |
lmao.enuff provoking people 4 here.roflmao |
|
Family › Re: Will You Marry Another Man's Former Wife? by donjazzie(m): 11:33am On Oct 05, 2006 |
Scorpio: @ don jazzie,,Yesu! na person get alla that  u say? |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 11:19pm On Oct 04, 2006 |
n/l is kinda boring dis evening i need to go see ma ghetto pharmacist to administer mi a dose.legalize today(keep blazing to all ma real fella's) |
|
Family › Re: Will You Marry Another Man's Former Wife? by donjazzie(m): 10:31pm On Oct 04, 2006 |
fayalitte: no way i cnnot take a second hand material na today. na u sef go rock tokunbo.till death do you apart. @ topic let the chic go.she's ain't worth it |
Education › Re: Ghana Speak Good English More Than Nigeria? by donjazzie(m): 10:25pm On Oct 04, 2006 |
who tell u |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Good Look Muslim Guy by donjazzie(m): 9:54pm On Oct 04, 2006 |
muslim guys with her spec make una start dey send una C.V lol |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 9:46pm On Oct 04, 2006 |
marlet01: don jazzie it be like say you dey follow them weed abi, don jazzie she i dey lie lol.police question. follow them weed na today.who dem b where dem dey lol |
Romance › Re: Your Marital Status? by donjazzie(m): 9:40pm On Oct 04, 2006 |
donmayor: Poor husband  thank you bros |
Family › Re: Please Help, My Wife Wants To Leave Me by donjazzie(m): 8:59pm On Oct 04, 2006 |
ehya u don turn highly spiritual.praise the lord somebody |
Romance › Re: Your Marital Status? by donjazzie(m): 8:46pm On Oct 04, 2006 |
|
Romance › Re: Guys- Fair Or Dark Skinned Girl?. Ladies --fair Or Dark Skinned Guy? by donjazzie(m): 8:41pm On Oct 04, 2006 |
kike001: black is beauty so anythin goes but fair black guys r mostly players arent dey? question tag  ? |
|
Romance › Re: Your Marital Status? by donjazzie(m): 8:25pm On Oct 04, 2006 |
correct |
Romance › Re: Your Marital Status? by donjazzie(m): 8:20pm On Oct 04, 2006 |
lol i know say ear nor dey pain you na him make mi dey yarn now.lol |
Romance › Re: Your Marital Status? by donjazzie(m): 8:14pm On Oct 04, 2006 |
crazykid u can like d find trouble eh |
Car Talk › Re: FCT To Ban Okada Come October 1st by donjazzie(m): 8:11pm On Oct 04, 2006 |
stillkay: Got back to town today and was suprised that shit was true  wetin u don see.elrufai dey here dey clear people doubts |
Family › Re: White Girl, Pregnant To Married Nigerian Man by donjazzie(m): 8:09pm On Oct 04, 2006 |
na today wey 9ja guys dey drop pickin for away wen dem get wife and children for hia.abegi maa hear better word |
Car Talk › Re: FCT To Ban Okada Come October 1st by donjazzie(m): 8:03pm On Oct 04, 2006 |
guy jst dey provoke.nor bi mi tell el-rufai make him bann okada oh.which levo.lol nor worry money wey u sppse dey use take bike u go jst use am buy more shoes atleast na d shoe go dey hear am pass |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 8:00pm On Oct 04, 2006 |
Radiant: love ke? if them show u love u go know? lmao which levo.how u take see mi now.na mi spse b lover boi make u nor error.so we go fit coordinate sharply. crazy kid ur own igbo wey u dey smoke na class monitor d thing turn u sha.atleast na sumwhere u start from.lol |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:32pm On Oct 04, 2006 |
|
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:29pm On Oct 04, 2006 |
|
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:10pm On Oct 04, 2006 |
|
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:06pm On Oct 04, 2006 |
na today.like i sed there's room for substitution.so nothing do u sha. |
Romance › Re: Would You Break Up With A Boyfriend Who Smokes Marijuana? by donjazzie(m): 7:03pm On Oct 04, 2006 |
lol.omo if nothing do you u fit send mi ya stat now make i gi u special consideration.u dig  |